Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,551 members, 7,955,055 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 03:35 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) (38337 Views)
Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) / Dave2's Mahjong Parlour with his Buddies! / The Beer Parlour (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (Reply) (Go Down)
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Tiemo(m): 11:39pm On Dec 24, 2013 |
For those that didn't have a good relationship. And those that breakup, then try to reconcile, even get back in a relationship just like Rihanna did, you can get your ex boyfriend back on this link: https://www.youtube.com/watch?v=cc_jeOunpsc |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 2:39pm On Dec 29, 2013 |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by hendri9: 2:56pm On Jan 08, 2014 |
nuattitude74: Dat is eh, I taya for 9ja babes sha ! Especially the ones wey dey enta any car wey offer dem lift. For Lekki Yesterday na so one babe begin hala for night " I HAVE BEEN ROBBED O ! OMG ! Ye MO GBE ! I'm DEAD " etc etc. When dem ask her wetin happen she say one guy give her lift from CMS and when dem reach Lekki the guy pretend as if the car get problem and tell her make she come down help am push d car to start. Na so the babe come down and as she try to push the car, shuo, na so the guy start the car and JOIN BREEZE ( to Zoom off, disappear ) with the babe Bag ! When dem ask her wetin dey her bag say she carry 298 Thooooousand Naira! People begin hiss mtcheww, mtcheww ! Dem ask her why she nor take drop to Lekki. She say na because the guy look nice and she nor expect say na ominla the guy go be !I feel watin d guy do d banny, she even desrve more. This 1 go serve as a lesson to dose gals wey like freebies. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 6:08pm On Jun 30, 2014 |
My beer parlor wey Don enter 86 pages na Im Una do reverse like this? Hacker e no good oh! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Holluwaphlexy(m): 11:40pm On Jun 30, 2014 |
acidtalk:[img] acidtalk:[/img] acidtalk:
|
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 11:45pm On Jun 30, 2014 |
Romantic bear parlour? OK na, I dey come. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 6:32pm On Jul 01, 2014 |
mz mariah: Romantic bear parlour? OK na, I dey come. Carry peppersoup come. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by sharonbolly(f): 1:53am On Jul 08, 2014 |
SHARON AGRO LINK:::::supply of day old chicks ,turkey,supply of vet drugs,supply of farm equipments,breeding and veterinary services. All @ a cheaper prize,.....@ sharon agrolink we promise you the best services ever.........Try Us today and a trier will convince you........IF you are interested contact me here and promise U a quick response.....Agents from all part of nigeria is needed............Contact me on :07031022827.......FB: Sharon bolanle oni..BBM:332CC762......THANKS |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 5:28pm On Jul 08, 2014 |
hendri9: I feel watin d guy do d banny, she even desrve more. This 1 go serve as a lesson to dose gals wey like freebies.yes. Serves her right. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 5:30pm On Jul 08, 2014 |
hendri9: I feel watin d guy do d banny, she even desrve more. This 1 go serve as a lesson to dose gals wey like freebies.yes. Serves her right. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 10:16am On Jul 10, 2014 |
millinmax2:dem wan woo babe for here nio dem dey form papaz |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:11pm On Jul 10, 2014 |
Na who dey there ... Barman, Bargirl.... make Una give me a plate of horsepeppersoup + a keg of unfermented palm wine .... bros who dey win |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by p2t2r(m): 8:03pm On Jul 17, 2014 |
Some people no fit write ABC complete but them speak pidgin english pass Erigga....chaii |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by p2t2r(m): 8:05pm On Jul 17, 2014 |
akinmunmi: Do you need a sugar mummy? IMay thunder rap'e you there |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by onuwaje(m): 6:34pm On Jul 19, 2014 |
My people how una matter be na |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by single92(m): 12:16am On Aug 01, 2014 |
for ur satellite services: installations, repaires and sales of al satellite decorders: dstv, multitv, mytv, strongs, televes, HD LNB, Alcad, TV Guard, stargold HD, flash drive and acesories: LNB-KU, C-BAND KU dish, al kinds of boosters and amplifier, mudolators, disqc switches, satsaver, al kind of satellite: decorder remote, blaster remote control, digital sat, finder, al kind of conetors, including tv conectors: contact--07010175564---BBM--298949BF--what'sapp--08166699273--Email--abukaachumie@yahoo.com |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by y2jxlove(m): 11:54am On Aug 01, 2014 |
If you went a sex met call 08133247316 nd on whatsup bbm pin 21e34732 |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by y2jxlove(m): 12:10pm On Aug 01, 2014 |
p2t2r: May thunder rap'e you theream tammy by name from ph liv n roumola am n need of sugar mum ds s my numb 08133247316 on whatsup nd on bbm 21e34732 |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 8:48pm On Nov 05, 2015 |
Anybodey dey here? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 10:45pm On Jan 15, 2017 |
.. |
(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (Reply)
Dates And Hook_ups. Drop Ur Number And Pic(if Any). / Tea With Lola / I Need A Hiv Positive Guy For Serious Relationship
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |