TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 7:43pm On Jan 28, 2023 |
safarigirl: Na when Naija DJ dey come, dem give them all this Gods must be crazy outfits
Na only Yemi, Ebubu and Theo go fit even enjoy the outfits. Make Thabang just siddon for corner, cross leg like the queen he is. Thabang own no be here, the wrapper sef no allow am walk well  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 7:22pm On Jan 28, 2023 |
safarigirl: Please, this thing they're wearing, hope no be wetin dem send them for party Na wetin biggie give them o, the outfits just tire me |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 2:13am On Jan 28, 2023 |
Mmeli understands the game khosi is playing between yemi and Miracle |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 1:29am On Jan 28, 2023 |
You provoke person finish come enter closet dey cry, no be ment be that?
Miracle dey play |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 1:06am On Jan 28, 2023 |
See traffic this night Yemi and Miracle spices I thank you o  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 12:49am On Jan 28, 2023 |
hayzed19: what miracle did there is unnecessary to be honest He is just trying to provoke yemi |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 12:42am On Jan 28, 2023 |
That kiss pain miracle Wella!  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 12:24am On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 12:22am On Jan 28, 2023 |
It's the camera man for me, khosi and yemi dey kiss, camera dey show us miracle face😂😂😂 |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:30pm On Jan 26, 2023 |
If I were khosi, I would take kanaga's advice and go to bed....
We are entertained enough! |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:26pm On Jan 26, 2023 |
This thing Kanaga wear for head dey vex me  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:54pm On Jan 26, 2023 |
switlily25: Isn’t she a real Queen? She is a queen in your kingdom  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:50pm On Jan 26, 2023 |
safarigirl: It's not easy O. She go add am for her CV, say two Nigerian guys dey fight for am. How many SA babes fit put that kain thing for their resume?
The height wey she don attain so, she no go fit ever follow SA man again, she don pass that level  I swear  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:48pm On Jan 26, 2023 |
Beorn: Girls listen to Yemi and Miracle talk and see how men iron out issues maturely. Calmly and sensibly. If na women now, they for don dey shout and fight. Fuc.ck you Bit.ch will be flying left right and center  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:45pm On Jan 26, 2023 |
Khosi feeling like a queen tonight.  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:43pm On Jan 26, 2023*. Modified: 10:59pm On Jan 26, 2023 |
Wotowotoman: He don go meet Yemi but just watch. He’s going to apologize You are right. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:41pm On Jan 26, 2023 |
safarigirl: Thunder go fire him two yansh
Na him go meet dem Jenni, dey rake like who just comot from barracks.
Now, he dey carry face like [b]Nkiru Sylvanus [/b]after dem collect her papa property.  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:40pm On Jan 26, 2023 |
Wotowotoman: Confront how? Person wey just dey nod okay. If to say time dey, he for apologise sef Apologize kill am there, this is what busybody and chochocho dey cause, let and go and meet yemi and tell him fucckk you bro, let gbasgbos fly everywhere  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:32pm On Jan 26, 2023 |
If miracle no confront yemi this night, Thunder go fire him left yansh  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:30pm On Jan 26, 2023 |
hayzed19: na Rubbish miracle do naa I swear, the thing no jig! |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:27pm On Jan 26, 2023 |
Fight is brewing this night......e sure me
Yemi giddem!!!! |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:01pm On Jan 26, 2023 |
fitzmayowa: Make he try Ipeleng and Zuma Lite relationship......  We go manage am sef |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 9:58pm On Jan 26, 2023 |
Miracle sef want to trend, because what is this? Him busybody don too much  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 8:37pm On Jan 26, 2023 |
Khosi may be another beauty, on another side, she may be playing a game to deceive viewers.
Anyways she is giving us content now |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 6:17pm On Jan 26, 2023 |
damiviolet: Yayalicious Yaya she came prepared My southy fav, I like her |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 6:16pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 6:13pm On Jan 26, 2023 |
I wonder what blue Avia will wear, that babe no dey dull me👻 |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 6:07pm On Jan 26, 2023 |
switlily25: Please vote for him whenever he’s up Sure thing! |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 5:42pm On Jan 26, 2023 |
Ebubu my manchi, nice one |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 2:25pm On Jan 26, 2023 |
Geezeem: Nobody... lol
Just watch the boy for 5 mins and count the number of times he licks his lips, then come back let's discuss further You didn't lie at all, It's hyping here that beats me. And I wonder why no one talks about blackboi, Kanaga= Bryann |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 8:49pm On Jan 25, 2023 |
Geezeem: What else does he do with the screen time other than lick his lips? Aunty Gee, who offended you?  I can't stop laughing |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:45pm On Jan 23, 2023 |
This one people are shouting yemi yemi everywhere, food don dey cook for bandwagons 🙄
My votes goes to Santheo this week!!
I feel sorry for theo! |