₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,711 members, 8,513,317 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 06:44 PM

Toggle theme

Haywire1's Posts

Nairaland Forum › Haywire1's Profile › Haywire1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 266 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:59pm On Oct 19, 2015
Gazaliah:
You no dey forget sha cheesy cheesy cheesy



Ayima Gurlfwend
NA U TALK AM OOO grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:58pm On Oct 19, 2015
Ayima:
In the future try n reason before talking.What you think is not possible for you might be possible for another.
No mind him jare, post d pishure make we see

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:54pm On Oct 19, 2015
omitooguns:

undecided
sadhuh


Ayima shockedshocked u wey folow pay online....hw u take see where dem post u sad

Abeg elmisti help me break bottle for him head for
blowing heavy one on monday morning...
At d italicised, kikikikikikakkakakakokkkokoko grin grin grin, so u mean d day is still young for chicken to dey chase elephant on third mainland bridge grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:47pm On Oct 19, 2015
ademasta:
Heeey! Mogbe o... Goldenone wouldn't like dis... She likes privacy
Lol, hw u know say she likes privacy lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:44pm On Oct 19, 2015
#

To my lautech goons, there's a protest going on right now due to d frequent hostel robbery especially under g area, under g na home of thieves undecided undecided undecided, so guys be vigilant oo make dey no steal ur SOR ooo

Mistabiola warn ur boys ooo

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:42pm On Oct 19, 2015
jatau7:
lautech graduate una sure say una go follow us go camp? dis 1 wia camp na nxt wk n una neva collext SOR.....make una no fear God dey.....
Lautech intended mailing SOR to each graduate home address before ni tongue tongue tongue

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:39pm On Oct 19, 2015
2el:
hadassaheke and icehood pixsure naw
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:38pm On Oct 19, 2015
goldenone:
lipsrsealed wednesday by God's grace!!!
That's d day dey will share d SOR oo

I heard there's a protest going on in school

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:38pm On Oct 19, 2015
goldenone:
lipsrsealed wednesday by God's grace!!!
That's d day dey will share d SOR oo


I heard there's a protest going on in school

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:36pm On Oct 19, 2015
ademasta:
I go like see your love-making roster/calender if you endup marrying 6 sha... *monday night, mobi18.. tuesday afternoon, goldenone... Wednesday morning, iya bashira....etc*. U beta com make i give you agbo jedi...(maganin bashir and burantashi)...lol
I no need love-making calender, na all of them @ones on bed that's d true meaning of one luv grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:31pm On Oct 19, 2015
Ayima:
Sorry Bro, have already been posted to Enugu State got the info friday last week.
Congrat, where did u get d info last week Friday? ?

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:23pm On Oct 19, 2015
ademasta:
In that case, if u want d blood to continue circulating laminaly, stay away from Haywire1! I can see in one of his post calling you his iyawo...asking u wen u dey go school. The guy is epileptic wen it comes to ladies... In the morning he was claimin St Paul ontop Mobi18 for me...saying mobi is his wife. Do you wana marry a polygamist? Run for u life o... @Haywire1, incase u overheard awa conversatn, i dey try show her ur tru colour
It beta to be a polygamist than a one wife at home then plenty concubines outside (true definition of shinaaa) grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:21pm On Oct 19, 2015
Gazaliah:
Bro,I no get wetin I go talk nah......


Wednesday is not far anymore..I no shake at all


#TeamEnugu
Chief imam Salam alaikum grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:20pm On Oct 19, 2015
wunmi590:
Icehod abeg come post the pinture nw

Cc: haywire1
Where's this icehood abi na perspective u gave u undecided undecided undecided

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:16pm On Oct 19, 2015
Xcozee:
*phone falls outta ma hand*

what! Should I b apy or sad??

Was it Hilsocial or?? Deracathy congrats o!
Haba be happy for her nah, not easy to carry belle for 9 months ooo

Respect to all girls and mothers on here, every month una go waste blood, una go carry belle for 9months, during child birth una go waste blood again.. To even born female dey always fear me, I will always respect womanhood.

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:10pm On Oct 19, 2015
tk4life:
haywire1 haywire1 haywire1 oboi abeg comot my case na abeg u just dey wait 4 coner dey chuck me yarns small small abeg or I go report to my padi dem ademasta n elmisti oo
So u neva hear say elmisti over weed yesterday family, no b small tin ooo, he dey where dem dey treat am now...

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:08pm On Oct 19, 2015
goldenone:
grin
Sup iyawo mi, wen u dey school??

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:03pm On Oct 19, 2015
tk4life:
Omavicky which dey u go comot ghost mode ehn
Heya Wat a sad story

Rip to d dead

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:01pm On Oct 19, 2015
wunmi590:
Me wey I go chse OYO, Akwa-Ibm, cme use play play chse Abuja 4 d thrd, me n wnt abuja 000, abeg mek una hlp me beg nysc 000 cry cheesy
Heya wat a sad story, sebi u get children

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:58am On Oct 19, 2015
omitooguns:
gringringrin

Ayima con see ya life ooo...Borno straight grin
Free my padi ooo, we need people like him in borno , he's Mr macho nah, he get pot belly sorri 6 packs muscle to carry gun grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:54am On Oct 19, 2015
deracathy:
only
never see ring self, na to take in
Sebi u wan quickly chop d fruit of ur labour nah grin grin grin

Y u dey do am wen u know say u neva ready grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:52am On Oct 19, 2015
wunmi590:
Wey dt guy wey won post, CUL nw, am stil waitn 00, haywire1, abeg cllct d tin frm d guy, mke u hlp am pst am hre joor cheesy
Ohh that's true sha

Icehood where r u?? Guys r waiting fa

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:50am On Oct 19, 2015
starlight101:
A friend of mine who choose " river, lagos and jokingly choose gombe state got wat he jokingly choose life sha grin
What's d movie title?? grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:45am On Oct 19, 2015
Xcozee:
where is my miss NL; deracathy?
U avnt been following d thread, she gave birth this weekend

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:43am On Oct 19, 2015
Sammie2310:
Abeg...who has kobalised keribaby lyk dis??.... keribaby turn ghost!!!.... d keribaby wey I don see post over 200 times witin a day bfor is now ghosting...

#smiling#
Heya Wat a small world

Rip to d dead

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:41am On Oct 19, 2015
rmfunky:
happy birthday dear live long and prosper!
His b'day waz 2days ago

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:39am On Oct 19, 2015
ademasta:
Can you see?! He caught himself... If a man can buy a ring to disguise as being married whereas he is not, can't he also remove the ring to convince young girls that he is not married? Owo mi ti ba e!
Kikikikakakkakokokoko grin grin , I thought u will b smart enough to ask me which of my fingers will I put d ring grin grin grin so I didn't say wedding-finger tongue tongue tongue .

Owo e ko ba mi rare, I'm still on point and case won grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:33am On Oct 19, 2015
mistabiola where r u nah angry angry angry angry


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:29am On Oct 19, 2015
ademasta:
Hmmm.... U wan change am go kwara go dey phurk alhajas abi... Just make sure u go with ur caphtan and praying mat, leave ur beards so dat u can disguise as alfa wey sabi keu
Awunsubilahi grin grin, I'm a responsible person fa nd im thinkin of buying a ring so I can put on my finger sef grin grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:25am On Oct 19, 2015
ademasta:
If i have climbed must she climb also climb? She be palmwine tapper?
She fit wan drink d palmwine from d real source nah grin grin. Hope u know say palmwine sweet pass each other

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:20am On Oct 19, 2015
ademasta:
Who told u i wud be climbing tinz in ondo? Harinholar musn't here you o... Ma kobami o
Lol Harinholar too go climb tinz too nah grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:18am On Oct 19, 2015
ademasta:
My own or ur own? Oga no go tampa with ma ondo o
Lol my own

#

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 266 pages)