TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:49am On Aug 04, 2025 |
Kaybobo nah better gamer
Him don catch Faith |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:54pm On Aug 03, 2025 |
That guy dey move like snake fitzmayowa: Rooboy has gone to cast Kayikunmi to Mide and Morgan, weti dey worry the guy sef..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:49pm On Aug 03, 2025 |
Mide the danfo girl |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:44pm On Aug 03, 2025 |
Isabella about to move to dansboski
Mensah comot for there |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:32pm On Aug 03, 2025 |
Him dey confused Oshokhai69: KK is emotionally down. Like say he dey regret say he accept the HOH thing. But Mide said he’s embarrassed to be with Isabella na. So why is he down? 🤔 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 9:48pm On Aug 03, 2025 |
Jasonjay about to win HOH back to back |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 4:31pm On Aug 02, 2025 |
Go pursue am comot Titaniumental: So someone threatened to stab fellow housemate and she is still in that house? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 2:28am On Aug 01, 2025 |
100 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:32am On Aug 01, 2025 |
Una don start Small thing una don dey call person bully Giel: Jason is a bully I don't like the way he pushes women. He first pushed Tracy now he's pushing Isabella
Na wa for Jason 
Jason shut up you cannot tell anyone anything |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:55pm On Jul 31, 2025 |
😂😂😂😂 tension duduade: Ortega hands shaking o 😂😂😂😂 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:24pm On Jul 31, 2025 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 9:10pm On Jul 29, 2025 |
Sultana fine pass am by far Clement1111: Anybody wey call Dede the finest female this season is blind |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 1:47pm On Jul 29, 2025 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 1:40pm On Jul 29, 2025 |
GIGI don fall yakata ooooo
see the wey she call him name |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 6:34am On Jul 28, 2025 |
The reaction of the housemates wan kill me 😂😂😂 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 3:17am On Jul 28, 2025 |
This Doris go give Imisi arisers
Which be say she no too understand English |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 2:42am On Jul 28, 2025 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 10:29pm On Jul 27, 2025 |
Just dey waste energy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 10:29pm On Jul 27, 2025 |
Who be dis wan wey dey do push up |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:54pm On Jul 27, 2025 |
Dem no greet am too FIGARO00: Omoluabi no fit greet ppl, which can pride be this na?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:54pm On Jul 27, 2025 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:38pm On Jul 27, 2025 |
Imisi don see rival😂😂 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:36pm On Jul 27, 2025 |
Dey calm down, nah wetin dem plan be that Giel: These housemates are being rude and it's annoying me. Stand up and greet your new housemates 
I go soon cancel everybody now I don't like rudeness  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ibukzy: 3:04pm On Jul 27, 2025 |
6600 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ibukzy: 3:29pm On Jul 14, 2025 |
6666 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ibukzy: 8:49am On Jul 06, 2025 |
Obidients as a group don’t have any principles, nah anywhere belle face dem be |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ibukzy: 10:54am On Jul 05, 2025 |
6 5 0 0  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ibukzy: 11:06am On Jul 04, 2025 |
Why una like subpar player OkpaNsukkaisBae: Mtcheeeew.... Good riddance to bad rubbish. Get me Raphael Leao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ibukzy: 4:54pm On Apr 30, 2025 |
Abeg i no want 3 (bad memories) 4 or 2 is better brandon180: Inter suppose collect four today 3 at least |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibukzy: 3:57pm On Apr 27, 2025 |
He lives in Barcelona Kimbeast: So Yamal father is a Madrid fan yet he registered his Son at Barcas Academy. I don't even know what to call that. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ibukzy: 2:30pm On Apr 14, 2025 |
Guys , who has been our best player this season between these two??
Personally i feel it is Lamine, as without him this system does not work. And base on pure football ability nobody else come close
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ibukzy: 5:16pm On Apr 10, 2025 |
Ngl Yamal decision making and execution in the first half was poor mcdreeezy: Period!
The guys here definitely complain a lot. Someone here legit said Yamal's decision making is so poor and I'm like wtf? Another person said Fermin is useless on the pitch in the game yesterday and I'm like how?
Instead of these people to wait for the game to end before posting their think pieces (and in some cases braindead analysis), they'll come here in the middle of the game or at halftime to be saying nonsense.
I'm glad that the said players shut them up in the second half.
Rubbish. |