Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,499 members, 7,861,431 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 12:13 PM |
Nairaland Forum / IQUIT's Profile / IQUIT's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 15 pages)
Science/Technology / Re: How To Create A Locally Made Inverter With Ease by IQUIT(m): 12:11pm On May 08, 2021 |
ceejay80s:ok, thanks. |
Business / Re: The Reason Why You Should Quit Gambling by IQUIT(m): 5:45pm On May 06, 2021 |
ThreeBlackBird:go Twitter make you see for yourself bro. Peeps dey cash out. |
Science/Technology / Re: How To Create A Locally Made Inverter With Ease by IQUIT(m): 8:54pm On May 03, 2021 |
mvphenryeto5:to me truck battery strong pass all this inverter battery, because our truck battery Don pass three years and he still fire from all angles.... Na only to dey top the acid be the matter because them dey leak out sometimes wey truck go bend.... Wetin I Don observe about car batteries be say na alternator dey mostly kill the battery, over charge and under charge, because you no go know until you say make you start truck the next day come see say battery no fit turn kick. Another thing na vibration of the engines also they destroy the cells. The only disadvantage na the acidic smell wey they come out when battery dey overcharge. Oga ceejay80s, that 100amps car battery wey you give your mum still dey work well? Abi e Don die? 1 Like |
Romance / Re: Guys; Are You Safe? (pix) by IQUIT(m): 9:07pm On Apr 30, 2021 |
BruncleZuma:he even say he go burn the bird. |
Romance / Re: Guys; Are You Safe? (pix) by IQUIT(m): 9:00pm On Apr 30, 2021 |
Nonexistent:Abi? after all na person dey marry witch keep for house, then night reach he go f. Uck am, f. Uck the witch wey they her belly. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |