Homar's Posts
Nairaland Forum › Homar's Profile › Homar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 47 pages)
On my way to visit munich my best and favourite club |
Castos: Dat baby get luck, if na Naija wey dem born am. Hehehehehehehe. . . . Na die be that, the doctor go engineer the killing.na true you talk o no be small . D naija doctors go kill am sharp sharp . |
Jesu christie save us o . Am out of words . |
Op nice thread |
Op no mind them busyBODY . Them d jealous u . Abeg finish d joke cause i cant get d link to d rest of d joke . |
Men so this is what ave been missing in jokes section ! |
We dont need martinez . Gustavo is better than him . |
Rotflol |
Umartins1: I hereby, welcome all of u na to sexuality section! The best on Nairaland!bros i don leave joke section tey tey come join romance and sexuality section . Stupid boring bin making d jokes section boring . Am gonna be back for my njpc members . |
Rubbish-bin how this thread come be sex joke ? ? * take cutlass and design bins bald head * |
Na so e don reach my uncle burial na so we go for d burial in d village and we sleep for village . All d girls go d two rooms why we d guys ( me and my cousin and my sis friend ) sleep for parlor in d village . Una sabi how village be na . Farm for our back farm for our front and come see mosquitoes coupled together with sand flies . D thing bite us wella that night no matter d position i change, no net nothing and enough ventilation holes in d house come see as me and my cousin wey dey uni de cry like small boys . My sis friend don sleep already but before him sleep him warn us say if we try wake am up after him don suffer d mosquitoes bite before him sleep say him go kill person . Na so this thing bite me until i could not take it anymore i standa look my aunt wey dey live for d village come ask am why this mosquitos no d disturb them them say them don dey use to it . I return to d parlor my cousin look me i look my cousin and me don understand say him won go for d girls room na so i take speed zoom inside d room but all the space was occupied but i squeeze my self in d middle of my sis friends not minding what they will say cause what they will say its 1 million times better than those mosquitoes bites na so my cousin enter d room and see say no space dey their na so i dey enjoy d two girls warmness no mosquitoes bite but on d other side of d room i de hear paaaaammm paammm taiiiiiiiiiiii taiiiiii i come understand say my cousin don suffer finish d next morning him tell him momsi wey sleep for one of d rooms say if she like make she kill him but him no go sleep in this village again . Ps (mod abeg no move this thread) |
Why is this joke not in the front page Thats why i took a break . @ op nice joke lol |
Abeg no mind d two gäyz above me . Continue d joke . |
ojeffo: Hey Guys I'm off to mars,¶ hv been appointed a ball boy to pick Ramos balldey their for mars when i am in jupiter ready to catch his ball . |
Doomed porti is doomed |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 47 pages)
Thats why i took a break . @ op nice joke lol