TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 6:56pm On Aug 26, 2025 |
Una don start with this victim stuff, when has faith ever played the victim? Beninwitch: You are 100% correct! Faith riles people up and turns around to play victim, especially, with Big Brother supporting him. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 4:26pm On Aug 26, 2025 |
Kaybobo don enter Kitchen
i knew when they were discussing about their wager, Baba mind just dey wetin he go cook this afternoon |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 4:24pm On Aug 26, 2025 |
Thelma no dey part of their group discussion
she stlll dey vex about yesterday, but nobody send am
I like Kola & Imisi Siblingship, it is better than the storyline with Dede, hope he can focus on that |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 2:32pm On Aug 26, 2025 |
This Imisi can Lie |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 10:48am On Aug 26, 2025 |
Imisi go chop punishment |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 8:58am On Aug 25, 2025 |
Kaybobo don enter kitchen this early Morning
my guy no dey hear word |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:06am On Aug 25, 2025 |
Honestly Camera crew is bad |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:05am On Aug 25, 2025 |
Mensan no believe am |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:38pm On Aug 24, 2025 |
He is there , supervising 100naira: Weird not seeing Kaybobo in the kitchen  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:31pm On Aug 24, 2025 |
Nah wetin Dede tell am the boy dey repeat He has been totally Emasculated fitzmayowa: Jason indirectly played Dede's game.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:27pm On Aug 24, 2025 |
This is Dede speaking not Jason
She don finally enter him head |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:20pm On Aug 24, 2025 |
Ivatar need to stop
She is looking like a Psycho |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:18pm On Aug 24, 2025 |
Mensan head dey game
Love the way him no respond |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:13pm On Aug 24, 2025 |
Kaybobo just wan cook |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:11pm On Aug 24, 2025 |
Kaybobo don dey inspect kitchen |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:10pm On Aug 24, 2025 |
Ivatar pepper body |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 10:48pm On Aug 24, 2025 |
Jason Okayyyyyyyy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 10:44pm On Aug 24, 2025 |
Shey Sultana go still kiss Jason jae this night |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 10:42pm On Aug 24, 2025 |
Kaybobo wish say nah him dey play this game |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 8:04pm On Aug 24, 2025 |
Ivater survives by a whisker |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 8:01pm On Aug 24, 2025 |
The remaining housemates dey shake😂😂
That was shocking |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:53pm On Aug 24, 2025 |
Omo the media round go be the show this week |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:46pm On Aug 24, 2025 |
Kaybobo might be evicted |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 4:27pm On Aug 24, 2025 |
Kaybobo back in the Kitchen |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:16am On Aug 24, 2025 |
Kola still better Jason
Jason is the biggest Simp in the show |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:13am On Aug 24, 2025 |
Does Jason remind you Yemi😅 Geezeem: Yes he has fans We support him fully and totally |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:12am On Aug 24, 2025 |
Joana don high |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:11am On Aug 24, 2025 |
See as Dede dey shred the Manhood of Jason
Omo fear woman oo😂 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:10am On Aug 24, 2025 |
Jason don enter the pool
See as Dede dey talk to am like small pikin |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 3:24pm On Aug 23, 2025 |
Nah only food this Kaybobo sabi |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 2:55pm On Aug 23, 2025 |
Later if them start to dey blame am , her fans go begin dey cry fitzmayowa: Imisi qey suppose dey read task brief don sleep go, she is not going to pull any weight in her team.....  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 11:55am On Aug 23, 2025 |
Just watch the showmax video, and clearly Imisi was the one who threw the hot indomie on Faith, before he reciprocated |