NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 9:19am On Apr 28, 2016 |
Aieboocaar: its as simple as that! if stream2 no dey wat about pple wey don collect CUL For school? and if na money be dia problem den make dem go fidelity bank go collect loan jare...wen buhari sign budget, dem pay bck SIMPLE 
In d meantime, wetin u cook today? i dey hungry o yea dat true jare mind at rest na plaintain nd egg dey ground wit cold pepsi nysc no fit kill me |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:36am On Apr 28, 2016 |
Aieboocaar: pls o! all this people saying theres no stream2 how cum my dashboard still shows Batch A 2016?? abi shey two "batch A" go cum dey dis year ni And pls don't gimme dat "deres no money" issh cos if deres no money how den do serving corpers still get dia monthly allowee biko!
make una try dey positive for once abeg... DG cannor cum and kip pples children at home till november na, instead e for kukuma kill all of us abi o was tinking dat too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 8:23am On Apr 28, 2016 |
eaglevision: honeybash my new lovebird,good morning honey lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 8:19am On Apr 28, 2016 |
eaglevision: ayam fine o,anytime u call me sweet like this,my head go just comot for my neck dae dance,oya give ur swedie some honey. aws ur evnin goin jare? goodmorin sweet abeg no allow ur head comot for neck today lol hope ur night was great |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:15am On Apr 28, 2016 |
giftiebrown: lol..so automaticaly thse dat didnt get d sms atall wil b exempted frm servce...hehrhe. .Rumour create fear, panic...Na dem gt dier mouth...nxt tym wen u hear such rumour, as it enters thru 1 ear, let it go out thru d othr ear ASAP...Na NYSC i blame sha 4not being organised...no nid fr panic dear, Fraiser omo DG gat ur bk... giftie abeg leave me alone jor u just dey make me open teeth for here now now headache don run anyway tnks u a darling |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:12am On Apr 28, 2016 |
you guys r great (my fraiser,groove,okitiaji,giftiebrown) thanks good morning love yall |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:07am On Apr 28, 2016 |
GROOOVE: ahhh!!!! Na so fraiser take use one day thief honeybash wey all NLers done dey reason toast. Omoh we no go gree....come join quene lol fraiser na very good bahd guy |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:04am On Apr 28, 2016 |
okitaiji: we no go gree oh... we no go gree... fraiser no go toast honeybash we no go gree... lol abeg leave my baby ooo lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:03am On Apr 28, 2016 |
giftiebrown: If yu want honeybash, cum nd collect her, Jah bless..#LeaveHoneybash4Fraiser... tell him o lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 8:01am On Apr 28, 2016 |
Fraiser: funny? Chai I don dey blush already, dat is d only qualty I inherited from my grandfather putin smiles on d face of beautiful babes lyk u, gudmorni dearest, hope your nyt was beautiful d way it used to be?... yes sweet and urs but woke up wit fear cos one of my frnd cald to tel me if date is not in my msg to print cul dat i am not in streamii imagine having headache now waking up to rumour |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 11:17pm On Apr 27, 2016 |
Fraiser: ohhh babe datx so kind of u... I will leave d hustling now because i no fit do against ur wish.. Tanks for d care babe u so funny lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 6:26pm On Apr 27, 2016 |
Fraiser: lol... Babe ur wish is my comand, i don start d hustling already, na where I dey carry headpan I dey now, infact I carry headpan for head com carry two blocks for hand, one on d left hand nd one on d right hand so dat u go know hw d hustle serious reach. I must get money buy kulu for u for mami by force by fire... Btw hw ur day dey go na... baby dont hustle ok dat stressful ok we go enjoy mami market lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 6:22pm On Apr 27, 2016 |
dejiconde: chai yeeeeeeepaaaaah see diz bros don start again ooo, so u wan kolombi diz babe too abeg leave my fraiser o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 6:17pm On Apr 27, 2016 |
eaglevision: ur honey is doin its work well nw,gimme more honey jare.how is u dis afternoon?
where are all this stream1 corpers,una don dae proud abi,una dae form king kong ba? no b una fault o,na me no pressurise my uncle make in put me for ocean1,no wahala sha. u guys should give us updates jare,i wan see yall rockin ya whites.blizzydodo where art thou? sweet am gud and you |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 1:03pm On Apr 27, 2016 |
Fraiser: lol... See dis fyn babe o, I fit vex go change my surname because of u o, no just try me. Infact as u don talk am lyk dis I don sabi ur surname, just dey check news paper as from tomoro, u will see change of name, formerl: Michael fraiser... Now: Bash fraiser. Shey u too choose kaduna? So dat I go fit go hustle welwel gada money wey I go fit use by zobo for u for kaduna. ashewo lol oya start hustling o i choose kaduna funny u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 11:51am On Apr 27, 2016 |
eaglevision: awwwwwn! tankiu sweedie,leave 'dem' alone o,let them b jealous jare,dis honey is for me u funny lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 11:48am On Apr 27, 2016 |
ray4000: The National Youth Service Corps
(NYSC) wishes to inform all
prospective Batch A 2016 stream ii
corps members that they can start to
print their call-up letters starting
from May 13, 2016 to May 21, 2016. where u c it dere site or whr |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 11:40am On Apr 27, 2016 |
Fraiser: tanks babe, I yaf comed, we go bubble dis place togeda, guys abeg make una ginger up, lets catch enough fun bfor may 21, I dont lyk dull envirounment. Honeybash I lyk ur name o, make me sef go change my name to fraiserbash... i trust you we go rock dis city too but wait wic bash u wan add to ur name u b thief lol na dat bash gangan b my surname so u no fraiserbash |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 11:33am On Apr 27, 2016 |
eaglevision: i knw that ur a darling,oya lemme lick some from ur palm nw.aws ur day goin on dear? dont let dem hear o bt u r free anytym lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 11:03am On Apr 27, 2016 |
eaglevision: honeybash good morning dear,where is my honey na? sweet wad up morning jare ur honey full ground for here jare |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 11:00am On Apr 27, 2016 |
Fraiser: Finally after a long journey from from goldencity by air...by rail...nd by sea... I have arrived... Royal greetings to all my stream2 brothers nd sisters.... States choosing are kaduna, abuja, enugu, lagos in that order... Saw kaduna in the leaked CUL... I still remain your boy Fraiser... Cc oyehomie, kbs468, Armynu, ighravweIG, sunnepa17, jubrealguy, eaglevision, Marvluv, VillageGoat, okitaiji, candicejay, lyndalyn55, nathoneal, GROOVE, Honeybash, skydweller, olasum, daudae1, dejiconde, aleora, phykel, sammiel, aieboocaar, ukjerrry, teemakagu, iamdynamite, jamesdman, bikinigurl, deeaka, memphisdepay, cynthiaezebaby, rosey33, tiwaladeboo, fkhalifa, gammarays, hernyola, ladycomfort, blessedgal, barongmj, sydneyboss, jico87, hardiodun, rockman etc etc If you no see your monicker abeg no vex for your boi o, I hope to be familiar with all the monickers in due time, dis is just the few ones have been familiar with either in one way or d other. Our time we come soon, we will get their nd we will take over. I rep everyone... One love... welkum sweet let make dis place hme |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 11:10am On Apr 26, 2016 |
eaglevision: rumours ke? na confirm news dae ground,good morning dearie. good morin sweet i was not talking about this thread i get confirm news from here |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 11:03am On Apr 26, 2016 |
phykel: Good Morning Guys
1.If u didn't pay the 3k kindly go to your scul to pick up ur call up letter.Both stream 1&2 letters are already in sculs. 2. I didn't pay so I have my call up letter with me.sadly it is stream 2 and to compound it I going to taraba.verrrrrrry farrrrrrrrr. 3.I have decided to upload it to put an end as to when stream 2 will be going to camp.nothing has changed.status quo ante bellum. Gracias You are a living testimony.God bless you |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 7:19pm On Apr 25, 2016 |
GROOOVE: married pple shey? Oya NL ladies show face abishaddy ladycomfort candicejay rosey33 teemakagu northkendal tiwaladeboo honeybash barongmj dadizgirl goodgirl247 lyndalyn55 will u marry me? promise i'll be a good husband lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 8:06am On Apr 25, 2016 |
Fraiser: because I see you in my dreams matching with me in kaduna... My nyt was awsome... Dont worry ok, irrespective of the state we find ourselves, we shal have reasons to give glory to the lord yea sweet but not kaduna ooo  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 7:36am On Apr 25, 2016 |
Fraiser: morni babe hw was your nyt? I look forward to meeting u in kaduna come may 21... haaa fraiser wetin i do you y kaduna early morning phophecy My nyt was great nd urs |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 7:01am On Apr 25, 2016 |
eniedo92: Have any1 get CUL from school any school pls.thanks cul from school is always late dey use to get on camp day sef so it is better to pay |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 1:35am On Apr 25, 2016 |
eaglevision: honeybash!!! why are u still online?
good morning dear just came to read some rumours on streamii |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 12:56am On Apr 25, 2016 |
Sunnepa17: My dear no give ya sef HBP ooo. Ɖɨs lyf is 2 small 2 D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fink wot doesn't worth it. Oya take ɖɨs chilled maltina 2 cool ur body thanks jare but all dis rumours fit kill person |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 12:46am On Apr 25, 2016 |
LogoDWhiz: Morning dear you awake hope u good and how is prep goin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Honeybash(f): 12:11am On Apr 25, 2016 |
goodmorning guys |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 12:10am On Apr 25, 2016 |
fasting and prayer now necessary |