NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:40pm On Nov 20, 2016 |
justifiedcoyy: Balance kini?
Dem wan scatter up lolll,,,scatter wetin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:36pm On Nov 20, 2016 |
hello,prisiluv |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:27pm On Nov 20, 2016 |
justifiedcoyy: Stream2 might just be batchA 17 that's true,,,they may want to balance up |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:04pm On Nov 20, 2016 |
Biibe: Lolzzz I want stream 2 biko you will get it IJN |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:45am On Nov 20, 2016 |
blueknight4real: Agbowo wow,,,,I think that's around U.I,sango axis,,,,,,Na mokola me dey stay |
Business › Re: Folarin Alakija Marries Naganin Khosro. Dangote, Aisha Buhari Attend (Pics) by ibroh22(m): 1:25am On Nov 20, 2016 |
ok o |
Phones › Re: Hilarious Photo Showing The War Between Samsung And Apple Users by ibroh22(m): 1:24am On Nov 20, 2016 |
maybe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:10am On Nov 20, 2016 |
blueknight4real: I lived in ibadan for 8yrs, yoruba is jux very easy, i had B2 in waec sef which area for Ibadan,,,,I be Ibadan boy too |
Romance › Re: You'd Be Crazy To Leave A Woman Who Does These 4 Things by ibroh22(m): 11:57pm On Nov 19, 2016 |
hmmmmmm |
Politics › Re: See The Long Snake My Friend Killed In His House by ibroh22(m): 11:55pm On Nov 19, 2016 |
make i book space,,just in case |
Romance › Re: Groom Lies Down As Bride Spreads His Legs. Photo Goes Viral by ibroh22(m): 11:52pm On Nov 19, 2016 |
lolll |
Education › Re: 15 Bizarre Facts That Will Change The Way You See The World! by ibroh22(m): 11:47pm On Nov 19, 2016 |
ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:38pm On Nov 19, 2016 |
y0rmee: who is this? Me don't sabi u o i have never ever forever see u before |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:37pm On Nov 19, 2016 |
Bigromeo: bcarefu of dat dude ofe gbo lollllll |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:36pm On Nov 19, 2016 |
surpriseMe: No step Mom  Na step mom now,,,tiri gbosa for u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:36pm On Nov 19, 2016 |
sharliz: ok..acess ursef I am perfect for myself ma |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:31pm On Nov 19, 2016 |
sharliz: judge ursef r u a good friend or bad one only God can judge |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:29pm On Nov 19, 2016 |
surpriseMe: Lol so u be the type wey ur body go move? me body no fit move unless she makes d first move if not we go just watch ham like normal movie and go sleep.. loll,,woman no fit get my kind of body,very sensitive,,,,,,,,,,,,,,,,wait! o,,with your step sis? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:27pm On Nov 19, 2016 |
y0rmee: hehehe!
laye mhen!
kolewerk!
not yet  lollll |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:25pm On Nov 19, 2016 |
sharliz: lol..buh wait ooo aw u take know n y can't u advice him to stop lolll,, that's his source of inspiration now,i can't kill his vibe now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:24pm On Nov 19, 2016 |
y0rmee: since before fa! no be u be my mentor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:23pm On Nov 19, 2016 |
Bigromeo: gud bro.i just dey ghost mode dey observe bro.hope u gud when you turn Jonathan wey dey observe upandan now,,,join the conversation now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:22pm On Nov 19, 2016 |
Bigromeo: u don spoil kpatakpata Na yormee be my mentor sir |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:22pm On Nov 19, 2016 |
sharliz: u be fellow smoker  no o,,,I cover my mouth with d blood of Jesus |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:21pm On Nov 19, 2016 |
LegendaryArnold: make the thing sha go round *washes hands* don't worry,,we go make Eba for house,,go wash hands in camp |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:20pm On Nov 19, 2016 |
surpriseMe: na normal tin fa  can't watch dat without a babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:15pm On Nov 19, 2016 |
y0rmee:

Pogba Y0rmee! u go turn c.ronaldo wey go score very soon,,,u know say pogba no dey school often,,u go just score hatrick |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:13pm On Nov 19, 2016 |
surpriseMe: my step sister fa  o boy!!! u ppl are badass o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:11pm On Nov 19, 2016 |
sharliz: my son doesn't smoke ooooo..I trust him forget,,, Osogbo and Jamaican weed Na im be his brand |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:10pm On Nov 19, 2016 |
blueknight4real: If i hear, sumtin wey i get textbook ontop lmaoo,,,so,i still be learner be dat,tho,i no dey watch Bleep videos |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:09pm On Nov 19, 2016 |
JohnQueen: He the real MVP
Lol yes,,most valuable player for other room cc yormee |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:08pm On Nov 19, 2016 |
blueknight4real: E no dey do me anytin again, i dey watch am like normal film ni.....better ones with good storyline you haff kill me finish,,maybe because you are addicted sha,,,,it's not too good,,it can affect your sex life afterwards |