Heeboy94's Posts
Nairaland Forum › Heeboy94's Profile › Heeboy94's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 (of 66 pages)
mastermynd:LOL |
HOREMBEE: pls when iz d form closing,i nid fast answersSept 2nd |
youngstar140: control ur hd games with ps3 pad on innjoo liveHow? And is it only on InnJoo ![]() |
Up till now, na JUMIA still dey sell this phone? |
Elxandre: Must you choose this school to be eligible for their post utme?YES. |
After printing the receipt 24hrs later, what next or is dat all? I heard there's a photo card to collect after printing the receipt |
tecno4life: u no answer all ma questions oohhI've nuh ordered yet so ionno. U can ask IamAbeGroups |
Is the white InnJoo i1s available or just black? I need the white. |
tecno4life: oohh dat is N14,532 *where I keep those my coins dem sef dis JUMIA guys no go chop my 1KoBo,*holds laff* U dey talk coins? Nawa for u ooo ![]() ![]() |
tecno4life: dat is d injury i'm talking ofLOL... Azzin ehn. INNJOOry go cause serious wahala for this Naija. |
#TeamINNJOO |
tecno4life: dat is a diff kind of injuryLOOOOL!!! This Tecno4life guy... U be madman ![]() ![]() ![]() ![]() U no go use laff kill person ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Btw... See d way those guys for the other thread dey fight demselves over the KitKat issue |
tecno4life: u are just registering in NL abi u just enter d thread.Obviously |
mastermynd: daddy heeboy,carry go...ur head is dere..Haha... Bros! Dat daddy too big o. I be small pikin o |
IamAbeGroups: @heeboy94 currently is only black dat are availableOk. Thank You |
Or Brother Mastermynd... Am I right on dat reply or wrong? |
Acisky: This is to inform all Unified Tertiary Matriculation Examination (UTME) candidates who have applied for admission into Yaba College of Technology as First Choice and Second Choice that the 2014 Post UTME screening exercise will hold on Friday, 5th – Saturday, 6th September 2014.Not really. After u've done ur registration... D date urs falls on is when u'll go to the school. That's between 5th and 6th |
IamAbeGroups: @ebuka144 yes i do and all dat i have ordered have been deliveredIamAbeGroups... Of all the InnJoo fones u've ordered and delivered... any white one dere or dey're all black? |
chiwob: i never even opem the sim selfDo open am abeg... Make we know d amt of mb |
ebuka144: tk wetin easy. una wey done get d fone dey mk d fone thread borinLol... I neva get mine yet. Till month end ![]() |
ebuka144: cum una mouth seal abi na wetin dey do una mk una talk naOga Ebuka144 take am easy... Dis one wey ur blood dey hot like dis |
tecno4life: e be like say na only us dey happy 4 dis innjooHaha... Baba u don talk am finish. I agree with you ![]() ![]() ![]() |
mrvocalprowess: 1gb allocated 4 appsHow come? Or do u av apps installed on the storage |
tecno4life:Hehe... Yes oo. Dem no get level again.... InnJoo don Injure dem finish |
damilarry: pls oo wen is d registration closing nd do they approve awaiting resultsReg. is closing Sept 2nd. |
mrvocalprowess: internal storage getting low.... how can i solve dis?The 8gb ROM? |
tecno4life: how u dey naI just dey oo baba. U don Injure?? ![]() |
jossy91: PLSSS hw can i order for innjoo i2 online n how muchSame way in ordering for the i1s I guess... But the i2 is not in Nigeria yet |
mastermynd: as u all knw dat dOk. Thanks for ur assistance |
☺ |
Make this one come Naija sharply ![]() |

wuld dey give me order no. Thru fone order.