Iamachildofgod's Posts
Nairaland Forum › Iamachildofgod's Profile › Iamachildofgod's Posts
1 (of 1 pages)
My guy, you make sense very well, I dey with one ukwale kpoli(igboo/weed) that one wet be as u they smoke am, e go dey sight tia tia, u know am na, that claro wet dey high like say tomorrow not dey, I dey with am now, I got pass am to am make he sip, I sure say if he take am, he go see well and he go dey well. Brother try smoke small weed, you go dey alright and those Banis nor g0 dey use u dey play bet naija dey tell u say u be game wey go cut. Rubbish. Smoke small weed, u go dey alright. Trust me. Boogyman557: |
States like Benue, Kogi, Kwara are supposed to be captured as Southern states, I don't see why they call it North Central, there's nothing Central there. |
1 (of 1 pages)
AMABOBI I NO GET TIME TO READ EVERYTHING BCUS I DE ROLL MY WEED HERE.. I GO ADVISE U SEY MAKE U START TO DE SMOKE WEED. I DE TELL U. U GO DE REASON WELL AND DOES BANIS NO GO DE SEE U LIKE A JUNZIN GUY. SEE NA UR CHARACTER DE CUS AM. U NEED FIT IN AS A G. U DE TOO EMOTIONAL AND U NO DE TREAT DEM DE WEY DEM WANT. ABOBI HIGH SOMETHING, U GO THANK ME LATER. WTF MAN