Ipobarethieves's Posts
Nairaland Forum › Ipobarethieves's Profile › Ipobarethieves's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 268 269 270 271 272 273 274 275 276 (of 278 pages)
|
even MFM memba do attend CCC and CCC too go to MFM.Just find one CCC go on Tue/Wed(Dey dnt ask u for money and it is not by force to do whatever dey tell u(vision).Just go and find out whatsap. |
look like TBJ bro with his beard.Look @ those bodyguards with buggy Aba made shoes plus oversized jacket |
> gluttony one.@op, u shud thank ur star dat dey resume at 9 self.some of dem resume at 12/go home at 2 pm after gossiping, banter, tossing u up/down.But why u too promise him something and later expose him?His village people don destroy him patapata |
transformation hour |
do me I do u, God nor go vex.Abeg, , after the election, they should kip eyes/watch him so dat he won't disappear /runz go hide in potopoto Republic |
dis Ambode man is working but don scattered everything.Garbage/ waste,potholes/gullies all ova d lagos roads. Where are those road maintenance peep not visionscape oo! Land use charge is something else now(Nah to increase house rent be dat) |
![]() johnmartus: johnmartus:*Issorite* |
I doubt Real go taste champion league cup again |
go hospital |
may God have mercy on Fayose.The renowned ponmo cutter, Ewa Aganyin eater don scammed the gullible Ekiti ketes with lies.He don exchange their brain with 500 naira plus one kongo of garri The thief told his pipu dat Bubu and his APC nor do anything tangible for Ekiti ketes.Chai! Ekiti don suffer |
Almaiga: |
whateva those 21st century Pigs sorry idiots support dnt last.Jimi Agbaje go don wise now. I nor mention anybody name biko. |
![]() Oluwatosin27: ![]() Oluwatosin27:young man! How far?Hope u nor stake/Bet9ja sha. |
. suicide /killng urself isn't the solution. Do u cut off ur head because u have headache. God is still on the throne. Ur light affliction is for a moment(anything beyond dat is a curse).Many are the affliction of the righteous d Lord deliver U out of them all.Ur fasting/prayer amount to exercise in futility if u dnt search deep and locate the stone to use (the scripture against ur enemies ).God says u are a god.Can God suffer all these misfortune? U must fight.Put ur Angel to work.2.Midnight hour isn't designed for sleeping alone, it us for welfare too.Jesus pray mostly at midnight. Apostles pray/sang praise (u knw the rest?).When the enemies are up, u too should be up.Open ur mouth and prophecy to ur destiny.If Jesus cursed the fig tree and it withered.Open ur mouth and curse dat situation. 3, Go to CCC, C/S for spiritual counselling. All will be well IJN |
fl@theads pipu fuji house of commotion. |
![]() Oluwatosin27: ![]() Oluwatosin27:i prefer Belgium to carry d cup too cos of my Lukaku but believe in these young French boys |
France go win dis cup. |
d pic of Akeredolu%baba walking dey make me laff.Baba be like,make i see wetin dat Ekiti brat go do me.Fayose go hia am on Saturday |
![]() |
seen.Abeg,wetin we do lagos state govt wey dey send me 40k plus land use charge?Their excuse is lame.Time for landlords ti increase house rent.Tenants shud brace up |
Aba made.No vex, just com back from Ekiti |
deep sigh! Nah so dey do am last time.Wonder why the useless pipu nor use soldiers to detain Tinubu and co like dey do during that popular IB man from Otuoke.Something tell me dat Fayose will disappear b4 Oct. |
see nor evil. Tosyne2much/wristbangle com see shaki,abodi,panla,fuku,edo,roundabout combo in one |
good girl like dat are scarce |
![]() |
Healthnow:how much |
Good one guys. They are free to go Femi Adesina papa village/compound |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 268 269 270 271 272 273 274 275 276 (of 278 pages)
look like TBJ bro with his beard.Look @ those bodyguards with buggy Aba made shoes plus oversized jacket
fl@theads pipu fuji house of commotion.