NYSC › Re: Help!he Impregnanted An SS1 Student At His PPA. by ijecks(f): 9:46am On Mar 05, 2015 |
ah,wat is wrong with his H.o.d ,is he alright that a young girl ss1 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 9:37am On Mar 05, 2015 |
xray2: Good Morning sugar banana Hows your night ? kul sweety and urs |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 9:33am On Mar 05, 2015 |
erisegun: morning*i trust ur nite went well yes dear my nite went well and urs |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 9:24am On Mar 05, 2015 |
good morning e-fams |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 9:18am On Mar 05, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 7:21pm On Mar 04, 2015 |
babatawa: true that!
maybe bad thin dey wait for persn there nw
mayb i might get raped iffa follw dis batch
can't just question Gods decision rara lwkmd , rape did i just see you write rape,some pple sabi feel themselve o but seriously wetin kon apen naw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 7:17pm On Mar 04, 2015 |
babatawa: true that!
maybe bad thin dey wait for persn there nw
mayb i might get raped iffa follw dis batch
can't just question Gods decision rara rape did i just see you write rape,some pple sabi feel themselve o but seriously wetin kon apen naw |
Romance › Re: Qualities A Man Must Possess To Become A Suitable Husband by ijecks(f): 11:25am On Mar 04, 2015 |
hmnn odikwa risky |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 11:01am On Mar 04, 2015 |
babatawa: we cant do it here yunnoh
pipo go put us eye lolz |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 10:00am On Mar 04, 2015 |
doublezero7: The following are States in Nigeria and the allowance they pay!
A
Akwa-Ibom- N10
Anambra- N3,000
Bauchi- N1,250
Bayelsa- N3,000
Benue- N2,000
Borno- N1,000
C/River- N3,090
Delta- N5,000
Ebonyi- N4,000
Edo- N5,000
Ekiti- N5,000
Enugu- N10,000
Gombe- N1,000
Imo- No
Jigawa- N2,000
Kaduna- N3,000
Kano- N4,000
Katsina-
Kebbi- N2,000
Kogi- N1,000
Kwara- No
Lagos- N15k for pu
Nasarawa- N2,000
Niger- N6,000
Ogun- N5,000
Ondo-N5,000
Osun- N5,000
Oyo- N3,500
Plateau- N3,000
Rivers- N5,000
Sokoto- N4,000 & N5,000 for those in State hospitals
Taraba- N10,000
Yobe- N3,000
Zamfara- N3,000
FCT- No
For 100% guaranteed posting to any state of your choice, PM me
Don't ruin your 1 year for yourself! 
ASAP! It is cheap and hitch-free! blic schools, 10k for Ministries & 5k for LG,000damawa- N3,000 Abia- N5,000 no wonder everyone want to go to enugu, i stay there which makes it a nah for me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 9:56am On Mar 04, 2015 |
babatawa: yes pls!  which one do you want to start with |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 9:51am On Mar 04, 2015 |
babatawa: Na igbo na  u wan learn ba,i choro mmu igbo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 9:47am On Mar 04, 2015 |
babatawa: ijecks Achorommu hahahaha which one be dat one |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 9:45am On Mar 04, 2015 |
Owliver: apology accepted. Are you yoruba? nope proudly igbo buh can speak lil yoruba and understand small sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 9:44am On Mar 04, 2015 |
Owliver: apology accepted. Are you yoruba? nope proudly igbo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:37am On Mar 04, 2015 |
judette: Olly! good mowin. Abeg reply my question. lwkmd |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:36am On Mar 04, 2015 |
Owliver: I no wan make she see am she for fight you you have been warned lwkmd im sowi o ma binu |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:31am On Mar 04, 2015 |
Owliver: na only pratty3 get permission to call me whatever.  hehheehe, i dey call u as par my preist abi wetin u dey think, which one kon be pratty abi no be preety again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:26am On Mar 04, 2015 |
Owliver: lolz* no be lie you talk oh. Goodmorning boss u suppose happy sey i shorten ur name |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:24am On Mar 04, 2015 |
Owliver: lolz* no be lie you talk oh. Goodmorning boss ollie my priest, hw was you nite naw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:21am On Mar 04, 2015 |
erisegun: I did* I trust urs was d same too*mornin* take agape kiss*muah* oya i reciprocate, collect am through bluetooth *muah* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 7:51am On Mar 04, 2015 |
good morning to this wonderful a15 family, hope una sleep wella |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 7:44am On Mar 04, 2015 |
xray2: Hehehe that question hard pass Cambridge exam hahahahaha lwkmd |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 6:27pm On Mar 03, 2015 |
sparkleRed: I am hungry, tired and sick!!!!  ah ah wot apen |
Politics › Re: APC Behind Fuel Scarcity, Plotting Sabotage Of Power Supply - Fani Kayode by ijecks(f): 4:24pm On Mar 03, 2015 |
hmnnnn |
Politics › Re: I’ll Return To My Village If I Lose –jonathan by ijecks(f): 4:21pm On Mar 03, 2015 |
Gej till 2019 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 4:15pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: start ke? I just dy jejeli wait mak pple do dia own o! ehmnn so na scape goat u been dey wait for |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 4:10pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: elenu ke?lolzzz hw far with your registeration, are u done |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 4:09pm On Mar 03, 2015 |
Owliver: dey there. You never see anything. As buhari certificate issue happen I don dey very careful now oh. Seriously hahahahahaha u go fear na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 4:07pm On Mar 03, 2015 |
Owliver: hm if them find out dem fit reduce your alawi oh lwkmd u sure sey u kno be ibo man,wetin connect photoshop pishure with alawee |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 3:55pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: u nur even ask of me? Na wa 4u o ah ahn elenu erisegun, ive been missing u sinceeeeeeee |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 3:54pm On Mar 03, 2015 |
mayorsweet: Dont mind dem...even my own was blue background but i used photoshop and changed it to black and white hahahahaha,seriously |