Herohelper's Posts
Nairaland Forum › Herohelper's Profile › Herohelper's Posts
1 (of 1 pages)
Mtweeeeeew, hw linda mata and wiz kid mata carry dey help dis our economy sef?! Linda stil dey make her money via pple rushin to her blog to read the Drama n wizkid might probably wana release a song abt linda which most of u re gona buy. Linda and Wizkid una no well! Plus, Linda! stop talking abt wizkid na...no b only en mata dey make pple read ur blog nah( except u re making us tink otherwise) |
See him face n see the face of The person wee dey console am. Lols |
Nawa oh! |
1 (of 1 pages)