₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,702 members, 8,513,253 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 04:31 PM

Toggle theme

Haywire1's Posts

Nairaland Forum › Haywire1's Profile › Haywire1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 266 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:24pm On Oct 20, 2015
jatau7:
make we leave am like dat haywire1...I no nid to dey follow anybody argue. ..
Pishure speaks a millions words

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:20pm On Oct 20, 2015
itoski:
Na cech na...DAT guy love clean sheet pass e life o...I hear say dem kick am out from school cos e dey like submit clean sheet self grin
Lol

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:19pm On Oct 20, 2015
jatau7:
I don chop 15k...only arsenal match....I stake arsenal to win with 5k.....up gunnnerzzzz....I tell una
Walahi, I can swear wit anything say na lie, only 20% of people fit stake 5k on arsenal wins nd u ain't among, die hard arsenal fans sef staked X1

Abi u wan turn OBA IRO SECOND grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:16pm On Oct 20, 2015
Na China soccer sure pass for now

Teams dey beat each other 8-2 grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:13pm On Oct 20, 2015
DonPsymon:
Lol brother grin


Arsenal's tactics jes worked out... And NO BE LUCK!


Guadiola I think will not succeed in England! He has it all too easy in Germany! Damn... See the players body language... No real fight, nothing!

Tiki taka na dead style jor... We know how to counter it now.

+ as for you bar, good luck with that cheesy
Na setup jare,arsenal kooo arsenal nii

Na auto reply uefa put me sha, thunder strike all of them.. corruption everywhere, fvck them all angry angry

E pain me gan oo, hw both teams score no go enter

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:09pm On Oct 20, 2015
itoski:
u dey vex when men dey pop champagne say Arsenal dne triple their bank account
#Life
My own is, how on earth did bayern not to score a single goal undecided undecided undecided

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:06pm On Oct 20, 2015
deracathy:
Gunners for Life..

Its gonna be a success service year.
..



More success Stories.
Go sit down jare, wen did u turn Mrs macho wey get muscle to carry gun grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:03pm On Oct 20, 2015
Ayima:
From the look of things, September 2nd might be the camp date. Morning all.

IF U BELIEVE OBA IRO, CLICK SHARE

IF U DON'T BELIEVE OBA IRO, CLICK LIKE

grin grin grin
#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:00pm On Oct 20, 2015
theSpark:
You can say that again grin

#reminiscing
grin grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:59pm On Oct 20, 2015
DonPsymon:
Bayern Munich just proved why tiki taka won't work in England undecided


Donasere and hilsocial... Na the same thing we the play dem play today o undecided
Na set up jare, I no believe d match @all.. I'm composing a message to send to uefa now sef, I'm demanding d refund of my dollars angry angry angry, how on earth will arsenal win bayern Munich without bayern scoring a single goal angry sad

It's a big scam and I must get my dollars refunded angry angry angry


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:52pm On Oct 20, 2015
mistabiola:
★★★ Tot you're the one that proposed this; undecided


On the 20th we should have a grand e-party to celebrate the good times we've had here. Feel free to dig up facts about one another from page 1-3k.

I'll bring out all the silly things some of y'all said between page 1-300. Some people really said rubbish. Anyway, the idea is to have a great time before we split.

Let's not forget.

Secondly, when we see our posting let's also do another census for the following:
1. How many people got their first choice
2. How many people got their second choice
3. How many people got their third choice
4. How many got outside their choices

This will help us determine if the choosing of states was for real or not. The information will help those coming after us.

After this we can now split to various States fully.

Oya blah, blah ,blah ,blah et al say something (especially about the census)


My suggestion anyway.
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Chaiii werey boy, where av u been?? Chaii Missed u gann grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:50pm On Oct 20, 2015
Thunder strike arsenal angry angry angry

Stvpid Club wen dey suppose lose they go win angry angry angry

Thunder strike wenger left yansh

Stvpid bayern Munich too, soccer Don turn set up jare. ..

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 4:16pm On Oct 20, 2015
emerich:
Abeg make una help me pray make Mancity win Sevilla tomoro, I know say prayer warriors dey this thread.
Lol, sevilla go kill man City fa

Bayern Munich gonna wound arsenal tonite

My own is dat both teams must score grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 4:12pm On Oct 20, 2015
DonPsymon:
Bet Ogun wee not pay you sh*t grin


Me ma I jes d use style look Anambra and Osun sha cheesy
Osun no pay ooo

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 4:10pm On Oct 20, 2015
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT
NYSC B'15

[size=14pt]
NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE:
[/size]

[b]

LAGOS
Haywire1 105***
Goldenone 108***
donasere 116***
Doublelady 123***
horladmejy 115***
debeejay 115***
Pwettyface 119***
Adeola007 144***
Annybens1993 125***
Sammy231 105***
Blym 114***
Ekeneluvsu 111***
Idirect 150***
Walspring 106***
Eseohe23 117***
Donxab 109***
Kingnap 112***
Jaziridon 107***
Mobi18 176***
Eclipserhemmy 116***
Sharethemoney 148***
Hazelle 109***
Playbooygang 117***
Debris 132***
Adakoleagbenu 133***
Christay 127***
Zaynab9876 108***
Lawlardee 146***
Jibriljunior 113***
Gallery0519 111***
Favour89 141 ***
Ubah1 123***

CROSS RIVER
bolakale30 140***


ENUGU
Gazaliah 107***
Tonyx4x44
Onuwaje 124**
Wamenzy 126***
Mekstaniac 113***
Viktaslim 121***
Folabimi 136***
Easysam14 119***
Jayesq 140***
Neduzze5 106***
Laxlondon 104***
Goodyboo 109***

ANAMBRA
Whodohgeepee 121***
Soyedele1 174***

AKWA IBOM
Gbest58 112***
Omitooguns 104***
Ifeanyija 104***
Williamsnedd 120***
Henrybright 115***
Thespark 159***
Sod09 111***
Ijekul 141***
Mistersle3m 161***
Harinholar 116***
Donpsymon 110***
Mcdonald59 117***
Sugahylz 119***
Emphasizer 138***
Solomonodimegwu 158***
Mcdonald59 117***
Chemss 108***
Iamauxin 121***
Heybel 129***
Bharkarh 130***
Majidyusuf 120***
Jatau7 112***

OGUN
Muhyideenabdul 141**
Chrisco4christ 111***
Flex12 125***
Jglad 156***
Elmisti 159***
Ogbetty 111***
Whizqueen 173***
Blessedgurl 108***
Mistabiola 117***
Rmfunky 105***
Haykayjay 119***
Biggie023 172***
unikdamzel 131***
Encrypt 114***
Itoski 126***

ABUJA
Faithluv5 121***
Hilsocial 114***
Solecontroller 117***
Idee91
LifeIsGuhd 105***
Emerich 110***
Pascal2young 104***
Jerry24kay 157***
Marcelinho 129***
Icehood 117***
Hadassaheke 114***
SirMalik 120***
Yubbie86 128***
Ahmed4luv 121***
Kogistan 107***
Nigpatriot 114***
Odjirigho 105***
Ifetoyosi 112***
Kenkwoe 105***
Walexy04eva 106***
Kunlesufyan 112***
Shegofams 146***
Lollitapop 106***

OYO
Wunmi590 109***
Bjay5585 105***
Seun305 170***
Sambest2 201***
Holumiedey 127***

RIVERS
Akeema14 108***
Ajistai2003 107***
Danpaul1 107***
kaysteelz 209***
Aare2050 137***

BORNO
Ayima 151***

IMO
Elevation 127***

EBONYI
Desdola 185***

SOKOTO
Mukhcech 147***
Walad4yhu 114***
Analystsheriff 191***

KWARA
Ibraheematics 116***

KATSINA
Orogodoganyin 112***
Shawwal1 121***

EDO
Susskid 124***
Humblega 110***

KADUNA
dossylvanus 160***

NASSARAWA
Tk4life 134***

OSUN
BecaciaBarbie 163***
Zeeenas 166***

DELTA
Sayid 114***
Dejiadisa 150***
Klasiknonie 107***

ONDO
Ademasta 114***
Atospet 112***
balerinagold 167***

BENUE
Starlight10 105***

NASSARAWA
Abdrazak 128***


#
Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN. Use this format, moniker,first 3digits of ur CUN,State.
[/b]
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:07pm On Oct 20, 2015
Rashdimuh:
how much is the SOR
I don't think there will be any fee attach

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:05pm On Oct 20, 2015
balerinagold:
Is SOR collection tomorrow alone?
Don't know yet but I don't think it gonna be tmw alone

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:22pm On Oct 20, 2015
Rashdimuh:
thanks when is the last day
Lol I don't know fa abi na last day u wanna enter shocked shocked shocked

We've only this week before camp opens

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:20pm On Oct 20, 2015
CHIEF IMAM SALAM ALAIKUM

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:19pm On Oct 20, 2015
Rashdimuh:
Sciences pure and applied
Are u in school?? Cos SOR collection is tmw


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:07pm On Oct 20, 2015
Rashdimuh:
Lautech peeps wetin dey happen any info abt SOR
It's tmw, which faculty u graduated from? ?

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:19pm On Oct 20, 2015
Zakamori:
seems those who are supposed to be in charge in Lautech have no idea about it o.

Thanks.
Wait till Friday

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:14pm On Oct 20, 2015
DonPsymon:
Bro... Make una stop that thing. E no good... Dos fit get strong heart but no be everybody fit strong like that...


Jes change the topic.
Okk Bro, dossylvanus maximum respect, hope u know say all na play Bro..

I hail one nd only silver back...

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:41pm On Oct 20, 2015
dossylvanus:
Dont you know when to stop? Thought it died yesternight? Behave boy.
Lol kikikikakakkakakokokoko grin grin grin, stop using black gorilla, then I will stop too

Use white gorilla
#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:52am On Oct 20, 2015
DonPsymon:
Okay... That's better cheesy


When una want start to collect sef ? undecided
Tmw

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:36am On Oct 20, 2015
DonPsymon:
Baba I dey o grin


I decide make I take break from thread small... To the remind myself of NYSC always go d build up anxiety cheesy


Thanks to ministerial screening and champions league I get things wey fit kill time and serve as distractions before tomoro.


How far na?


I been d hear rumor say una school dey closed? How una wan take collect SOR?
Dey Don settle am

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:08am On Oct 20, 2015
#

MORNING DOSSYLVANUS AKA SILVER BACK grin grin grin

#

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:00am On Oct 20, 2015
#[b] Morning E-famz

I THINK WE NEED TO INVITE SOMEONE OR TWO FROM CM C14 OR A15 TO ENLIGHTEN US MORE ABOUT WHAT NOT TO CARRY ALONG TO CAMP LIKE LAPTOP ET.C

GUYS WAT DO U THINK?

8days.....28th October ( stream I)
36days......25th November ( stream II)
Have a blessed day.... smiley smiley
Cc:
Babatawa
blessedgurl
Stancity
Jemimaa01
goodyboo
majidyusuf
Ademasta
Iykebest1
ifeanyija
Zeeenas
Sydneyboss
Hilsocial
Deracathy
Donpsymon
Thespark
Haliluck
Allsmyles
whizqueen
Sambest2
Shawwal1
Idee91
Rmfunky
Xcozee
Gazaliah
dossylvanus
Benebaby77
Kbs468
Chikaodili345
Goldeone
Prettyface
Horladmejy
Ellagoldy
Ayima
Annybens1993
Beamborla
KeriBaby
Kogistan
IamYhudii
Hadassaheke
Pweetyface
iykebest1
Sugarcoated
Venom104
Haywire1
Blym
Burantashii
emerich
kunlesufyan
Starlight101
Harinholar
chomytex
Mzmeeday
Aare2050
adusco
Joyce21
muhyideenabdul
zaFuhrer
noordean
prodiG
Elmisti
maeridee
omitooguns
Armynu
Raylight2
Eseohe23
Dolafunmi
golddeejay
Macbukky93
tk4life
Rajosh
Hardeywhummie
dubylhover
omavicky
pretty050
Naughtylagosguy
Princeparix
Emlina
Olami90
Ekeneluvsu
Estyble
Kunle106
Lagusta
Nikkyzeee
Sinbad2
Wamenzy
Chimajii
Kingdamzy
Adakoleagbenu
Donxab
Roqrules04
Wreetah
Folabimi
Chinweukamaka
SirMalik
Mistersle3m
naughtylagosguy
elemhusny
Oduok
StarryV
amii131
orlahtohbadt
Kookny
Marcelinho
Jglad
LifeIsGuhd
owhizkid
Sanchez01
seun305
postingnysc
flex12
bharkarh
Paulpaulpaul
Princesszainab
Mobi18
haykayjay
COOLESTAL
Doublelady
orogodoganyin
idirect
Faithluv5
mekstaniac
Solomonodimegwu
gallery0519
kam4r
JibrilJunior
easysam14
debeejay
Shegofams
ssholiyz
Olurote
ViktaSlim
whoViktaSlim
Ene4real
sod09
SPDAZZY
cisca53
hayzed2
saxwizard
hola106
Legend4life
Jimohllife
MsFaith
Kinolas
henrixx
brownice1
Danfemi
Danfemi
phummite01
Doxie69
69Missedcalls
Fireandice
wallexak
Danator
anthony8888
jatau7
kobIsiAbuncha
Cousim
IsiAbuncha
jaziridon
mustymatic
sammy2310
Debris
chemss
whodohgeepee
Surulere2
somito121
wailing
Whytdot
Onyeka32
goody1shoe73
Samapoh
Uniqueness01
tonyx4x44
TITANIUM247
Holumiedey
lawlarDee
maximilian19
jamislaw
Snowflake002
slimBinzaid
Lizzyuk
cdsloane
Wumipaul
Adeyemi0
Aallyshegzee144
Iwant2know
nonsom
cychioma
Polystyrene1
nekkysugar
ysekina
KingJB
christay
kutimhemhe
Soyedele1
Graceovereffort
mukhcech
Sapphire06
biggie023
Mrbllymer
Ojemedad
Neduzze5
darazonian
et al [/b]


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:56am On Oct 20, 2015
theSpark:
At this time last year I was done with my final exams.


See how time flies.
O'boy u Don tay for house ooo


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:45am On Oct 20, 2015
To the new Otondos, the one overly excited of
leaving home and serving their fatherland, and to
those ones who are moody already because of their
postings, this is for you.
If you’re unhappy with your postings and already
wishing and dreaming of the day Baba Buhari
would scrap the scheme, you go just wait for long.
Better calmly and jejeli accept your fate and move
on. Besides the service doesn’t really take that long,
before you close and open your eyes, you’re
already done with it. Just open your heart and
make good use of it. I mean good use; that does not
include messing up your life for fun. Do I hear
someone saying what’s my own? Well, Na una
sabi.
NYSC is a compulsory one year service set up by
the Nigerian government to involve Nigerian
graduates in the development of the country. Most
big companies request for the certificate before
you can be part of their team, Therefore its better
you get through with it once and for all. Find
something productive to do within your service
year by studying your environment and looking
for gaps to fill. Think of impacting the community
within the service year which may be part of your
achievement; something you’ll look back on and be
proud to have achieved such a feat.
If you’re one who have overworked your posting
just to favour you and it didn’t. Just accept your
fate and move on. Besides you are expected to mix
with people of other tribes, social and family
backgrounds, to learn the culture of the indigenes
in the place you are posted to. You shouldn’t be
serving in your state of residence, that’s ojoro. Go
out of your comfort zone and serve. Lol (dodges
stone).
Having said that, what are those things you should
take to the orientation camp? The “orientation"
period of approximately three weeks is spent in a
military controlled boot "camp" away from family
and friends. So you’re going alone to the camp!
You don’t need to hold that much except you’re one
who spend extravagantly. You can use your money
so well and it will last you for the 21 days of your
stay in camp. I brought 30k to camp and still had
enough change at hand. I won’t disclose the
amount, lest you people start your yabbing.
Nevertheless, you don’t need flaunt that
“dangoteism” in you. Spend wisely!
You should know the food you are getting isn't
oriental special but Maami market is your friend.
Be reminded that there are no sockets in the room
and charging is N50 per device. Better buy power
bank from home for that will save you the stress of
running to the Maami market to charge phones
everytime. Keep your stuffs well! I repeat Keep
your stuffs well from those ones with magnetic
fingers. Do not spend money for attraction, don’t
be brother or sister 250k and spend only when
necessary.
Make sure you don’t forget your Dettol, that’s very
important. Except you’re already planning to
change your skin colour. You don’t need to carry
your whole bag of makeup, for there will be little
or no time for that. But if you’re on a mission of
finding Mr. Right, you can carry the whole sack of
makeup. Na you kuku get your face. But most times
you’ll end up being on your natural look.
Don’t forget your mosquito nets, you will need that.
Buy from home cos those ‘aunty, help me buy’ can
double the price for you. Have in mind that you’ll
also be buying buckets except you have also
decided not to bath for the whole three weeks. The
bigger plastic buckets cost about N300, you’ll need
two.
I’ll also advise that you buy the white rubber
tennis they sell in camp, it can withstand the dirt
and easier to wash. You don’t need to double up
your muscles in washing the tennis like you would
on a normal white tennis.
You may not like the kitchen food, so hold money,
for you will be spending at the Maami market. A
plate of food costs N250; remember you’ll be
buying bottle water, pure water dey too. Maami get
everything so far you have your money and if
you’re a fine babe, (I mean fine o, as in real fine
babe), don’t worry, the lord has answered your
prayers. For they will buy you food on a daily/
weekly basis, but that is not a reason for you to be
chopping up and down, you may take for today
and postpone it to the next 3days. You move your
admirers to the friendzone but if your Mr. Right is
among them goodluck.
Five white shorts and shirt is okay. If you cannot
wash as a natural ajeboti or as an ajeboti by force,
Mammi has everything including dry cleaners. If
you also cannot fetch water there are ‘aunty/uncle
let me help you’, just be ready to pay them. They
charge a minimum of N30 depending on the size of
your bucket. If you have hand to wash your dirty
clothes, hold pegs please.
Other items you’ll need are; washing soap, bathing
soap, toothpaste, toothbrush, Sanitary pad,
beverages, etc….. abeg check your call up letter for
more.
On a bright note, enjoy your orientation camp,
participate in one or two activities of your choice.
There were rumours during my time that one will
be posted to the state city for participation in some
of these activities but that didn’t work during my
own time. Nevertheless, just participate and enjoy
yourself. You can work as part of the medical team
if you study medicine or any science related
courses or at the OBS (Orientation Broadcasting
service) if you have a good presentation skills.
There will be a lot of competitions in camp, make
sure you participate in one or two, make friends
and act responsibly. If you’re married, remember
your spouse at home, please don’t give yourself a
bad name. For Mr and Mrs singles, act responsibly,
and remember the sons and daughters of whom
you are. I wish you well, enjoy camp and be good.
I’ve tried. I've written more than enough; So that’s
all for now.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:30am On Oct 20, 2015
donasere:
Less than 24 hours......






Actually 14hrs 30mins more!
Make una no worri, I will update una immediately grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:29am On Oct 20, 2015
Donpsymon my padi, hw u dey nd where u go yesterday??

#

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 266 pages)