TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 12:52am On Aug 08 |
Aikou is more entertaining than him Oshokhai69: Barry is so boring |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 12:51am On Aug 08 |
Allow , nah streamer him be Estellie: My only problem with tram is the over explanation. Just cause the chaos and move. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 12:50am On Aug 08 |
Tram nah bastäřd |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 12:32am On Aug 08 |
Tram is so messy
Weyrey boy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 12:06am On Aug 08 |
Nah only Godessa know person wey genuine for that house |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:59pm On Aug 07 |
Bbn fans no know wetin dem want carammel: Araga charges at people and clears them once, He has anger issue, bla and bla.
Cassi is too cool, how can they be insulting you like that and you are explaining?
Una no go like stay one side 😀😀.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:58pm On Aug 07 |
Bells mouth no get filter
She don cast say dem fvck |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:55pm On Aug 07 |
Cassi is the Kaybobo of the season |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:46pm On Aug 07 |
Are you new to BBN, they will label him a Bully Oshokhai69: The reason all these people dey use Cassie catch highlight be say the guy dey try do like Otamiemie. Wants to be seen as a guy wey no dey like fight. Instead of him to change am for all these people. How can you be so muscular and these people go dey use you do yeye? E get as e be o |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:44pm On Aug 07 |
Everybody collect today , even Aikou 😂😂 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:35pm On Aug 07 |
Abi say Aikou no smart at all😂 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:31pm On Aug 07 |
Abi the instigator😅 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:30pm On Aug 07 |
Una don start Ricky wey no talk Una call am coward fitzmayowa: Na wetin dey vex me for the guy matter be that, when Martins call am pikin e no dey active for the guy e dey form active for woman matter.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:21pm On Aug 07 |
Honestly, i don notice say nah wager dey dull teir vibes, they always come alive from Friday to Sunday safarigirl: The housemates this season have been delivering since Day 1
If you find the show boring, it’s probably because the person you like is a bystander. Housemates active die, nobody wey never chop highlight. Some people name never rest since Day 1, dem too active. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:19pm On Aug 07 |
Tram just dey do him work
Nah so those streamers dey do |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:00pm On Aug 07 |
Tram wan collect her life Oshokhai69: This is the first fight wey I see Nomy tire and use style pick race  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:00pm On Aug 07 |
Tram is the first HM shut Nomy up |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 10:44pm On Aug 07 |
This Tram mouth no good |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 10:41pm On Aug 07 |
These Gen Zs mouth no good |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 10:38pm On Aug 07 |
Everybody just dey promise and fail
See Keivo wey say him go ghost Temi Nkem |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 10:27pm On Aug 07 |
Melanin wan cause fight??
These housemates 😂😂 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 10:20pm On Aug 07 |
Amongst the ladies, nah Neche dey boring pass this week |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 10:04pm On Aug 07 |
Sultex don kill me
Hypo what?? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 9:57pm On Aug 07 |
This one go stress you pass Sheggz😄 Geezeem: Temi e never reach 12 hours wey I declared for you...dont stress me oooo. E be like you don dey dey |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 8:31pm On Aug 07 |
Flora dey kill me🤣🤣 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 7:42pm On Aug 07 |
Na so she dey always do I think it is reflex action bentenny: See as Neche dey hold her chest dey run. Thought there is a sport bra that can fit in her boobs. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 2:33pm On Aug 07 |
I knew you would like her because she has no hint of handler influence and just authentic , i am shocked it took you long to declare for her Geezeem: You think Aikou isn't?
Not everyone will enjoy the boy
But he is effortlessly funny without even trying
He is contesting on his own terms
He isn't trying to please anyone at his expense, viewers inclusive
If you know me, you would know I like housemates who are unapologetically themselves which is why I am declaring for Temi today
I am officially her fan
The common denominators for my kind of contestants which has been consistent since BBA are....they are as real as you can get on the show, they are original, spontaneous, they usually will not have filters and do not play to the gallery ...with a healthy dose of humour
.....opps...I like them naughty too 
Did you see me mention being loud and dramatic? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 9:39am On Aug 07 |
I swear, she is not loyal to anyone Very bad Trait. safarigirl: She has now touched the tail of multiple tigers
Only her, she outed Neche, Temi and slandering Goddessa. A foolish babe without allies |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 9:25am On Aug 07 |
Anything you share with Nomy, she go spill
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 7:22am On Aug 07 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 10:43pm On Aug 06 |
With that Yansh?? Oshokhai69: I’m still not convinced that this Abi no be man  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 10:37pm On Aug 06 |
Goddess and Araga , hmmmmm |