Ificatchmodeh's Posts
Nairaland Forum › Ificatchmodeh's Profile › Ificatchmodeh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 48 pages)
Sai buhari chanter's won't agree with you o..they will start telling you to imagine things..instead of facing reality. And give a million reason you should be a zombie and chant "Sai baba"with them. even this days gan to assist or ask eh..na war.. e no easy for naija at all. Bubu don rearranged every with him dull moves. |
Jaideyone:Talk easy and cheap..enjoy! |
Jaideyone:Una sabi dream..e easy? |
Jagaban....jagaring Apc.. Abeg make them do scarra..the suffering wey dem inflict on nigerians the backfire...na from state to national.. Apc will be the first party in government and opposition party at same time. Very corrupt party. |
Chai..bubu really dull this country. ![]() |
.imagine! Naija don the count suicide rate from states.. ![]() E no even matter states wey dey list..for the fact say..count like this don they happen for naija..there is trouble. Sai bubu. |
Na this patience matter..go hook magu..and im boss. No be everybody you go intimidate. Why seize her money when there is no conviction or evidence of corrupt practice. Abi public opinion na court? |
If nigeria is not worth dying for,then why are we still a nation? We need to be patriotic to make nigeria better. Anyway Meself no fit die for present naija..maybe tomorrow naija ![]() |
Don't think igbo's are planning on going to war..think they're agitating for biafra via referendum. Nobody wants war..except taken to the extreme. |
Haba..guy men.... Too bad. ![]() |
Every |
![]() .opposition dey pally government, wey no send them..even Bleep them side ways.. Bubu go soon send magu.. .to write names of noisemakers...they wan disturb this sleep. |
Fayose ain't joking..on point. |
kenonze:No worry..recession never start properly,we still dey pre recession. Make bubu no negotiate..una go chop fish tire. |
![]() Bubu and bruntashi dey feel say dem go use brain gbo gbo men,den jump pass negotiation. and dialogue. Na after burial..body go tell them. ![]() Pipelines plenty for area.. Negotiation way to go.. |
Bubu wey dey run things.. ![]() |
Nawao..just give.!na recession we dey..verifiable stories plenty..where you wan start..you go just raise hope com dash am for rock.. Eh you fit start with me.. ![]() Thanks and God bless. |
But they say..maiduguri is safer than lagos.. I know the believe Apc again..i been don plan enter bama this weeknd oh.haba. You see..this government talks too much and lie plenty. Bubu where the integrity naa. |
But they say..maiduguri is safer than lagos.. I know the believe Apc again..i been don plan enter bama this weeknd oh.haba. You see..this government talks too much and lie plenty. Propagandists. |
Who dem dey decieve...Apc na packaged scam..no go dull yourself. no be last week bubu say change start with am..e know even wait for the change,e gbese! Bubu wey dey run things.. |
Bubu..don try for here o..thank God.. There's no place like home.. No be say bubu dull finish..na veteran him be oh ![]() Shekau self confirm am. |
Bubu..don try for here o..thank God.. There's no place like home.. |
Mama peace..waripamowei no be your person oh..that man been Bleep men up that year for villa..and them dey treat his matter na..he deserve am..just say him d rope you for matter wey u no suppose dey. Abeg prove yourself free dat man. Waripam dealt with men..from senators,ministers,rep,governors,...he. decides who go see jonah..especially during unofficial visit..wari go collect block from you still discharge you. They form boss for your head..meanwhile jonah no know wetin the sup.. Na this man and him cartel ran jonah administration down..think say he will be there forever. You go chop am.pej know go save you. |
Pat... we're here already,all this talk ain't necessary.. Please au do we get out..no tell me change start with me o.. Solutions plss..this recession matter no be joke ![]() |
STFUand4kMeHARD:I know fit buy land ..free me o. |
Cool |
Simply hang him.. |
Good news...if it's true..i don't trust apc government needs to re confirm. Meanwhile bubu, avengers have kept to their word..withdraw those troops and negotiate..the earlier the better.. The sight of those troop is provocative..we elders even as you the bribe them and try to divide their ranks still d tell you. Forget ear wahala o..try hear even if e d pain you. |
Naija police..una try.but na only when promotion don dey reach una d ginger.. Whichever way na way. Kudos! |
They are helpless.. the feds and their northern oligarchy have chosen their land as their grazing ground,if information released by the fugitive Ghana is anything to believe, then maybe in the next 5-10 years, benue and it's environment will fall under the caliphate. Their governor have not deemed it right to emulate fayose or any of the eastern states taking precautionary majors.. They farmers can't fight the fulanis alone..cos they have the military backing as most cases have shown. I guess they should wail international..for their voice to be heard. |
All this groups fighting upandan to represent NDA,to what purpose.(he government knows they can't reach a workable dialogue with the avengers,guess why they are throwing up all this men.. Who are they? Where ve the been when avengers were bombing? Government have thrown in some big money,everyone dey form elder. Abi na dem wan force avengers to dialogue on their behalf..they made their choice and no going back on it..we know our people and not some wannabes..with due respect |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 48 pages)
madam forget the money jare. it will into TSA and next year's budget. you should be worried about the other yams you will be forced to vomit

.to write names of noisemakers...they wan disturb this sleep.
