InSanety's Posts
Nairaland Forum › InSanety's Profile › InSanety's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 90 pages)
zicoraads:We like it, it's nice ![]() |
Donzie1995:Shock him, say wetin happen? He will happily go sef, before dem use noodles kill am for Biggie house. Someone that is used to eating better food for him papa house. If he go he go, e no fit shake am. |
I dey my dey I I dey enjoy myself, and somebody is posting my government name here. You are so obsessed with me, that you know me so well, but I know nothing of you My own na just to come here, enjoy myself and go. I no get time to dey hunt people down, dey download their information to save for roforofo fight. Enjoy yourself and your anonymity. Very soon na my papa name you go sabi too, but you think you're not a fan ![]() |
Nilknarf:They should o I say, I happy this night. I just dey laugh as I dey read some posts. If you dey hear wetin I dey hear... I just need Elites to face Erica. I no dey like come here dey read our people dey fight dirty. When they go low, make we go high ![]() |
Kidd said he's happy he came to the house and met a great woman, not girl, because Erica is mature. See love and great energy. My unbothered couple
|
Nilknarf:Leave them to bark. Na Elites dem dey call us, we no fit waste our attention on noise, na for voting dem go hear us. We are Elites, it is an attitude, not just a word. Leave roforofo fight. Jayjaycee0, wetin concern you with Ozo matter? |
WetSmoke:Na who vote you out dey shout pass. Leave that one, he knows his place already. |
Elites, make una face Erica. Forget anybody else on these streets. No be who loud pass, dey work. Never forget. See Lucy fans, we no dey hear their voice, but you no fit see Lucy for bottom half. Move in silence. Better to be underrated than overrated. I know say na only five we be for here, so, make we dey do our thing jejely. |
Make una dey try help una friends too. |
Even if na Bottom 5, BrightO no for still dey The great Lord Baelish |
Elites No fear Dem no go see us coming, that is the best part of our ascension. I don receive better news this night. Keep pushing those votes. We go shock them. |
TolaniBaj obviously no rate Vee |
ArchAnge1:Erica was not third. Na the only thing wey I know. If he fit miss name for bottom 4, then he definitely missed out positions too. Meanwhile, this result wey he drop na on Friday, after they must have calculated everything. We do this every season. Na strike 1 be this. |
This week tight die. Sources refused to release result, but some people must drop something. |
LOL Vindication o! Shebi I talk say that result no legit? |
God abeg Wetin be this again? |
If you no catch strike, I no fit support you. I stan gangstas ![]()
|
Twins!!!!
|
Allnacruise:Is that all? Hope you never self-service your John Thomas off, the rate you've watched that video. Have mercy on your dick abeg
|
I don laugh die
|
Na 3 dey go house today ![]() |
In Amy Winehouse's voice: You got me begging you for Mercy Why won't you release me? You got me begging you for Mercy Why won't you release me?
|
Donzie1995:That all the haters will be leaving house for her? |
Slynation:That is the best part of it all |
alekside:LOL. I sha still fool you too. |
badinfluence:I had stopped that method at least a week ago, and stated earlier on this thread, that I no wan insult housemates again. Feel free to go back and clear your doubt. |
carammel:Lol Na you been guess kslib? I know the writing styles were similar. Honestly, make I no lie, the one thing I did not want to be caught on, was similar writing styles Internet people get handwriting, I like most, they nobody caught on based on that, because e no easy to modify that writing style. Wey kslib sef? |
This Laycon jacket fine. Can't believe he wore Adieu Papa in week 1, when correct jacket like this dey him box. |
Geezeem:Thank you dear. Last year wey na Ike I support, wetin dem no call am here? Person even go dig out him arrest record. Playing dirty is the only way some people know how to enjoy this show, and that is fine. I no wan play like that again, e dey take my energy. I go enjoy the show as I like, post as I like and on my own terms. I no dey enter gutter again, I don try. Thank you again. |
This week really favored Laycon, it allowed him use his music knowledge, which is a key strength. Na him get this week. So, congrats to him and to all the Icons. We move again next week. |
