Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,782 members, 7,851,650 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 03:25 AM

Ifydeboy's Posts

Nairaland Forum / Ifydeboy's Profile / Ifydeboy's Posts

(1) (of 1 pages)

Nairaland / General / Re: How To Create A New Topic by ifydeboy(m): 12:17am On Nov 30, 2009
PLEASE I WON NO FROM MY PEOPLE, I DEY SEARCH SOMETHING FOR GOOGLE ONE DEY WEY I SEE ON SITE ABOUT NIGERIA AND GHANA AND THE MUMU GUY WEY GET THE SITE NA FROM GHANA AND ALL THE TOPIC FOR THERE NA SAY GHANA PASS NIGERIA, I WON NO IF THAT GUY HEAD CORRECT AT ALL?
Jokes Etc / Re: Funny Pix! by ifydeboy(m): 12:05am On Nov 30, 2009
If you say na lie, come Ghana u go see say that one self too small, Lol
Travel / Re: How Expensive Is Nigeria At Present? by ifydeboy(m): 11:19pm On Nov 29, 2009
Una dey talk of how expensive 9ja dey abi? come Ghana na make ur eyes see your ears. my 9ja brothers and sisters, if u no what u have u go no say truely God like 9ja and he bless us so well. no even talk reach that side cos 9ja dey 4 paradise.

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.