Ifymorena's Posts
Nairaland Forum › Ifymorena's Profile › Ifymorena's Posts
omooba969:no man fit break my heart cus i no get one bt i still insist say men na dogs which makes them animals bt no be insult sha make una no vex stating the obvious |
Love Machine:if u keep one bf u go die quick so y nt keep them many for selection sake bt i no dey do like dat sha |
I will rather have Lions and crocodiles as pet no be only snake dat ugly tin |
Ganoderma:bros no vex bt men na animals oooo |
Na only death go change men stupid set of
animals |
Hmmmmmmmmmmmm?we don hear u |
Animals kwanu, nawa o abeg no take out ur heartbreak palaver on the rest of us o abeg. 