Hazzard's Posts
Nairaland Forum › Hazzard's Profile › Hazzard's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
Lol.ifu dey drink like say she be fish.. Drunkard ..hahahahaaaha If I wan win her heart na to buy 5 crates of beer ooo..lmao |
Lol... Tobi be seriously dancing and grooving to davido's FIA.. Little does he know he's the undercover Maga... Hahahaha hahahaha |
If una leave Alex she go tear that gown make she dey free dance well.. Hahahaha |
Ceecee be looking like titus fish with that dress.. How she go take breath abeg |
Truly.. Beauty is in the hands of the make up artiste... Hahahahaha hahahaha |
Power couples in the house Teddy a & bam bam = teddy won for the team Miracle & nina = nina won for the team Tobi and ceecee = sorry 404 error.. Couple needs to be formatted Lmao ![]() |
hazzard:oya make una no lie.. How many people stake on top angel head? |
Once again.. My anto leads the way for the ladies.. It's true when they say the EMPTY BARRELS MAKES THE LOUDEST NOISE.. hahahahaha ![]() Nina also made me proud.. What ceecee could not do she has done it for us.. Hahahahaha |
Who else feels sorry for khloe.. Say I Hahahaha hahahaha Be like say na circle she wan assemble.. Hahahahaha |
Threebeaar:I no sha blame you.. Na nairaland I blame.. Dem for dey rate this forum 18 +. That way they save themselves the embarrassment from kids like you |
Threebeaar:aswr you can talk off point sometimes.. Don't you reason before typing.. Smh.. To imagine you're a man it's what makes matter worse |
kodded:hahahaha hahahaha.. E never still late.. Run go reprint am |
Finally I dey predict odds ooo.. Na e person come dey ask me why I give my man 2.odds.. I for even replace e odd with tobi sef.. I don forget say tobi na only ceecee dey always dey Inside him brain.. Rubbish.. Hahahahaha |
kodded: |
Odds to win the puzzle Anto :1.25 Bitto : 1.30 K.brule: 1.45 Lolu : 1.60 Tobi: 1.95 Teddy a :2.00 Angel : 2.30 Dee one : 4.00 Rico: 2.95 Ahneeka : 3.30 Ceecee : 36.00 Khloe : 26.00 Ifu :10.00 Vandora : 15.00 Alex :10.00 Nina :50. 00 Stake wisely.. ![]() |
If I be Leo aswr I no go feel bad.. Cos I fit bet my money say at least 15 other housemates go join me.. Hahahahaha |
I'm going to go for anto, k. Brule, or bitto either of them to win this task |
All these begging no concern me.. I just dey wait.. Make I know where she go sleep.. Hahahahaha |
Mrs tobi don start to dey beg Mr ceecee oo ![]() |
Before I forget.. That moderator wey block me before.. The thunder wey go fire you still dey traffic no worry, e dey come for you.. How you go just block person, don't you know that is called cyber assault.. And I didn't give you my consent.. No worry I go call tobi and ceecee for you make them come arrest you.. Rubbish ![]() |
Make them no dey make noise abeg... Make one couple just sacrifice themselves entertain us this night.,make we forgive them by tomorrow.. Hahahahaha hahahaha I dunno but my spirit is telling me that we are about to witness our first sex scenes tonight.. ![]() |
Chai.. Ceecee has officially put your yoruba demon in a zone.. Guess?? Hint : the most painful of them all.. Hahahahaha |
Tobi and Buhari be like 5&6.. Nothing dey ever prosper for their tenure.. Hahahahaha hahahaha.. Hungry go wipe their eyes.. Dem don dey find ketchup wey dem go use chop spaghetti.. Chai.. Lmao |
Samson never still learn e lesson.. He's still stuck up with delilah.. And as always she's feeding him crap.. I fear for this guy na until she cut e hair finish, blind am e go get imself.. Hahahahaha hahahaha |
Aswr wetin go make princess commot for this house.. I no sure say these housemates go fit chop good food again ooo.. See as dee one dey even use en five fingers dey lick the plate.. Hahahahaha |
Aswr If I be tobi.. From now till Wednesday if I never kiss or Bleep ceecee I go chase am ooo.. I cannot be wasting all my resources on someone that I'm not profiting from.. She just dey reap where she no sow... Hahahahahahaha |
Cecee dey even celebrate pass the person wey win am.. Smh.. Wasn't a fair game.. But guess it's what it is |
h8rr:aswr.. People don't know how serious depression can be.. Even when bitto told the housemates that the guy has cut himself like 3 times.. Now imagine what was going on through his mind.. They should just send the guy to rehab from there abeg.. Make person no go commit suicide for live show.. |
People shouldn't judge kbrule.. I guess it all points down to beign mentally stable .. You probably don't know the rejection the guy has had all his life, someone that his dad left him and his mom when he was young.. Now facing another rejection here.. That's why I love that proverbs that says take a walk in my shoes before you judge me.. Not saying he's right though |
He just said k. Brule has cut himself 3 times.. And thinks him jumping is another suicide attempt |
Omo we get so many light headed people in this house... And wetin dey pain me pass say na guys.. Like WTF!!! |


