Hoodrat's Posts
Nairaland Forum › Hoodrat's Profile › Hoodrat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 (of 43 pages)
Is Christmas biblical, can someone point me to a verse or chapter where God ordained the feast and celebration of Christmas to be kept. I will wire 100 Euro to anyone that can prove to me. Scripture only please. |
Brother i tire na em dey reign for 9ja all dem dey do is get a small office and make attractive bill board,and a lap top computer or desktop and a nice looking female staff in office attending to customer, Ive once been a victim of dis when the going was rough. All na kajo |
This shows that Slovene are more advanced and matured than the racism act going on in other European countries, Well this will open the heart and eyes of other European countries to enable them get real and not get lost in color. |
Well na e go better all our papa still dey wey time don pass dem so am sorry no time, Me no send if 9ja better or not cuz i don pack all my family comot 9ja and now live in Europe so if 9ja better na for her Glory o and the way am seeing things those alagbada owo wont stop until things turn to worst. |
This people no dey get tired nii or wetin be the problem gan gan? Na dem be the consular wey dey issue visa nii or when does visa turn to luxury?. |
my email address is karmarb@yahoo.com, you don contact the man? |
THIS IS ONE OF THE FASTEST GROWING BUSINESS IN 9JA, I THINK YOU LOWLIFE CROOKS NEED TO STOP PASTING THIS SHIT CUZ IS A TOTAL JOKE. |
contact |
0 |