InwehAkpevwe's Posts
Nairaland Forum › InwehAkpevwe's Profile › InwehAkpevwe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
Hw feasible is this? Hope as una dey shut am down una don get beta ways 2 get drugs 2 d common man on d streets as wel as cordinate dia prices?. |
Cool... Bros abeg com 9ja com open ur refinery men need work seriously. |
Story 4 d gods. Money wen don enter sch purse nor dey come out again. |
Nice one... U 4got 2 put dont be over doing tinz in d office 2 get noticed by d ceo. Remember d 48laws of power. Numba 1 states... Never out shine ur master. |
9ja abeg which way ![]() |
Abeg who dey close 2 dis Psquare ppl make him help me tel dem say if dem nor resolve dia issues and come back 2geda soon enhn, dem go b upcoming artist. |
God abeg help us 4 dis obodo nigeria |
Its really touching. Quick recoveries 2 d affected ones. Bt pls let proper analysis b caried out 2 ascertain d cause of d accident nd proper preventive measures b taken 2 prevent occurences lik dis. My2kobo |
What are their aims of wanting 2 b d chairperson of d former ruling party? Are u sure u av d intrest of d ppl at hrt?. |
stupidity of d highest order... I remember dat yr 4 sch wen dem go paste result nd sum ppl go dey use biro 2 cancel dia caros as if dat wil change any tin. Beta wake up and burn d mid 9t candle 2 eraze ur caros. |
hw come no1 is talking about...tourism? Go 2 plateau,bauchi nd some other part of 9ja nd c tousist site dat r lying fallow and untapped. |
niger is in trouble... US aint 9ja dat u wil jst kil dia citizen nd go scot free. Niger wil hear frm US very soon |
dstv nd d rest wil suely do everytin wit in dia means 2 frustrate dis indigeneous comp of ours. Bt God strong pas dem. *team *ISTANDWITHTSTV |
are u truly sure d positns r stil available? Abi is anoda way of making some uneployed youth spend dia smal cash on tp and at d end una go give una ppl or 1 oga at d top person |
nice one... Bt na so dem tel us one tym say dem technically defeat some group sometym ago. I nor dey believe this govt again ni |
kudos. |
APC...Abeg make una Change... |
nice one... Thats if its true nd nt jst 4 d media... Bt i think salary increment, bonuses, prompt payment, incentives 4 teaches wil b better dat this. My2kobo |
na wa o... Instead of thinking abt industrialisation i.e creating new industries 2 create more employment 4 d youth and developing his state, this 1 is there making prison 2 house those who indulge in crime as a result of no employment.** our leaders are indeed clueless and their Advisers are also useles. |
all dis yeyebrities av come again... Bt wait o... Why r thy even cald celebrities sef? What av dey contributd 2 humanitiy dat we r celebrating dem 4? |
D way dis administration dey go e cor dey make us think say d past administration(s) were saints. |
D way d tin dey go so. I jst dey 1da if we can ever get 2 d $1 to #1 promise. Or beta stil can we get back 2 $1 to #150. #Godabeghelpus |
Lemi try 2 undastand dis... Is it dat d money wil b given 2 "NIGERIA"? If yes den dats gud. Bt last last my kontry wil stil goan borrow and me nd u wont even see, feel or touch d impact dis money wil av on our nation. It has left me wondering... #GodhelpNigeria #Save us from lotters and corrupt leaders. |
Am intrested and Am based in jos. Hw can i get it. Plus can it go 4 12.5k? Thanks |
malware:police? Those guys nor pure jare... Wetin dem don use my eyes c because of money enhn... As dia uniform black na so dia hearts black. |
while am nt against bein/looking sexy... I think a sexy/ beautiful brain has more prowess dat beautiful body. |
Futureberry:when i said new i meant new to being president of d nation. *not vp* 4 d records, u r wrong as 2 guesing my age. |
according to one advanced man i entered d vehicle with 2days ago he said and i quote. '' WHAT ARE WE EVEN INDEPENDING ABOUT?''. If u hear d millions budgeted 4 independence celebration enhn... Afraid go catch u.. |
this is what i cal spiritual... NO...physicall wickednes in low places |
Respect and beautiful... Whenever i c a soldier on an atm line and am next i always give dem d respect of withdrawing b4 me. #GOD BLESS D NIGERIAN SOLDIERS. |
