Idboyostic's Posts
Nairaland Forum › Idboyostic's Profile › Idboyostic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 93 pages)
Cutekemitola: last nite I watched episode 9...louis resigned..it ws so painful to MEis good joor....dey dint appreciate his effort @PearsonSpecter.....he would av resigned if not for Mike |
Cutekemitola: yes dear...do u follow it?yes on season 4 episode 6.....waiting to download next episode |
Akerry: good morning to u all........kalushaiyke, taiye, cutekhemmy, idboyostic..i double sight una...hw waz ya nyt?terrific bro |
Cutekemitola: short too....was watching suits series...and also had to wake up early dis morning...SUITS.....9ice series |
noordean: taiye4christ,to baya make u say i no dey read,i jst spent roughly an hour on my missed 10 pages,infact na candle i use read am.Oga Vice Chairmo wetn happen na..."Roughly an hour".....Kilode? Oh I understand, Oga Madam (Nasprada) no gri u read....hmm....I sabi d@ filn+say cold dey...*winks* |
WILLIAMS99: Greetings,Oga Ade....Go f*ck dem sugar mummies na....and smile 2 d bank rather than spreading your bad news to the air.....MY PEOPLE DEY OK WITH DEM E-LOVE |
Akerry: I salute u idboyostic, nice one from yu. Honestly u tried. Welcome to d houseahh Oga Chairmo....U mentioned me.....ahh....My pleasure Sir |
lacreamzy: Hi I'm new here. I'm temidayo, Environmental biology,LAUTECH. Frnds wif feyi nd Adufeon behalf of the E-People wey dey this thread.....we say welcome TEMIDAYO |
AjGentle: Oya cast urselfna wa 4 u oo....make I use my own hands do myself.....wetn I go talk say Jam mii? |
noordean: and 2 pages na lik 2 lines 4 ur facena wa 4 U oo....if na 2 lines....I 4 happy oo..but all d same I dan sign in....na make I dey follow up remain |
mrPero: Abeg direct meehn ehn.....U sabi KC....d guy wey sing LIMPOPO.....na em elder brother be E-MONEY.....d owner of 5star Music....right nw....em go dey em ouse wey dey Lekki |
mrPero: Me dey find e-money o...e-luv naaa oldstorymy Oga....I sabi where E-MONEY dey oo |
sodiqyinka: Im thinking option B.bros....I no lik d@ kain play oo....no even Think am |
AjGentle: I dey suspect you , no DP nauu you wan 4lo me talk bhind CLOSED Doorna A I go choose oo....with my present look |
AjGentle: I sure sey naa me ugly pass 4 dis ause oya b4 i open my eyes DP!!!u go wait tire be d@ oo....u sha wan make I cast myself |
Good evening house.....na dey vex oo, I just enter ouse...carry my system say make I continue from where I stop....na em na run top am with 2pages oo....wetn self? |
Na Good Morning oo....5:54am na never wake up....E dan show say most of u guyz go dey late go parade ground.... |
AjGentle: Dis Guy want to de throne me as d official P.R.O in dis ause.baba no be so oo....abeg hold ur P.R.O oo, I no sabi where u see WEAPON oo not to talk of FASHIONED....abeg just hold am and let d God of pastor Kumuyi dey rest....as per wetn I bring...we go dey talk about am for closed door |
AjGentle: Oya sharperly update ur DP b4 ℓ̊ vex 4 U̶̲̥̅̊dp go hard oo, ur boy no hans na*cover face* |
AjGentle: (Opens mouth till mosquito enters) haaaa haaa bros you 1 use dis thread write thesis ni shuOooothesis bawo? D project work wey I do, I never recover from am(My Oga wan Kill me).....u kan say make I start thesis....abeg make u hold ur thesis oo |
AjGentle: (Opens mouth till mosquito enters) haaaa haaa bros you 1 use dis thread write thesis ni shuOooothesis bawo! D project work wey I do, I never recover from am(My Oga wan Kill me).....u kan say make I start thesis....abeg make u hold ur thesis oo |
AmegoA: I don dey think d tin since na, but d guy try sha. most times na where I meet d thread I dey continue am o. #true confessionBro na work wey I no get oo+if I find something interesting I dey lik look into am+do follow up |
darlous: Good morning house!Oga mii, I dey loyal oo...na una show us d way na |
rashfat: Maybe dem dey short of fuel then, useless pplno mind dose yeye men in black....abeg wetn be the name of ur hostel for jalala |
rashfat: Na oke odo ooo jalala-balogun area, bros ds ones dey vex oooo. Dem carry my shoe, jean etc go reach haircream nd earpiece, na wa 4 dem oood@ 1 self dey.....abeg where F division patrol vehicle dey as at the time wey senior men dem come |
rashfat: Guy, me no gree go house ooo, mumsy don talk, beg me tire i no gree go coz na dat 1 go worst pass, my own boredom go carry square 4 head, but some senior men show 4 my hostel yesterday burst all d rooms carry wetin dem fit carry, thank GOD sey i no slp house dem 4 too beat mebaba which area dem senior men come, u sabi say students dem dan comot for area na.....d few wey remain....senior men dem go use dem chop oo.....I no fit forget my encounter with dem oo.....Twice |
Taiye4Christ: Sorry, my pm ain‘t working. I no get contacts for lag, that‘s the issue. The only person I know of is currently in school in jos.aiit bro....no wahala....get 1 sure 1 for IB....maybe I will look into it |
noordean: am hapi 4 u bro...na d only tin i lyk abt ur skul b dtyes oo....go invite all of una....for October....make una come follow me do Convocation |
jennyesh: Ur very wlcm..Gracias |
temigracie: ..tanke is still beta....all we knw here is book book book...we r surrounded by dos kwara poly students....we r always scared of doin things....yes Oke-Oyi.....na die na....u just av 2 read 2 be qualified....for fear of not getting demotion back to PS.....talking about kwara poly.....I respect those guyz......u know w@ I mean |
rashfat: Once its resumption time nd i'm getting ready 2 resume back 2 skul mumsy kips telln me " mase l'ogun Unilori ". Lolz, i thank GOD 4 seeing me thru. No face tanke, challenge, eyenkonrinbrother mii I see oo but I jump am pass.....story for another day....Gracious God |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 93 pages)
