NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 10:34pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown: As ur lawyer mk i advce uu, mk uu divorce slimfitdiva nd honeybash...Den u cum n pay d marriages rites of EbyNicole...Yu shd b faithfl to her haaa c advice oooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 10:32pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser: lol... Wait o wia una see all dis rumour wey una dey spread upandan for village sey Honeybash don leave me for okitaiji, okitaiji sef no dey even try put head for wetin go break hin neck... Honeybash is still my wife, tell oki make hin stop all dis slander o baby i no fit leave u for dat ashewo boy okitiaji |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 3:55pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji: my one nd only bae, all other one na counterfeit, kno tell anybody oo. hw can i do without u, u wil ever remain blossom in my heart... u kno sey everybody has its one day, honeybash na 2days back so today na ur turn nd tnk god sey dis weather na kill so prepare to ginger my swagger wella.. bae i miss die. hope u hav print ur CUL hmmmm dere is God ooo me two days back |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:06pm On Jun 06, 2016 |
okitaiji: my able comrades thank you so much for your resilience in this struggle until we achieve our goal today, may this spirit of oneness continue in us and may God grant each and every one of us hitch free orientation camping. thank you all cc: fraiser giftiebrown sunnepa17 phykel slimfitdiva candicejay ebynicole honeybash barongmj villageGoat abishaddy lvlink Suogal maccabi ray4000... too numerous to mention....THANKS! THANKS!! THANKS!!! c dis ashewo u don dey put dat gal name before mine hmmmm |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:02pm On Jun 06, 2016 |
VillageGOAT: I can see honebash peeping through the windows of this village, is she shy?? baby y shall i shy even if i shall shy shal i shy for u lol... miss ya |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 6:42pm On Jun 06, 2016 |
Shollyjay90: B4 Dis Thread Reaches 600 Pages, We Are Going To Receive A Good News......If U Bliv Like If Not Share . i love ur faith |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 6:11pm On Jun 06, 2016 |
ational Youth Service
Corps - NYSC
BREAKING NEWS:2016 BATCH A
(STREAM 11) ORIENTATION TO
COMMENCE MONDAY.
The Management of the
National Youth Service Corps
wishes to inform all
prospective Corps members
that the President,
Commander-in-chief of the
Federal Republic of Nigeria,
President Muhammadu Buhari
has approved and released
funds to the Scheme to hold
its planned Orientation
course.
Consequently, Management of
the Scheme has scheduled the
2016 Batch A Stream 11
Orientation course to
commence from MONDAY 13th
JUNE to WEDNESDAY 29th JUNE
2016 Nationwide.
Prospective Corps members are
expected to log on to the NYSC
Portal to commence printing
of their Call-up letters from
TUESDAY, 7th JUNE 2016 by
12noon as the earlier printed
Call-up letters are now
invalid. While those who did
not subscribe for online
printing should start
collection of Call-up letters
from THURSDAY 9th JUNE from
their various institutions of
graduation.
Management also wishes to
thank all stakeholders in
exercising patience for this
new date and wishes all
prospective Corps members a
hitch free orientation
exercise.
SIGNED
Management |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 6:09pm On Jun 06, 2016 |
check der facebook it june 13 to 29 |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 6:03pm On Jun 06, 2016 |
thnk God ooooooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:43am On Jun 04, 2016 |
Abeg my pple good morning sey the word "soon" never taya una and again abeg make u tell me the meaning of Soon cos NYSC no allow me understand again cos d last time was soon now soon again Pls meaning of soon frm d dictionary pls tel me |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:28pm On Jun 03, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 6:49pm On Jun 03, 2016 |
DG num dey watsapp too |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 4:07pm On Jun 03, 2016 |
daudae1: NYSC are not serious......LET the protest Begin!! NYSC BLEEP UP!!SCRapt this NONsense..BUHari and Kazaure are failures...NOnesense hmmmm smh for u |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:37pm On Jun 02, 2016 |
giftiebrown: If u want my chill pill, cum nd kollect it Lol if I clt urs hw u go survive dis nysc drama |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:34pm On Jun 02, 2016 |
dejiconde: go buy another one e d9n finish for market |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:24pm On Jun 02, 2016 |
Wait ooo abeg daudae1 wrote in few hours dat CUL wil b out since 4:55pm and dis is 9:23pm sey mak I still wait or vex cos my chill pills don finish since o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 4:01pm On Jun 02, 2016 |
gauzbee: but CUL has been released since na..I've received my own, my friend that didn't pay 3k has gone to collected hers from school since dt week we were supposed to report to camp...abi we go receive anoda CUL? dat wat we don't know if we will use d old one or print new one wit new date |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 3:57pm On Jun 02, 2016 |
giftiebrown: hahaha!!! I smell lies....
Nice point bae! chop puff puff comot here na puff puff u fit give me find cold orijin nd asun |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 3:39pm On Jun 02, 2016 |
WeedyGonzalez: madam na your husband talk this one so make I park begin go kogi Lol I go break ur head dat DG no fit b my hubby na me go kill am |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 3:36pm On Jun 02, 2016 |
Wait oooo I just reason one thing if the DG still stand say na dis week wat of those wey no pay d 3k Hw dem go collect der CUL for example dos going far like taraba will dey clt cul nd travel same day |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 3:28pm On Jun 02, 2016 |
uchelvlink: I have told everybody to relax. We shall be in camp this week!
#lvlink_reloaded! Bae I no go sue o cos na wetin u hear u dey talk unlike sumpple wey dey leave same house wit d DG come hear dey talk like say DG b der junior broda |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 3:20pm On Jun 02, 2016 |
saw dis on fb
Comment on Nysc Batch " A , B & C" 2016 Corp Members.'s
post
Izuchukwu Paul
Infact I spoke wt DG not quiet long. I lied to hm dt I want to
travell abroad nxt wk for a course, He told me nt to travel
unless I want to follow the next batch. He assured me dt we
will be in camp on sunday,that we shud expect our cul 48
hrs prior to the camping
Like · Report · 19 minutes ago |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 2:18pm On Jun 02, 2016 |
abeg make person help me call the DG sey d man no no say today na Thursday cos I no understand the VN |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 2:13pm On Jun 02, 2016 |
giftiebrown: abeg, shey Lvlink nd daudae1 dey der wit u?? honeybash don file suit agnst dem fr village court...Lol Lol....u no serious |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 2:12pm On Jun 02, 2016 |
Phemmy0011: l
No oo, I never see dem but I dey hear rumour for this beer palour say Lvlink don comot village and she dey come back with another news soon. So make honeybash chill and put their case for cooler make e dey rest.  dem go soon come |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:43am On Jun 02, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:12am On Jun 02, 2016 |
Aieboocaar: My brother no be small thing o! I went to d neighbouring village to commence the marriage rites of HARDIODUN my newly found heartrob, after TEEMAKAGU broke my heart to pieces 
I see a lot has changed in this village since my departure!! How is president oyehomie, igwe fraiser, mazi grooove, aunty honeybash, uncle maccabi, villageGOAT d town crier and every other regulars? abeg no kal my name me wey dey vex for u y u no add me to delta watsapp grp |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:04am On Jun 02, 2016 |
phykel: Go treat ur family that are retards
Child of Anger phykel don vex lol...seriously sumpple needs to b flogged |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:00am On Jun 02, 2016 |
hardiodun: Lol don't mind the yeye.. I've noticed from my the very day he posted that his first post about Ramadan hindering camp and we bashed him, dude has been running from pillar to post, sincerely praying what he says come true so he can come back here and do "ntoi, shebi I told u", Oshisko of the highest order. What will be will be whether dis week or whenever. It's not a function of anybody's useless info. God bless u jare dey come here to write like say DG na dere papa nd nw he wan drop info from soldier |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 10:30pm On Jun 01, 2016 |
phykel: Clap for ursef.
Instead of running down here with ur useless information why not face ur life
Come here and vomit rubbish
Scallywag woo I taya o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 10:07pm On Jun 01, 2016 |
osytex: . I wrote what a staff told me. The truth is, only the DG knows when you guys will come in as all the staff are confused now. Clearance will run till 7th/10th, which means this week may not be visible again. Except the DG makes a U turn before Sat. I just hope what the soldiers told me in camp isn't what is gonna happen. All the same, Wish you all the Very Best. Thanks. tnk u boss i will wait for DG to talk nxt time |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:59pm On Jun 01, 2016 |
anochuko01: lool.... una weldone o. Na to dey dig out comment remain abi yes naw,cos I dey quick trust person nd dat wat killing me nw cos I don trust them |