NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 4:06pm On Feb 28, 2015 |
erisegun: nur mind am*he wan show himsef ni hahahaha lol |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 4:01pm On Feb 28, 2015 |
xray2: There are robbers and there are rubbers Btw I'm the Anini of this thread which one kon be anini |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 3:59pm On Feb 28, 2015 |
sleekyonyx: Online registration
in
two days! abeg make i ask you o, for dose of us wey wan observe during party cuz we kno sey we no fit come cuz of distance wetin go apen na cuz i kno sey pple like ucheogini must be present |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 3:59pm On Feb 28, 2015 |
sleekyonyx: Online registration
in
two days! abeg make i ask you o, for dose of us wey wan observe during party cuz we kno sey we no fit come cuz of distance wetin go apen na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 3:54pm On Feb 28, 2015 |
xray2: Can I please rob you? robbers don plenty jawe, |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 3:41pm On Feb 28, 2015 |
erisegun: who and who b dat? by their fruit we shall know dem |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 3:37pm On Feb 28, 2015 |
c dem,some done already turn to ole overnight |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 3:12pm On Feb 28, 2015 |
erisegun: me knw say u b strong member 4 council of observers lolz |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 2:49pm On Feb 28, 2015 |
[quote author=chichi93 post=31169445]lol nobody oo.. d e-fam is more dan enough 4 me  havin fun here.. tho av been on ghostmode since[/quote welcome my ghost mode fam |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 2:47pm On Feb 28, 2015 |
erisegun: Tolux! Ntorrrrrrrr*na because u nur fine elenu erosegun hu tels you lol |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 2:14pm On Feb 28, 2015 |
tolustx: Iffa hear say u hibernate again, u sabi wetin dem dey call dynamite Na I'm I go com use take scatter dat hut whr u dey hide.
BTW: u don get e-boo? eh ya sooo everybody don reject u finish |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 1:26pm On Feb 28, 2015 |
hmn,watsapp dey, bbm dey ,wif dis one my fone not battery go die kpata kpata dis thread go possibly reach 500 before monday gan gaun.observing tins on my mind |
Family › Re: I Can’t Cope With His Big Manhood- Wife Tells Court by ijecks(f): 10:28am On Feb 28, 2015 |
Pennywise: God help our generation from lying women. Are u a Virgin? what has the truth got to do with the above question.please wake up |
Family › Re: I Can’t Cope With His Big Manhood- Wife Tells Court by ijecks(f): 10:22am On Feb 28, 2015 |
missjenna: That's why sex before marriage is always advisable can you imagine? and this is indeed coming from a lady like me,God help our generation. |
Career › Re: Nigerian Prospective Medical Interns 2017 by ijecks(f): 10:15am On Feb 28, 2015 |
nope like i heard unless they decide to change their mind |
Romance › Re: How Long Should A Guy Woo A Girl Before Giving Up? by ijecks(f): 8:11pm On Feb 27, 2015 |
1 year |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 7:38pm On Feb 27, 2015 |
erisegun: nur mind dose shildren jare. Bur u sef sabi obserse 0ga erisegun u suppose kno sey u ma be mtn, everywhere you go |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 2:39pm On Feb 27, 2015 |
Owliver: start from 397... Then jump from 402 to 410... Thank me later  ok sir |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 2:33pm On Feb 27, 2015 |
ah ah 410 ,hw i go take read from 383 to 410.@ a15 batch i sight una wella |