I2nu's Posts
Nairaland Forum › I2nu's Profile › I2nu's Posts
1 (of 1 pages)
Understood |
107 views nd no comment, dat's bad |
Bros H, how far na? My country people dey hail u oooo! I know say wherever u dey now belle don dey sweet u because tym to show ur talent don reach, bt bros as i dey write u dis letter i dey on my knees,i take god of ASUU take beg u, let by gone be by gone, abeg i know say we don offend u bt pls forgive and forget. Last week i see oga rain as im dey pack im load sake of say im wan go on holiday, na im i ask am say how bros H na, d way d guy reply me i know say wahala dey! Our lips are in trouble, na so e go jst dey tear anyhow, if we do mistake baff cold water naso we go dey shake like nokia 3310 on vibration, we no go fit know which 1 be public bus or private car again bcus dust don finish deir body! Girls no nid to use brown powder again na to jst stand for outside make dust cover dem! No matter d cream we rub even if we rub 6 gallons of palmoil on our skin e go still dry like envelope wey dem take send letter bomb to dele giwa. Bros na beg we dey beg, postpone ur visit till next year! Bros na we we ooo thanks Yours faithfully Victim of harmatatiaisis |
Help o, i was given admission by oou wen i checked my jamb status bt checking it nw, am seeing no admission given yet....wat's happening |
Av been admitted @ mapoly bt anytym i check d site is always telling me no admission given yet....wat's happening |
Mapoly don give me admission, na oou i dey wait for nw, oou abeg release d list sharp sharp o |
Is form still on sale |
More suggestions pls |
Gud suggestions pls |
Mrs.Chima:Mrs chima, na wa for u o |
overdrive: Calculate how much he spent on u for ur last birthday then divide by two,use d money and buy him an iphone 5.he will love u moreAm still a student |
bad meat: Buy him a range rover sportsStill in school |
Mrs.Chima:Am nt a sex machine |
Tanx for correcting me bt pls do it in a polite way |
He's birthday is just arnd the corner nd i avn't come up with anytin....pls i need suggestions from u guyz....SOMETHING ROMANTIC PLS |
horlajide: This story is a small one!really, can we see d pix ![]() |
Nt dat jst wanna know if everybody reply d way |
Love is not sex. You can av sex nd nt be in love. You can be in love nd nt engage in sex. A man may hate you and still av sex with u. Be wise. Using sex to ,manipulate a man will eventually fail. It is self deception to think that giving him sex will make him love you. True love will never force u to engage in sex. A man who doesn't love you will not change his mind because of sex. If he tell's you to 'prove your love' by having sex. He is only using you. If he is in it for the sex, 'better sex' will take him away from you. Making yourself his 'sex slave' is foolish. Love will never shame/degrade you. If you have made the mistake of trying to use sex to buy this man, now is the time to re-assess your relationship and build it on the right foundation. If he gets married to you because of 'the good sex', it will be fatal to your marriage. Let him get married to you because he loves you and honors you. |
Girls on nairaland do every girls just say "YES" or some things are been added to it when they want to reply sum1 dey luv and want to date ....share ur opinion |
1 (of 1 pages)


