Hayzed19's Posts
Nairaland Forum › Hayzed19's Profile › Hayzed19's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 83 pages)
make dem sha let Yemi be sha...no be him say make khososhi go fall for yoruba demon ![]() |
BBMzansi don carry Naija handicap ![]() ogbon sodiki ![]() |
yemi my lover ![]() |
Yemi with the energy ![]() |
why dem dey slow our music to southy style laidis...when its not gospel ![]() |
omo...why dem dey slow our music laidis... shey naso rema sing calm down ni cos i dont understand again |
since morning.....awon eleribu ![]() |
Day don dey break
|
I doubt it...will they also change the BBtitan start statement to Naija after their breaks... This is BBMzansi, and they just need to tap the Nigerian audience, na why they add naija TheEnforcer: |
Even the Big Brother titan intro after theeir break abi wetin dem dey call am na southy language sef... Welcome to BBMzansi pro ![]() |
![]() Na BBMzansi we dey watch...dem just dey use us patch market ni jare.. ![]() Lauryn41: |
I swear...If Naija DJ no enter, na BBMzansi pro we dey watchthatigboman: |
Even the Southy housemates no dey feel anything... ![]() |
No be amapiano music Zinoleesky and asake dey do too...the party boring die |
BBNaija's credibility is not fading... This is more like BBMzansi to me, only they need the Nigerian audience more...so they try to make it more southy-naija. How many Nigerians bleeped with BBmzansi in January of last year? nisai: |
Na BBMzansi be this... They just add nigerians to gain audience no are... |
So KOK is attempting to argue that if Igbo in other states other than the South East vote for Obi, there is no need for other tribes to vote for him... Politics is a game of alliance... your tribal votes alone wont give Obi the presidency...maybe he forgot that there are some Igbo and elites who will vote for other candidates bc of their interest.. out of 83 million voters. only Igbo has 30+ million according to him...so there is no need for other tribe to vote for Obi then Obi has the love of the people, not just the Igbo... |
The coach should not have chosen him for the World Cup squad since he knew his style of play and what he wanted is differnt...why did Pep replace Joe Hart and why did Enrique drop De Gea from the national team...Do you think its gonna be easy for Onana to change is Style of play of 10 years... Vinnie2000: |
The coach desired a traditional goalkeeper who would play in a more conventional, risk-free manner, and he was dissatisfied with the way Onana advanced off his line to initiate attacks from the back. Onana is a modern goalkeeper who came up through the Ajax development system and you dey expect am to be a traditional goalie. ko le possible na |
Omo people dey this nairaland oo ![]() so person get mind say Ukraine dey chase Russia from village to village...but na dem still dem cry for media...clown... ![]() |
Africa esp the francophone countries too useless...na modern colonization we kuku dey before... |
see Oba naa ![]()
|
Sheybi we talk am that time say this one na doyin stan, wey she dey disguise den...so tortoise nose sef get stans ![]() dominique: |
Islanders, you guys are valid jare ![]() |
The west is a bunch of fucking hypocrites...you either embrace their way or they make you an enemy... The same people who complained about Qatar prohibiting alcohol in the stadium and fanzone said nothing when France did the same during Euro 2016. |
No be to do brand logo and release merchandise....shey you get better fans wey go buy am, no be audio fans oooo.... Fans wey no fit do you better thingz after show ![]() |
Did Serbia fired a missile at NATO country when NATO attacked them in serbia-kosovo war... NATO can only attack countries without MAD weapon, talk less of a UNSC P5 member... Na dialogue everything go end laslas Ganjafama: |
What year did Iraq invaded Kuwait and what year did USA invaded Iraq? US officials said they invaded Iraq cos Iraq has weapon of mass destruction, ...now you saying they invaded Iraq cos of kuwait What is the name of the terrorist group general Qassem Soleimani linked to? obedience4: |
Because of that one comment, Adekunle is forgotten. Why don't you include the other comments as well?...cos most people are unaware that her post was connected to Adekunle's Instagram Lost, am not suprised sha.... From lockdown season, I've known you to be a blithering Eeediot. EmmyCC: |
Islanders and Coolest tribe... Una sha don hear Adekunle and Hermes... Make una no fight again ![]() |
see wetin you type... they can only compel smaller nations who feed on them to do their bidding...I expect the west to take the world cup away from Qatar since Qatar wont bend their rules for LGBTQI for one month...so US will sanction top countries tooo....the world is already Multi-polar and theres nothing you can do to that VictorUSA: |
Shen gbo werey.... USA will force its policies down the throats of other nations....meaning USA will bully other countries who no do their bidding... dey get sense na VictorUSA: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 83 pages)

