Hendri9's Posts
Nairaland Forum › Hendri9's Profile › Hendri9's Posts
1 (of 1 pages)
Greetings fellow nairalanders, pls hw will I change my date of birth fm NECO |
nuattitude74: Dat is eh, I taya for 9ja babes sha ! Especially the ones wey dey enta any car wey offer dem lift. For Lekki Yesterday na so one babe begin hala for night " I HAVE BEEN ROBBED O ! OMG ! Ye MO GBE ! I'm DEAD " etc etc. When dem ask her wetin happen she say one guy give her lift from CMS and when dem reach Lekki the guy pretend as if the car get problem and tell her make she come down help am push d car to start. Na so the babe come down and as she try to push the car, shuo, na so the guy start the car and JOIN BREEZE ( to Zoom off, disappear ) with the babe Bag ! When dem ask her wetin dey her bag say she carry 298 Thooooousand Naira! People begin hiss mtcheww, mtcheww ! Dem ask her why she nor take drop to Lekki. She say na because the guy look nice and she nor expect say na ominla the guy go be !I feel watin d guy do d banny, she even desrve more. This 1 go serve as a lesson to dose gals wey like freebies. |
1 (of 1 pages)