HighQue007's Posts
Nairaland Forum › HighQue007's Profile › HighQue007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
While most of it is true. Two things can be true. for instance if you dont sleep at all for a week that your life span can be cut very very short. So eveything works together, we are product of evolution where everythingh has been perfected at least almost. we are product of billions of years of perfect imperections. |
Bad belle people no go like this one |
Eko Oni Baje! Lagos no go spoil ! |
Tinubu and Alex Otti. If I know you know |
Step down Transformer Contesting is his birthright the other is an opportunist |
This government is doing wonders and positioning the country for a good run. This is a government that is doing a lot |
A bigot is being awarded for promoting racial slurs and abuse. later na to cry victim. una go learn. Dem say na Hall of Fame ![]() whats famous about the hall abeg |
Make Ibi and Kwakwaso screenshot this poster cos na the closest they can be ti presidency before Atiku come scatter d table |
Na everybody be thief for Nigeria… We don’t need an honest leader or messiah. We just need someone to be intentional in blocking leakages. No country can survey this kind of fraud and corruption not even Dubai. Block leakages then we can now talk of other things. And it’s simple just use technology with how far IT and AI have come it is intentional from the ruling class not to do the needful |
Awusubilahi ! Make dem go jail abeg |
Abia not transparent ke😂 make thier mob no hear oo 😂😂 |
Not just the government. The Nigerian citizen have corruption problem and they are only mad when it’s not them profiting from the corruption. We don’t need a messiah, we need a system so strict and stringent and a reliable and fearful judiciary and all our problems will be solved. |
Obidients won use propaganda and back door to retire the old soldier. Dem no know na him birth right 😩 |
Makinde must be feeling down and stoopid now 😩 Nobody will take him serious anymore |
Please also address human right abuse, move for body cam and if there is no body cam there should be no charge in relevant cases. You all know what to do |
Na globally won vote ? These people are jokers |
Na wetin save Liverpool. Dem for hear am |
Wey those people wey dey shout our president😂 una president no fit reach here for him life. The best he could do is a town hall which is different from Balablue 😂😂😂 Bulaba Una rubbish online president 😂 President wey get president kon dey do yessir for pastor. Una life don spoil 😂 |
Everybody is a thief for naija. Top to bottom |
tctrills:The US is foolish to have started the war already |
dem just dey blow blow everybody. With the Khamenei guy na in Russia for treatment. e mean say Russia and China is watching and might wade in soon. WW3 be that |
That bastarrd wey talk say Aba no dey flood suppose drown for here |
U dey mention people wey no dey dey mention Burna Boy. Nothing must shake our Odogwu 7 oo |
Obasanjo the biggest rigger in Nigeria history |
People cant let Nigeria work because we are so lawless in every ramification. everybody!!! we are so anyhow set of people |
I guess Tyranny is now legal and the new norm just who is doing it. With Trump operating like Hitler to Isreal prime minister convicted of crime against humanity and nothing happened afterwards. Na wa oo |
With wetin dey go on for the world see statistics una dey bring up😩 wey people dey blow up theirselves |
The insecurities wey dey Southy pass naija in 10 folds but you don’t see their people come online to slander their country like all these Pit Obi minions |
Jagaban.. Best president in Nigeria history. When I see Tinubu, I see prosperity. Some people will wail but they don’t matter. If he can’t fix Nigeria nobody can fix it it at least at this crucial time that we are playing catch up. Reform that should take over 15years he dey run in just over 2 years. Nigerians don’t deserve the guy. People shouting insecurity this is the first government doing a lot working with America, Turkey, investing in Technology, pushing for state police when the former government was afraid of diluting their grip on power yet pushing for local government autonomy so money can reach local. If you don’t support this man before it’s okay to be wrong cos I was skeptical too cos he was frail and looked like person wey won kpai during the election but right now if you are against this guy you are against Nigeria and you shouldn’t be tolerated. I don’t fight for him cos he can fight for himself he is way above his political pairs and I have no doubt nobody badder than. He did the hard job without the fear of losing an election. Jagaban. The baddest politician ever liveth. Now come and see cry from the ups 😭 |
All this NDC and other small party will collapse into APC even LP..Tinubu will buy all of them. Make ADC no waste their money and time abeg. make Obi and co go sleep. less than 1 year to election dem never no flag bearer. Na so APC win PDP for 2015? bunch of time wasters...na dem dey make Tinubu feel like super human cos they cant make sacrifice, they cant plan ahead. |
Just give them Envelopes. Dem go sell their brother wey no dey give shishi. Person wey no fit win primaries win win general election. Na wa o |
