Ipobarethieves's Posts
Nairaland Forum › Ipobarethieves's Profile › Ipobarethieves's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 278 pages)
Abeg,Fayose must not Escape go potopoto side ooo.Kip eyes on him biko |
As we travel go Osun state,nah who be Ipob jhudas candidate? |
Balet: |
anything ipob jhudas support, nah disaster dey end am.Ask Jimmy Agbaje,Jona ,Eleka |
i like prayer.i pray too/seek God face in difficult situation "but" u dnt nid to bang/disturb the throne of Grace/Mercy cos of one "thief" like dis Yes!i repeat he's a THIEF,IRRESPONSIBLE man you kal husband.Supposed u dnt sweat/struggle to build dis house,he go don send u packing since.If he dnt com back,good for his black a55.Leave him b4 God leave u.Such a man is dangerous. He can kill u(God forbid).I doubt his family are responsible sef.U are beta off with useless thing |
look like respray.4.2m nkoh.U fit drive it com lagos |
15, 300k deal |
Gbadagiri. |
DSS , ,pythons make una nor allow the king of ipob jhudas to runaway |
Fayose for president |
.Fayose to runaway |
Typing and laughing@ ipob jhudas.Everything dey support nah F9.cc: Jimi Agbaje |
Anything Ipob jhudas support/ touch,don become useless/ worthless be dat.If nah lie,ask Jimi Agbaje. Come again, i'm not a supporter of Fayemi but Segun oni.Anything wey go chase/make Fayose humble is welcome |
he just expose himself. Ab3g.dnt write/ change ur sweat property to his name. If u do it for love sake, u'll blame urself last last not ur village pipu.Once u change d document,he'll kick u out..Be wise |
The randy he goat will deny it./call it setup |
ipob must Rep |
![]() |
court is a waste of time.U kill and dey shud kill u too no time |
Tonyebarcanista. ,stop subtle campaign for Atiku.Nigeran are not Dumb, deaf/F00ls..Atiku is a THIEF.Tell him to travel go US |
one tatafo told me dat tosyne2much like dwarf girl. |
![]() |
![]() |
![]() Morocco0: ![]() Morocco0:Who are u threatened with suicide? Gp and die! Who cares? We are overpopulated here, if u die, we have professional mourner wey go pity ur miserable self and continue with their daily hustle.Wetin u take all ur NYSC allawe do? Nor be graduate dey do car wash/ laundry service. What happen to teaching job? Summer hpliday is here, u can organise lesson for kids..Many vacancies post here too, what stop u from trying one? Marketing job dey berekete.icsl dey there, keke maruwa dey.B4 u kee urself, abeg, handover ur fone to ur bro/ sister.No time |
lalasticlala, seun, obinoscopy, dominique where is mynd44 |
mynd4 where are thou |
Haba! Alhaja, fear "Allah" nah.U spent 800k to fix a bus? Dey shud just help the ipob man b4 he constitute a nuisance to the society. |
confused THIEVES |
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 278 pages)
Abeg,Fayose must not Escape go potopoto side ooo.Kip eyes on him biko
i like prayer.i pray too/seek God face in difficult situation "but" u dnt nid to bang/disturb the throne of Grace/Mercy cos of one "thief" like dis Yes!i repeat he's a THIEF,IRRESPONSIBLE man you kal husband.Supposed u dnt sweat/struggle to build dis house,he go don send u packing since.If he dnt com back,good for his black a55.Leave him b4 God leave u.Such a man is dangerous. He can kill u(God forbid).I doubt his family are responsible sef.U are beta off with useless thing