NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:29pm On Nov 20, 2016 |
amyvals: *comes out of ghost mode* Hi ibroh22, how u doing? *goes back to ghost mode* why you dey come and go,,,,let's party Tonight now,,,,this is cross over night |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:28pm On Nov 20, 2016 |
ufondunenye: Lol,ok oo Good,,, thanks,,,,,,you are really cute,shey u don't mind to be my crush |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:28pm On Nov 20, 2016 |
ufondunenye: Lol,ok oo Good,,, thanks,,,,,,you are really cute,shey u don't mind to be my crush |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:27pm On Nov 20, 2016 |
justifiedcoyy: For your mind
E don reach a year since I last played d game tho, but no b like make I no sho.u pepper.
Na FIFA I no too sabi play lolll,,I go beat u blue black,,I played FIFA14 for some time on my PC,but it has a problem and I have to restore factory settings,and I don't know how to install it back,its a cracked set up Nd Na d guy wey gave me the set up fit install am,,,,tho I like playing adventure games than soccer. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:24pm On Nov 20, 2016 |
blueknight4real: Camera 360 me dey use, ano frosh at all whether Na 360 or 400,,you frosh simple! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:12pm On Nov 20, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:10pm On Nov 20, 2016 |
Fabulocity: As in ehn. Girls go suffer for dem hand. no be small suffer |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:37pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe: lips sealed!!! na u talk ham o. yes! I talk am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:36pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe: lips sealed!!! na u talk ham o. yes! I talk am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:33pm On Nov 20, 2016 |
helloo,,,ufondunenye |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:31pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe: ibroh22 if na play stop ham o..I no frosh reach u fa...ma dey ma lane o...they are watching us here..dat kayin talk dey sensitive u 4 email me fa guy,relax,,,,,u frosh die!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:27pm On Nov 20, 2016 |
hello amyvals |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:21pm On Nov 20, 2016 |
all of you guys wey frosh like dis,,,me dey jealous o
cc
blueknight4real
surpriseme
hollamie007 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 4:24pm On Nov 20, 2016 |
DanBJ: Joblessness don turn you game guru. since secondary school days fa!,,wen we go play 10min for #20 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 4:09pm On Nov 20, 2016 |
y0rmee: Carry ya sound system join sef no need sound system,,the laptop go sound now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 4:08pm On Nov 20, 2016 |
justifiedcoyy: U fit carry TV sef
And deck. Abokii lolllll,,come and challenge me for PES now,,I go whoop your ass |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 2:10pm On Nov 20, 2016 |
callmemercy: *stares at you with a microscope* new skul n old skul Lailai! I no gree u better use telescope cos I said "for me" #winks |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 2:09pm On Nov 20, 2016 |
Abeg shey laptop is acceptable in camp,,,,I can't do without playing PES o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 2:06pm On Nov 20, 2016 |
callmemercy: Noooo... U gats join the new school *wink* old school still rocks for me as well as new skul |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:53pm On Nov 20, 2016 |
justifiedcoyy: Osun 2500
Akwa ibom 7500
Kaduna 8000
Kilode.. Shey Ogun laye ni I dey wonder aw osun from Lagos go be #2500 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:52pm On Nov 20, 2016 |
callmemercy: Aha! The devil is mad!
Please, ejo, edakun, biko...download the song again n this time put a password in place, so it doesn't mysteriously disappear again. The song is awesome! can u send d song to me? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:49pm On Nov 20, 2016 |
Where is the guy that talk say he wan burst NYsc website to print his call up letter today,,,,,,I still dey wait for you to print it right now o or else sambisa thunder is coming for your head o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:31pm On Nov 20, 2016 |
callmemercy: Oga, you are old school o
It's "dab" and "akungbe" that's on point. lollllll,,,I love old school |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:09pm On Nov 20, 2016 |
Slickchick: All this cash for only you , father Lord please let us be in the same camp  women Nd money be like,,, someone pls borrow me dat Zuma picx now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:07pm On Nov 20, 2016 |
justifiedcoyy: E don reach
Sha no check am by 12am.
Cos I trust nigerian lollll,,,,,me wey go don slp,,,,sure,some ppl go dey awake till day break self |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:05pm On Nov 20, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:01pm On Nov 20, 2016 |
blueknight4real: Na jux white top i buy na my nysc starter pack be diz which one be dat red tin ontop d money,,,,hope it's not umbrella?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:01pm On Nov 20, 2016 |
blueknight4real: Na jux white top i buy na my nysc starter pack be diz which one be dat red tin ontop d money,,,,hope it's not umbrella?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:54pm On Nov 20, 2016 |
guruvicawelt: ha! diz guy u sure na God's grace high u so.. d last time i checked na moniyi mum dey do birthday.. talk wetin high u now Na Benson &Hedges now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:52pm On Nov 20, 2016 |
blueknight4real: I don dey shop for white top ooo, make nysc no go do me strong tin I think say u talk say Na for camp u wan go buy all Ur things now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:48pm On Nov 20, 2016 |
justifiedcoyy: Skata nysc batches ni make tomorrow sha knack Na im I dey wait for |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:42pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe: See has I dey sweat they dance for church fa.. sharliz yormee chiefojiji justifiedcoyy callmemercy blacknight4real iamHelen Posimii Paris ibroh22 oya join me fa Camp don sure fa *grinning* Na God's grace weed make me high fa dancing shoki,haaaa Shoki!!!!!!!!,,,,,Awilo logunmba! |