₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,716 members, 8,441,899 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 10:11 AM

Toggle theme

Hector639's Posts

Nairaland ForumHector639's ProfileHector639's Posts

1 (of 1 pages)

TravelRe: Nigerians At Ukraine by Hector639(m): 1:39pm On Feb 18, 2022
Tosyna100:
SO ,LIKE THIS
EMBASSY NO GREE RELEASE PASSPORT FOR ONE MONTH.

NO VISA IN 2022?

SHEY NA LIKE THIS E GO DEY GO ....lol
Na patience ooo
Thats all you can do now
TravelRe: Nigerians At Ukraine by Hector639(m): 11:20pm On Feb 13, 2022
Aaronsrod:
I need help to enter Ukraine to meet girls like this? Do they like black men?
We never settle war finish oooo�
TravelRe: Nigerians At Ukraine by Hector639(m): 11:19pm On Feb 13, 2022
Blackkin:
grin grin grin mad ohh
��No be small mad ohh
TravelRe: Nigerians At Ukraine by Hector639(m): 11:18pm On Feb 13, 2022
BigDon27:
.
Abeg make una answer me na...shey nobody day run work permit visa for here only student visa?
[quote author=BigDon27 post=110205113].

First of all work dey Ukraine?
TravelRe: Nigerians At Ukraine by Hector639(m): 10:26pm On Feb 11, 2022
Tosyna100:
Nobody knows wetin dey sup I swear.
10th January Neva comout till now ....omoh
E get as e be o
�Hmmmm na wa

Which dates be urs ?
TravelRe: Nigerians At Ukraine by Hector639(m): 10:06pm On Feb 11, 2022
Tosyna100:
We plenty.....which date be urs
10th ooo

How about you ??
Abeg wetin dey cause this delay ?
TravelRe: Nigerians At Ukraine by Hector639(m): 6:10pm On Feb 11, 2022
Who else applied for Ukraine study visa this year and is yet to hear from the embassy ?

1 (of 1 pages)