Ificatchmodeh's Posts
Nairaland Forum › Ificatchmodeh's Profile › Ificatchmodeh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 48 pages)
Proudlyngwa:Hehehehe...eh will get an alternate... ![]() |
Phototoi. ![]() |
Bubu the country is drifting..insecurity and crime rate on the increase,please do something.. We no dey wail again..na beg we dey beg naa. |
Everything just the happen to our beloved naija..need to call for national prayers... |
If you believe bubu...oyo is your case..84 and 2016 ain't coincidence. Is real,it's in him...give him till 2023..bubu will always always be buhari. |
We still dey 2016..you dey tire..nawao..wait make we near 2019..you go believe.. ![]() |
Ok..but where all these money d go. Don't want to say is a lie or apc dey try hype matters..we agree..but all this money,from tsa- recovered loot- custom funds- nnpc-... Yet nigeria enter recession.. Please we need to know what's going on in this country. |
Who do we blame..this country is not just ok.. one week, one major trouble..at times e dey pass. Bubu wetin the sup.. |
YorubaFynest:Why u d tell me naa ![]() |
Reno you know go calm down naa..see as you just the gbolo our government..wey be say na saints and angels the run am. dem turn tell you say make you enter naija..no be joke ![]() Ask fani and metuh as e d go..freedom after speech no dey again oh ![]() |
Nice pics..una see anything? ![]() |
NCAN..villa branch...Confirming.. ..not disappointed ![]() Over!! Belike the west don the drag this business with the east.. ![]() |
This boy self..u know try o..wetin you d do for naija.abi dm tell you say na whitish yellow d nigeria.. you come even wear black fez cap the misyarn.. No allow me call you that your name oh..position. Blacks d disgust you..abeg mod help me dash am ban..,na nairaland we dey o, ,no be oyiboland.. Black is beauty ![]() |
Forget...this na old-new pictures.. Eko oni baje!!! ..la mega la city ![]() |
They wan divert from the economic depression in the country to mama peace matter.. Na she on her own talk say money na her own and na for medical bills..and ve not been indicted for any corrupt or sharp practice. Government self don the try apply caution for d matter..going tru due process. just say the acct don freeze before she voice.. See how zombies don already sentence her for corruption..if una wan find out how she get the money send petitions to efcc to probe the allege fund. Na so dem don the call akpabio matter,forget au silly it sound say bubu go treat common ear infection for abroad..with taxpayers funds. at a time..villa clinic ran short of drugs under bubu. jagaban sef d frequent medical trips abroad....thought fash built world class medical facilities in lagos ![]() Abeg make una leave patience alone..no be. She cause depression for naija.. If e pain the government and their zombies,make them probe her and forget this media trial Now see as them go rush me like say..e go end their frustration. ![]() |
Sai baba change . |
True talk sir.. they won't get the message.. ![]() |
. |
Rip.my man,you re a tru DON...life goes on... |
What else...Sai baba ![]() |
So wetin pdp come inherit from the military? Like say bubu know dey this country wen we dey use sawdust cook ba? Be bubu don forget au him and his fellow soldiers leave this country..before baba Obj take over.. Assuming he wan the one that was elected in. 1999..i wonder wetin him for talk. This man no get direction..even ideas he no get. Why d vote you..no be you say u na magician..your magic no work na blame we dey.. Bubu wey d run things..belike things don they run you. |
Jagaban ...bubu don position this man.. |
Apc ojoro party..na dia way |
Apc has really bleeped with the economy..and are Dailly dealing with the masses.. So painfull..mama has just 4k..how would she survive with 4k,even lost a son..a son that only wants to assist mama o..by learning hard work. Buhari is not a blessing to this country..Apc. Is the worst part since the history of nigeria political parties..am serious..or which other party has. Inflicted pains to nigeria like apc is doing? And then turn around to blame. Rip ishmaila. |
Oya wey dem dey? ![]() Make dem come defend the obvious..these guys sabi twist matters ![]() |
Okay |
Nice one. |
Ovamboland:It all depend on personal principles.. What would you say about Putin.russian president? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 48 pages)






