Ifiemi's Posts
Nairaland Forum › Ifiemi's Profile › Ifiemi's Posts
1 (of 1 pages)
It might be natural, maybe the guy like breast well well and e go don tay when im play with breast so im no care weda na mad person be that at that point. Na konji dey control am so oh ![]() |
Most men always feel intimidated in the presence of a beautiful woman that's why dey always bully her |
Her nose for the first picture dey like some bend gbola |
I know say their excuse for lynching them go be say, since Tinubu enter sit for Abuja agbero don plenty and dey harrass people for Abuja. Mtcheeeeuuuuu!!!!!!! |
Omo, make Jonathan no come back oh. Them go still humiliate am. I know say them want imitate Trump na im make them dey reason like this ![]() |
Because say na woman, una don dey call for barn on public humiliation. If na man now, una for say make them kpai am sef |
Abi Olosho no dey abroad? |
Make she kuku change her yoruba name na😁😁😁😁 |
[Maybe the fathers attitude changed towards the wife after he lost his job, and she couldn't endure the attitude anymore and left. ote author=Gotocourt post=136383177]The mother na gold digger, fear who no fear that gender. She should get anything she wants all by herself 🤷🏿. Everybody can make money, zero gaslighting 📌 Men invest on yourselves oOoOO 📌👌[/quote] |
Biggy 2025 |
Na wa oh, Buhari again? |
They are cool jo. |
1 (of 1 pages)
