Igho003's Posts
Nairaland Forum › Igho003's Profile › Igho003's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
ahamonyeka:some nairaland ppl no gt sense if na u die ppl go typ rip 4 u seun too mak dey accomodate all dix nonsense for he site dey mad |
hw I fine reach una beleive say I no gt babe dem no dey gree 4 me dem dey reason say I too pass dem say I won jus Bleep dem dey go |
Watin concern me |
they hate am oooo just continue u don 4gt say na him gt dilly motors and Eric manny some Nigerians eeeh una too dey Bleep up |
kinggogo:Proverty |
this na 2017 abeg tak am easy ooooo |
2017 must obey my family |
Success secondary school edo state |
2017 must favour me |
juliusocean:my mom experence all the drama |
it all started like a joke SARS officials from benin came over to Igarra-Auchi expressway to mount their check point there which is totally Illegal a few miles from from police check point which I assumed to be legal. You can't travel with huge amount of money passing that road again because they going to collect you the money by all possible means and put a false allegation on you and make sure they don't leave a penny with u SARS as a group was created specially to protect the citizen but right now they are killing us making us having the feelings police are better than them. If you Arrested you are not taken to the Station they will detain you in a bus stop and ask u to call your family people so that they can come over to bail you Yesterday a dirty accident happened a boy was detain and asked to contact his family to come over to bail him with 30thousand naira the boy contacted his mother that he has been arrested for the love the woman have for her son she quickly rush to the bus stop with the money on getting there the SARS official collected the money from the woman and also detain her that she knew her son was into fraud and she kept quite without reporting to the police that a person keeping a thief is also a thief that the woman will be taken to the Station after collection the money for her son bail the aged woman started crying and begging they feel less concern that the woman must be taken to the Station or bailed her self with 15thousand naira this provoke her son and engage the the official in in fight the boy was shot in the presence of her mom and they drove away leaving the woman with her son corpse Igarra police was contacted to take the boy to the mortuary,the case have been reported to Igarra police but I don't think they doing anything about this. This pure oppression may his soul rest in peace I hope this post will get to the right place we want the govornor to help us and also assist the poor woman for her loss
|
proudly educationist |
doskie:ode |
nice one
Abeg mak de killer collect 2 bottle of orijin frm mama Emma if I cum I go pay |
the first time I got drunk I was 10 years old buy some stick of ciga and lied to the seller that my uncle sent me with a small bottle of lion |
Bros Abeg watin he dey sell or watin u follow am buy |
igho003:watin be Rip rest in progress or peace |
s Rip we miss u |
jjjj |
Tiny23:de de can pain me eeh fine boy lik me no gt babe na only f*ck mate I dey get |
Tiny23:de de can pain me eeh fine boy lik me no gt babe na only Bleep mate I dey get |
Have notice this among nigeria girls they don't take boys with pointed nose serious and what surprise me are the cuttest we look lik Arab we not taking serious majority of us don't have gf bt most people think we have a lot of girl friend am tired of this please female folks I need a good answer |
baddest |
mak dem scrap this nysc of a tin abeg |
1.G&C
2.Po sci
3.history
4.fishery
5.PHE |
na problem poor people dey 4 dix country all rich men won mk deir children marry another rich man |
I go tell dem say mk dem date gentle boy like me deem go say no if no be cultist dem no dey date |
mumu go die am just 19 I dey use RX330 I no dey disturb mama or papa for money u tink say na ur broke life style go carry u go heaven wise up bro and do something good with ur fingers |
I no fit marry Ugly Wife JESU see as person fine |
dicefrost:Abeg boss mk dem cum Abeg mk dem hlp us sack dose pos lec mk dem dey form smal god |
go buy new phone |
