₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,305 members, 8,421,241 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 05:39 AM

Toggle theme

Hazzard's Posts

Nairaland ForumHazzard's ProfileHazzard's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 (of 24 pages)

TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 11:24pm On Feb 03, 2018
Lol.. Lolu go be the happiest housemate for that house tonight.. For e mind he's crawling out from the friend zone wey the babe but am yesterday.. Hahahahaha hahahaha
TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 4:49pm On Jan 31, 2018
Afam4eva:
Ahneeka was the only person that was rejected. What is even wrong with that Dee 1 sef.
aswr that thing pain that babe ooo.. She don mark am for am.. First to do no dey pain grin grin
TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 4:47pm On Jan 31, 2018
Chai.. I just dey pity for my guy k. Brule.. Khloe go just dey bully am.. Since e dey do like woman. Khloe go be the man for the relationship cheesy grin grin
TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 4:45pm On Jan 31, 2018
vladimiros:
Anto picks lolu
best match so far
TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 1:41am On Jan 31, 2018
Make una leave aunty nina for us ooo.. After all e get people wey carry hnd , BSC, Masters, PhD for English wey go the audition but their legs no smell South Africa not to talk of big brother house.. So the grace wey carry am reach there go still dey work for am.
TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 1:37am On Jan 31, 2018
No mind miracle.. E dey form the observant one.. Just dey beef bitto anyhow.. If bitto dey form hard working wetin concern you.. Na your work, na your eye service.. Na when dey evict am e go know say e for just go join fbi.. Werey boy
TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 12:44am On Jan 31, 2018
kingxsamz:
u mean gay.brule? grin
hahahaha..if e like make e name be blure Oga.. . As long as e start with b end with e. grin grin grin
TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 12:35am On Jan 31, 2018
Abeg who k. Brule dey cat walk for... Damn.. Gaylussa grin angry
TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 5:56pm On Jan 30, 2018
Dee one get bad mouth ooo... How e go talk say nina dey snor for igbo grin grin
TV/MoviesRe: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by hazzard: 8:37am On Jan 30, 2018
Nina and miracle don start.. Make I just dey observe �
SportsRe: Join King Hazzards 2-5 Odds....pay After Win 98% Guaranteed by hazzard(op): 3:16pm On Nov 20, 2017
Or you can join using this link
https:///1wz8myhERUvAQlkNzFMTxQ
SportsJoin King Hazzards 2-5 Odds....pay After Win 98% Guaranteed by hazzard(op): 2:51pm On Nov 20, 2017
Drop your number and get added to my whatsapp group cool cool
Free 2 Odds for the day.. 5Y95639

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Bournemouth (3 - 0) On 26th December 2016 by hazzard: 6:18pm On Dec 26, 2016
Lumiere91:
why is willian refusing to pass to moses?
I thought I was the only one that noticed that
CelebritiesRe: Funke Akindele's Husband Surprises Her On Christmas Day (pics,video) by hazzard: 11:21am On Dec 26, 2016
this her social media marriage.. I pray it last long
RomanceRe: Will You Eat This Food Prepared By Your Enemy? by hazzard: 12:09pm On Jul 15, 2016
if e settle down cook am like this 4 me na e be say e wan turn my friend be that naa...apology accepted grin cool
SportsJust 1.5 Odds by hazzard(op): 12:05pm On Jul 15, 2016
AUSTRIA OFB CUP
SC PARNDORF - LASK LINZ=X2
ODD=1.10

AUSTRIA OFB CUP
KREMER SC - ST POLTEN= X2
ODD= 1.04

SCOTLAND LEAGUE CUP
AIRDRIE - PATRICK THISTLE =X2
ODD= 1.12

CAF CONFEDERATION CUP
KAWKAB MARRAKECH - FUS RABBAT =X2
ODD= 1.18
TravelRe: Car Plunges Off A Bridge With 4 People Inside In Akure This Morning (Photos) by hazzard: 11:35am On Sep 02, 2015
I hope no life was lost sha
InvestmentRe: MTN Nigeria Will Be A Public Liability Company (PLC) In 2016 by hazzard: 9:13am On Sep 01, 2015
Not my biz...would they start making calls for free
CrimeRe: Lawyer Re-Arraigned For Defiling Nine-Year-Old In Court Premises (Photo) by hazzard: 9:09am On Sep 01, 2015
sad
CrimeRe: Top 5 Notable Nigerian Women Whose Corruption Scandals Went Viral [PHOTOS] by hazzard: 9:02am On Sep 01, 2015
Seen
Christianity EtcRe: If Your Fellowship Holds These Teachings, Then It's Time You Moved On by hazzard: 12:52pm On Aug 23, 2015
Okay...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 (of 24 pages)