Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,419 members, 7,830,114 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 04:28 PM |
Nairaland Forum / Igho003's Profile / Igho003's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)
Family / Re: How Should Parents Handle A Kid That Watches Pornography? by igho003(m): 7:47pm On Jul 16, 2017 |
hw fa leave am na nature of all boys when i be he mate I Don even dey finger girls 1 Like |
Celebrities / Re: Tonto Dikeh To Clean Her Body Tattoos As She Turns Born Again by igho003(m): 2:59pm On Jul 16, 2017 |
Shelloween:lol me think say na only me Don tire for their matter dem say mak dem no buy TV for house bt dem gt TV station watin dem take dey watch am |
Romance / Re: Ladies Can You Marry A Guy Like Hushpuppy? by igho003(m): 8:01pm On Jul 15, 2017 |
all dix one dey talk no hush won even marry una self wen beta gal dey die for am |
Romance / Re: Ladies Beware, Some Men Are Evil Beasts. by igho003(m): 2:32pm On Jul 14, 2017 |
chinwe achibe 1 Like |
Romance / Re: My Baby Mama Won't Stop Bugging My Life by igho003(m): 2:07pm On Jul 14, 2017 |
hw fa bash go buy the boy fone he won dey press small boy of 7yrs for my area get fone notin spoil buy am |
Politics / Re: Seni Saraki Graduates From London School Of Economics. Saraki & Wife Attend by igho003(m): 8:50pm On Jul 13, 2017 |
ExpensiveG:boss watin u talk so he dey extremely touching bt u no go understand how I dey feel dey type dix tin |
Crime / Re: 2 Thieves Who Stole A Lady's Handbag In Uyo Caught & Stripped Unclad(pics,video) by igho003(m): 11:14am On Jul 13, 2017 |
[color=#990000][/color]gggfdffffff |
Crime / Re: 2 Thieves Who Stole A Lady's Handbag In Uyo Caught & Stripped Unclad(pics,video) by igho003(m): 11:13am On Jul 13, 2017 |
[color=#770077][/color]lol see as dat one set hand won slap person |
Celebrities / Re: Nana Otedola: DJ Cuppy Shows Off Her Mother by igho003(m): 8:54am On Jul 13, 2017 |
Ehiscotch:best question of the day abeg help me ask am 2 Likes |
Celebrities / Re: Agbani Darego Danjuma Holidays In Europe (Photos) by igho003(m): 12:22pm On Jul 03, 2017 |
skinny |
Crime / Re: Edo Yahoo Boys Pay Ritualists To Help Them Kill Police Informant - Facebook User by igho003(m): 12:16pm On Jul 03, 2017 |
edo again LOL |
Crime / Re: Adesua Etomi & Chinedu Paul Think Twice: Throwback Pic Of MC Mistaken For Badoo by igho003(m): 9:49am On Jul 03, 2017 |
Papiikush:u dey lack sense big time hw person go take dey promote person mak Don die |
Career / Re: Ozak Esu Makes Telegraph’s “Top 50 Women In Engineering” List by igho003(m): 10:23pm On Jul 02, 2017 |
better pikin
mak Rebecca just dey waste he life wit make up |
Politics / Re: Bidemi Babafemi Ojudu Graduates With First Class From The UK (Photos) by igho003(m): 8:39pm On Jun 30, 2017 |
dem go carry their children go school abroad bt dem go dey advice us mak we skul for naija |
Celebrities / Re: Tonto Dikeh Replies Haters After Her Father Returned Her Bride Price by igho003(m): 11:01am On Jun 28, 2017 |
Nigeria ppl can funny me sometimes no be same person mak say na she pay her bride price watin De guy family con collect from them na money for he upkeeping |
Romance / Re: What Are The Craziest Things You've Ever Done For Love? by igho003(m): 8:04pm On Jun 27, 2017 |
stop smoking weed jus because of her well I regret my action 2 Likes |
Celebrities / Re: Little Segun Wire Blasts Falz For Saying Musicians Should Stop Hailing Fraudster by igho003(m): 10:10pm On Jun 22, 2017 |
I hate this so called falz he just dey behave like goat mind ur business 6 Likes |
Health / Re: Giving Up Smoking Is A Bigger Challenge Than I Thought by igho003(m): 3:24pm On Jun 17, 2017 |
to stop smoking too hard boss just continue weed no fit kill u rather he will mk u stronger na cigarette dey kill |
Romance / Re: Should I Tell Him About His Cheating Girlfriend??(confuse) by igho003(m): 10:00am On Jun 17, 2017 |
na watin mk jonna kill he gal frd be dix rip patience |
Crime / Re: Vikings Vs KKK; Man Gunned Down By Suspected Cultists In Calabar. Graphic Photo by igho003(m): 6:38pm On Jun 16, 2017 |
aro mate we go kill dem no go kill us |
Crime / Re: Vikings Vs KKK; Man Gunned Down By Suspected Cultists In Calabar. Graphic Photo by igho003(m): 6:35pm On Jun 16, 2017 |
aro baga we go kill dem no go see us kil |
Religion / Re: Powerful Ebos (sacrifices) At The Back Of My Shrine [picture] by igho003(m): 10:13pm On Jun 04, 2017 |
Hw fa pt ur Number I for like call u I dey edo state presently abeg giv me ur number 1 Like |
Properties / 4 Bedroom Semi-detached Duplex For Sale by igho003(m): 8:25pm On Jun 04, 2017 |
4 bedroom semi-detached duplex for sale
Ikate Elegushi, Lekki, Lagos call 08066577758 for more information and price
|
Education / Re: Where Are The Dullards In Your Class? by igho003(m): 8:41am On Jun 03, 2017 |
YellowBarStinks:bros abeg which country u dey 2 Likes 3 Shares |
Education / Re: What Happened To The Top Scoring Student In Your School? by igho003(m): 8:35am On Jun 02, 2017 |
I was the worst in class bt right nw am the most successful person among all of us sometimes situation doesn't define the future 15 Likes |
Crime / Re: Raging Cult War In Akwa Ibom...eket..many Dead. by igho003(m): 5:53pm On May 30, 2017 |
awemewe fire
we newly start we must mak am 10:2 |
Education / Re: See What JAMB Allegedly Did To Some Candidates Caught Cheating On CCTV Cameras by igho003(m): 7:40am On May 18, 2017 |
Hw fa this na common 141sms I pray say jamb comot 100 frm ur mark ooOoOo |
Romance / Re: Nigerian Lady In Italy Cries As Her Boyfriend Dumps Her (Video, Photos) by igho003(m): 12:28pm On May 17, 2017 |
edo we too many for italy no house no gt 1 or 2 ppl for italy for edo state |
Crime / Re: Navy Officials Kill Jobs Seekers At Warri Refinery (Photos) by igho003(m): 8:14pm On May 12, 2017 |
na watin me dey talk 4 our security matter na him be dix because dem no gt gun I fit say u fit kill dem becus dem no go shoot u bak |
Nairaland / General / Re: What Is The Best Piece Of Advice You've Received? by igho003(m): 2:40pm On May 10, 2017 |
don't listen to advice |
Politics / Re: Niger Delta Militants Kill Six Nigerian Soldiers by igho003(m): 6:37am On May 06, 2017 |
GameGod:I don't see anything bad in what he just said they have the right to fight they are the rightful owners 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |