Ifebuk's Posts
Nairaland Forum › Ifebuk's Profile › Ifebuk's Posts
1 (of 1 pages)
please what can cause slippery menstruation? |
OMO dis one na GOBE OOOOOOOOOOOOOO ![]() |
dis one gidi gan ooo, infact its serious [color=#990000][/color] |
dis election don dey turn some people to somthing else , i don rest my case |
y person go go carry worwor face gurl bcus of stupid curve, worwor face wey b say if ur mama c dat kind of gurl, na to get hypertension, most especially u con small pikin for house, na dat gurl go kill dat pikin bcus of her worwor face ![]() |
some lady are daft tothe extend dat d will c u as mugu wen u are pampering them ![]() |
Jst find alomo like two bottle but make sure u dnt go far to ur bed bcus u don cause trouble for sleep ![]() |
He deserve it nw, if u watch dat argentina team very well u will c dat without messi no argentina, for example look at dat our game with them, u will c dat wen messi was removed, d team dos not play well again. DOROMESSI ![]() |
eaya,but wait oooooooooooooooooooo,wetin concern me, u no knw say love don blind ![]() |
1 (of 1 pages)