Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 2:40pm On Sep 25, 2009 |
ok ok. . .if na frying pan u want i fit do am ehn |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 2:06pm On Sep 25, 2009 |
. . .& u close ya lips d guy na fool naa. . .e no fit differentiate btw bottle of kerosene & shayo since they sell kerosene in his area in shayo bottles |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 2:00pm On Sep 25, 2009 |
send me WU[i] i ll make u laff u go piss for pot[/i] |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 1:55pm On Sep 25, 2009 |
no na goat piss na he i drink,yaro mei wawa ni |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 1:49pm On Sep 25, 2009 |
yes o,na me,my eyes don dirty. . .i no fit comot my googles o  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 1:38pm On Sep 25, 2009 |
y dont u try nite  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 1:32pm On Sep 25, 2009 |
danboroba |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 2:48pm On Sep 23, 2009 |
yes d guy no dey naija o,e dey death row for Libya |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 2:43pm On Sep 23, 2009 |
i get sore throat ni. . .if person see u sef person must shout |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 1:43pm On Sep 23, 2009 |
chai, i knw d guy house |
Jokes Etc › Re: Oh My God! Am Coming by holythug(m): 1:32pm On Sep 23, 2009 |
na horse semen i take produce d shampoo |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 1:28pm On Sep 23, 2009 |
abeg o, i cant shout o |
Jokes Etc › Re: Oh My God! Am Coming by holythug(m): 1:15pm On Sep 23, 2009 |
eeeh, na shampoo she dey take rob face naa, eczema con join |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 1:00pm On Sep 23, 2009 |
lati le |
Jokes Etc › Re: Oh My God! Am Coming by holythug(m): 12:43pm On Sep 23, 2009 |
no b eczema na cow pox |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 12:35pm On Sep 23, 2009 |
kai shaarap na me holy pass |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 11:52am On Sep 23, 2009 |
who |
Jokes Etc › Re: Oh My God! Am Coming by holythug(m): 11:33am On Sep 23, 2009 |
amen |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by holythug(m): 11:05am On Sep 23, 2009 |
itches ass |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by holythug(m): 10:54am On Sep 23, 2009 |
ibotus ibo, hahahaha ,,,like d name sha |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 10:48am On Sep 23, 2009 |
@ clem u b Sean Paul wey u dey get busy |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 11:35am On Sep 16, 2009 |
lysaa naa? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by holythug(m): 11:27am On Sep 16, 2009 |
greetins oh |
Jokes Etc › Re: Oh My God! Am Coming by holythug(m): 11:15am On Sep 16, 2009 |
heeen,  |
Romance › Re: What Is The Best Treatment For A Nagging Babe? by holythug(m): 11:05am On Sep 16, 2009 |
german machine. . . |
Business › Re: Investment Done. by holythug(m): 11:01am On Sep 16, 2009 |
play baba ijebu wit it |
Romance › Re: What Is The Best Treatment For A Nagging Babe? by holythug(m): 10:58am On Sep 16, 2009 |
@ post silence |
Forum Games › Re: ~nairalanders And I: List 3 Nairalanders You Like ~ by holythug(m): 10:55am On Sep 16, 2009 |
chai. . . d notorious duo |
Family › Re: Like Will Smith, Would You Consider an Open Marriage? by holythug(m): 10:53am On Sep 16, 2009 |
@ Ceily. . .i go very well wit u movies cant be real for real |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 10:44am On Sep 16, 2009 |
@ d. . .na head u wan chuk put |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by holythug(m): 10:30am On Sep 16, 2009 |
efiry body don go am for sleef |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by holythug(m): 10:17am On Sep 16, 2009 |
newbies abi, danboroba. . .get am for my dagger |