HighQue007's Posts
Nairaland Forum › HighQue007's Profile › HighQue007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
tctrills:The US is foolish to have started the war already |
dem just dey blow blow everybody. With the Khamenei guy na in Russia for treatment. e mean say Russia and China is watching and might wade in soon. WW3 be that |
That bastarrd wey talk say Aba no dey flood suppose drown for here |
U dey mention people wey no dey dey mention Burna Boy. Nothing must shake our Odogwu 7 oo |
Obasanjo the biggest rigger in Nigeria history |
People cant let Nigeria work because we are so lawless in every ramification. everybody!!! we are so anyhow set of people |
I guess Tyranny is now legal and the new norm just who is doing it. With Trump operating like Hitler to Isreal prime minister convicted of crime against humanity and nothing happened afterwards. Na wa oo |
With wetin dey go on for the world see statistics una dey bring up😩 wey people dey blow up theirselves |
The insecurities wey dey Southy pass naija in 10 folds but you don’t see their people come online to slander their country like all these Pit Obi minions |
Jagaban.. Best president in Nigeria history. When I see Tinubu, I see prosperity. Some people will wail but they don’t matter. If he can’t fix Nigeria nobody can fix it it at least at this crucial time that we are playing catch up. Reform that should take over 15years he dey run in just over 2 years. Nigerians don’t deserve the guy. People shouting insecurity this is the first government doing a lot working with America, Turkey, investing in Technology, pushing for state police when the former government was afraid of diluting their grip on power yet pushing for local government autonomy so money can reach local. If you don’t support this man before it’s okay to be wrong cos I was skeptical too cos he was frail and looked like person wey won kpai during the election but right now if you are against this guy you are against Nigeria and you shouldn’t be tolerated. I don’t fight for him cos he can fight for himself he is way above his political pairs and I have no doubt nobody badder than. He did the hard job without the fear of losing an election. Jagaban. The baddest politician ever liveth. Now come and see cry from the ups 😭 |
All this NDC and other small party will collapse into APC even LP..Tinubu will buy all of them. Make ADC no waste their money and time abeg. make Obi and co go sleep. less than 1 year to election dem never no flag bearer. Na so APC win PDP for 2015? bunch of time wasters...na dem dey make Tinubu feel like super human cos they cant make sacrifice, they cant plan ahead. |
Just give them Envelopes. Dem go sell their brother wey no dey give shishi. Person wey no fit win primaries win win general election. Na wa o |
I no go surpise if na dem ADC plant am. dem go sacrifice am. Why target Obi when you know he cant win Jack! |
Irony of life. Ni one innocent in Nigeria and the truth is if you don’t change the system for good it will come to haunt you and your loved ones someday |
Dem sympathizers go dey cry now oo… wey Obi |
LESS THAN ONE YEAR OPPOSITION NEVER GET CANDIDATE AND DEM WON REMOVE THE MOST POWERFUL POLITICIAN IN AFRICA. NA DEM DEY MAKE TINUBU LOOK LIKE SUPER HUMAN |
If Aregbesola get shame he should just resign from politics |
It’s all a lie. He wants sympathy. From catering, to groundnut and now this. Who trust such man. Make dem gettat |
Na US dey help us jail person wey thief our money. E go far |
Its wrong not to let them see MNK. Make the lock them together. They wont have to leave ![]() |
Frank Mba would have been better but I am not the president |
sweerychick:Power sector go fix itself ? Which kind mumu dey this country so ? |
This is not even rocket science |
What is your source? IPOB |
Na just 2 year remain. No worry |
Food don done oo FC.. we mount |
Come see tears. Every celeb now dey city boy movement some dey do coded |
Not taking Risk. Stop playing it safe |
Jagaban for a reason. E no small |
There are a lot of people that leave the Uk for treatment in Nigeria. |
There are lot of people that leave the Uk for medication in Nigeria. A lot Uk is just a bad country with good PR.. with unbelievable taxes and uncontrollable knife crimes. Even the real brittons dey troop out of the Uk in thousands. |
Na touts dey represent us 😩 |
