Celebrities › Re: Regina Daniels Shares Bathroom Photo, Disables Comments by immaculate1234(m): 8:40pm On Mar 22, 2017 |
Wey 2 baba u get luck die d guy don marry. Buh if I squeeze dah small ass u go hear word..OLOSHOOOOOO |
Celebrities › Re: Thin Tall Tony Begins Media Tour, Seen With Ushbebe At Naija FM by immaculate1234(m): 6:10pm On Mar 21, 2017 |
dis guy thing go long shall |
Romance › Re: This Lady Says She's A 'semi Virgin' & Wants To Know If She Should Give Her Man by immaculate1234(m): 6:12pm On Mar 20, 2017 |
I think u are out of ur senses go and buy some please b4 e finish.. haba sis dis is a contemporary period them still dey talk like dis.....don't fvck wait till ya wedding nyt OK |
Romance › Re: "He Is Ugly But Has Money" - Funny Twitter Story: Who Is To Blame? by immaculate1234(m): 10:12pm On Mar 11, 2017 |
sociology of mad people |
Politics › Re: Why It’s Impossible For Igbo Man To Become Nigeria’s President In 2019 – MASSOB by immaculate1234(m): 4:47am On Mar 01, 2017 |
dem wan use our seat take do business.....God no gree.....una greedy make una no vex... igbo kwenu....... who dey there come beat me I dey hax |
Christianity Etc › Re: Top 10 Richest Pastors In The World, Checkout Where Nigerian Pastors Are Placed by immaculate1234(m): 9:07pm On Feb 26, 2017 |
Who dem eppp
Abeg come beat me I dey hax |
Celebrities › Re: Don Jazzy Launches Free Wifi, Says ‘I Know How Expensive Data Is’ by immaculate1234(m): 11:54am On Feb 26, 2017 |
Nigerians dont partake in ungainful bizness
|
Career › Re: Why I Flogged Radio Bayelsa Staffers - John Idumange by immaculate1234(m): 11:51am On Feb 26, 2017 |
issokay |
Politics › Re: Shehu Shagari In Full Military Regalia (Throwback Photo) by immaculate1234(m): 11:49am On Feb 26, 2017 |
whu e epp
idey hax come beat me |
Education › Re: Lecturer Praises Graduate Who Hawks Cake (Photo) by immaculate1234(m): 11:47am On Feb 26, 2017 |
in case u get d experience leave hawking alone or go learn pop abeg e no suit u @all chai wat a Bleep*d kontry
|
Crime › Re: 'Cobra No Dey Sleep' Notorious Armed Robber, Others Arrested In Abia. PICS by immaculate1234(m): 8:18pm On Feb 24, 2017 |
When Buhari go London with our money watin Una expect.......but make una go find something da o nah eehn |
Romance › Re: Young Man Married To Oyinbo Grandma (Photo) by immaculate1234(m): 8:11pm On Feb 24, 2017 |
Nakan dey go ridiculous though....... yagha |