IamAthens's Posts
Nairaland Forum › IamAthens's Profile › IamAthens's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Abeg dis naija celebs shld dwnload 2go n watsap jooo or beta stil gv out dia pins......LOL...na em b say condom go sell well abd as 4 2baba, na unuf bama n buta 4 em bread b dt cos him olympic team of pikin dem go grow fast n fat. |
obowunmi: I hate the airport... I prefer flying into Abuja and not Lagos.an airport is ment for planes and not witchcraft.. Cary ur winchi park 4 syd. ![]() |
SlyIg: Boyfriend na for maintenance na.BF 4 maintainance den na wu go dey service am? |
ujchief: The school is photogenic |
ujchief: The school is photogenickaduna state, kaduna south LGA, GSS Makera n dey said I shld cum 2moro monin |
Ogbeche77: no vex, na advice me just carry give u.. But I'm glad u are cool with d placevex 4 wetn na? In lyf its eida a YES or a NO, so I dn conditn ma mind 4 anytn wey nysc wan do. Tnx man |
Ogbeche77: damn.. Na this place u go spend the next 10 months? I reject am for u oooOgbeche,alyk d place abeg...if me tink sy I no dserv ds plc, na wu cum dserv am na? |
CrazyMan: Don't reject it...its his father land he's serving...I'm sure his fatherland would reward him for his service...like they have done to millions of jobless corpers.anybody wey dey wait 4 wyt cola job na so e go waka up n down I'll em cola turn brown bt as 4 me eh, I hold ma fashion designing close 2 ma hrt. |
Ogbeche77: funny, na same 19800 corpers for state capital and the one for thick forest go collect.. Fatherland ko, mother house ni..I undastnd wetn u min bt no b evrybody get hw em tak dey luk tins. |
CrazyMan: Bro you're serving your fatherland so be prepared to give your best irrespective of where you're being posted to.YES BOSS, I had and still have the opportunity to serve where ever I want but I prefer things flowing naturally cos I believe its really a life time test of ability and a pathway to independence,so am neither bothered nor discouraged. Tnx sir |
Mehn!!! My place isn't looking good @al. D plc b lyk museum wey jaja of okpobo use... NYSC don dead me
|
Please share your BEST and SOUR moments in camp. |
Please share your BEST and SOUR moments in camp. |
Pls guys how s d populatn in camp cos I can only mk it dwn on thursdy. Plsss ping me any info if u can 2657efcd. Tnx |
@bisi, u neva evn c lie. Imagine we goin 2 nysc HQ only 2 dscova dt baba aluta neva rily complaind oficialy,nysc hav bin caln hm bt he' bin playn micheal scofield (hyd n sik) n finaly, it ws he wu intachangd our names 4 hs own selfis interst. But meanwhyl he kept insultn nysc n givn us lyk loads of hop bk here in scl. C as pesn fada dey lie 4 em pikin pikin mate. Ds nsuk jst spoil sinc ds mumu lyn n fake vc cum. GOD PAS dem |
Nufn yet dear bt rumour mongas hav it dt scl shld b opend widn d nxt 4tnyt. 2moro na D-day 4 us wey no gt postn o. |
We fild a 4m yesdy dt we shld go bk 2dy.shld hav told u ds sinc yesdy so u wld fast tru d nyt 4 me. |
[b][/b] |
Imagine this oo! I ws mobilzd bt my name isn't on the posting list....#ayafsufad. |
@bisi, maid 4me bt u'l mk a pafct P.A cos its beta dn hom stayn. Jst imagn d title 'p.a 2da copa'. Hw e rym 4 ur ear? |
Why not share where you've been posted to so we'll all celebrate and pray for you. |
Lets see how many nairalanders can correctly translate our national pledge into their local languages... Pls kip d posts cumn. |
@op. As u dy slap dem,u wear helmet wey dm na go slap u bk? |
Here's mine 'athanesius' |
4gv me abeg. Go dye d 4n 2 purple so dt u go sel am 3k 4 me...#dtsmejokn. |
bisitunde: Lol. Happy for youthanks cos am hapi 4 me 2. Bt na wen dm post me 2 maiduguri i go squez face. Thank God. |
Yeah it isnt...#nowdancingazonto2kolebaje. ![]() |
bellalove: I hv a bold4; 30k.bros mk i hand u 25k na? |
[b][/b] |
bisitunde: Any news about the re-opening?nufn yet as d scl s very scanty. I jst pray ds dosnt afect d alrdy mobilizd batch A copas. |

