Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by holythug(m): 5:07pm On Sep 30, 2009 |
she don drink garri wit ogogoro |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 5:03pm On Sep 30, 2009 |
for wetin  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by holythug(m): 5:00pm On Sep 30, 2009 |
na dat 1 wit teeth fine pass |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 4:53pm On Sep 30, 2009 |
o baby if na threaten, i get d liver o |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by holythug(m): 4:48pm On Sep 30, 2009 |
abi o, u go think say ppe waey dey talk all these abt Nl bobos fine. . . u need to just check 'em out |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 4:43pm On Sep 30, 2009 |
teach am naa |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 4:35pm On Sep 30, 2009 |
then i got a sniper on her, or i need is to say FIRE |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 4:22pm On Sep 30, 2009 |
haha, anabel, na me abuse u, face d person wey yab u naa |
Islam › Re: The Black Man And His Allah by holythug(m): 4:12pm On Sep 30, 2009 |
hmmmm |
Health › Re: HI GUYS by holythug(m): 4:09pm On Sep 30, 2009 |
the poster said hasma not asthma. . . u this ITK  |
Forum Games › Re: What's On Your Mind? by holythug(m): 4:06pm On Sep 30, 2009 |
chei, muki don suffer, see old school toastin |
|
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by holythug(m): 3:59pm On Sep 30, 2009 |
thats ma man. . .most of 'em sef no fine |
Jokes Etc › Re: Your Age! by holythug(m): 3:54pm On Sep 30, 2009 |
nice statistician, thats wat i call whoever came up wit this. . .its neither a joke or a riddle, this is statistic |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 3:40pm On Sep 30, 2009 |
chai point!!!. . . 1 all |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by holythug(m): 3:36pm On Sep 30, 2009 |
hun hun, na igneous rock |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 3:32pm On Sep 30, 2009 |
candy, let me take u to d candy shop |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 3:20pm On Sep 30, 2009 |
ask google  |
Islam › Re: The Black Man And His Allah by holythug(m): 4:38pm On Sep 25, 2009 |
theres no need to tell 'em as long as we are all accountable for our deeds |
Islam › Re: The Black Man And His Allah by holythug(m): 4:33pm On Sep 25, 2009 |
u r d Shaytan. . .& we might not knw now who will wear d black garment,but when d time comes u will be reminded of ur statement$osisi: Now back to Allah and his black slaves that look like satan |
Islam › Re: How Much Of A Woman Should A Man See? by holythug(m): 4:29pm On Sep 25, 2009 |
as a Muslim all u need to say here is Rabi sidni illimo. . .then against them seek refuge from Shaytan |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by holythug(m): 4:15pm On Sep 25, 2009 |
**coffs . . .una well don oo |
Islam › Re: The Black Man And His Allah by holythug(m): 4:10pm On Sep 25, 2009 |
nw resurrected |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 4:05pm On Sep 25, 2009 |
na who born d maga |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by holythug(m): 4:03pm On Sep 25, 2009 |
see una wan shit. . .see as una dey groan |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 3:11pm On Sep 25, 2009 |
2 against 1,thats fair enuff. . .nw am goin to use my favourite weapon |
Jokes Etc › Re: Oh My God! Am Coming by holythug(m): 3:02pm On Sep 25, 2009 |
candy ribs |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 2:59pm On Sep 25, 2009 |
see yeye pple. . .**hisses |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 2:54pm On Sep 25, 2009 |
beske & danjuma. . . r u pple tryin to collabo against me, if i vex call d touts wey dey CMS junction for u. . .una go regret o[/color][color=#990000] |
Jokes Etc › Re: Oh My God! Am Coming by holythug(m): 2:46pm On Sep 25, 2009 |
kai see warders!!!  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 2:43pm On Sep 25, 2009 |
na so jare, candyhips |