Isahalbash's Posts
Nairaland Forum › Isahalbash's Profile › Isahalbash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 55 pages)
Godian45: Na wa o guys wat of catalyst na?D Beans Water Wei Dem Pt Catalyst No Gree Release Am |
obeenah40: Lmao.. She no go knw sef.. I'm nt a mummy's boy naI Mean If Ur Waist Go Stiff Or Tilt 4rm Im Normal Position Bcox Ov Badtins ![]() |
obeenah40: Lols, thanks... Bt I get since shaNo B Dsame Tym We Gt |
obeenah40: Lols.. Abu No cost at all... I swear.. If u play ur game well sef u fit recover ur school fees.. LolsI don already tel dem say na 45k....businex tin on point ![]() |
Simkreative: I hope am now a living witness of the goodness of God!!!Congrats Bro....Tank God Say U Don Get O!Evrybody 4 Dis Thread Supose Gt Admssn. Na U Gode Teach Me Math B Dat ![]() |
obeenah40: For your Garri Mind :\Gari Savin Abusites Since 1966 |
obeenah40: Lols, God won't let it be So... Bt ? Buuut.. But.. If na so e later end Up.....I Fit Hlp U Wit Sum Bt No Tel Ur Mama Say Na Me O!! |
obeenah40: Dey don't pay acceptance fee in abu.. And their school fees for freshers is #25,550 (course varies sha) while 200 upward pay 18,000- 22,000 ( depends on course) per sessionBros Sori O!!Congrats 4 D Admssn |
Humblemigg: oh am sowie, na dat eye-glass wey i wia mehn. I 4 holla u 4 watsapp bt u talk say dem don steal ur phone. Anyways i go get anoda one 4 uI Hope Say No B Hadiza Punch U 4 Eye |
JIBYAT: I knw u tooo is eyeing the girlShe Don Alrdy Big Pas Me Since She Don Pass 16yrs.......I No Fit Enta Frizzler,pepsi Nd Co Bt I Fit Afford Koko Nd Akara Sha ![]() |
JIBYAT: Hahahah ! U got the name wrong its MrklockDBoss that's wt my hommies call meBt Me Say Na Mrluv Cox Daz Wat U R |
JIBYAT: Alamudulillahi, I'm d first to have a seat-mate in Archi dept . 100lvl.Oga No Permanent Seat Fa |
wreckingball: Has anyone been able to access abu's website? It seems they're updating the list hence its inaccessibility. Is it possible to find your name on the list even if your jamb status is still no admission given yet??Yeah....MY Frnd Who X In 300lvl Nw...Weneva He Checks His Admssn Status On Jamb Wsite X Stil Displayin "no Admssn Yet" ![]() |
Simkreative: Please I nid helpCosc |
obeenah40: Dey don't pay acceptance fee in abu.. And their school fees for freshers is #25,550 (course varies sha) while 200 upward pay 18,000- 22,000 ( depends on course) per sessionI Tink Say Na Lyk 45k Fa....I Don Even De Plan Mass Dupin ![]() |
Humblemigg: badt guy, u no evn ask of ur lolipop brother... Chai! Na like dis we go de dey?Me Wei De Congratulate U Since U No C Me |
isgombe: i have been following this thread since from the beginning, my regards to hadizazee, isahalbash. love you all. even though i'm at the train of hadizazee titled "no admission is given yet" but today i have checked it today found that FCE (T) gombe. but i don't lyk the skul at all. it is better for me to go to UNIMAID than FCE (T). how about u hadizazee hadizadeezy: my own dey show no biometric verification,! I no know wetin I do jibu oo!, like say d man hate isgombe: i have been following this thread since from the beginning, my regards to hadizazee, isahalbash. love you all. even though i'm at the train of hadizazee titled "no admission is given yet" but today i have checked it today found that FCE (T) gombe. but i don't lyk the skul at all. it is better for me to go to UNIMAID than FCE (T). how about u hadizazeeNa Shekau Steal Am Go Find Shekau Nd Collect Ur Admsn Leta No 4gt To Hlp Meestiq2 |
isgombe: i have been following this thread since from the beginning, my regards to hadizazee, isahalbash. love you all. even though i'm at the train of hadizazee titled "no admission is given yet" but today i have checked it today found that FCE (T) gombe. but i don't lyk the skul at all. it is better for me to go to UNIMAID than FCE (T). how about u hadizazeeWe Love U 2 Dangombe |
Meestique: Remain to marry? This kind heavy adjective wey u add to my name so ehn... I comment my reserve.Eyyahh!!Tk Hrt..I Hear Say Ur Hubby Don Finally Kick Iron...Na Who U Wan Marry Again? |
Hadiza,reedbam Nd Problematic Meestique Na Wuna Remain O! |
JIBYAT: What do u mean by give me d last digit, let's her post the number jooh, time is coming when girls will search for boys helter skelter (MRKLOCK)I No Knw Wetin Dis Mrlove Cum Find 4 Skul....U Supose De Act Chinese Film Cox Boss Go Fit U Wella |
mynahbeau: ALHAMDULILLAH YA ALLAH. ....thanks for helping me checkDis Ur Name Gt As E B Fa......Besides,x Achi A 4yrs Course Or 5yrs? |
Humblemigg: Obeisance to Almighty Allah, who granted me admission in to the great citadel of learning ABU. Alhamdulillah. Rejoice with me...Congrat Bro......If U No Gt Admssn I 4 Dey Baff Ontop Transforma Evryday Til I Graduate. I Go Buy Pack Ov Rob Cum Abu...By D Tym Wei Dox Achi Stdnts Back Bone Shift I Gode Use Am Treat Dem ![]() |
Bboyabdul: Hello my fellow future Abusites...!Guy U Don Sell Market Fa |
SayyediAliyu: isah let me have ur what's app and bbm pinGuy,de V Hijackd My Fone In Xaria Na Only Digit I Gt 4 Nw.....08120202386 |
khadysaggs: Thank youU R Wlcm |
Shawl001: . Congratulations Sagir Hadiza!!!Congratulation!!!!!!!!!!!!!!!!! Welcome To D Jungle. |
obeenah40: lol. That ur voice wey be like frog own....E b lyk say na frog wei de Enugu Gt Voice Bco$ Ov D Cold |
obeenah40: tarrh, abu is nt d only institution in zaria.. Fce, poly nd banks plenty ehh...Na Where Banks Node 4 9ja? Poly Nd Technical Skul No Gt Differnce |
obeenah40: Hello people!!My Own Voice De Gv Gals HBP ![]() No go crush pesin mk im go die 4 slp o! |
obeenah40: MUBI na, how u go dey compare mubi and zaria??If Dis Zaria Wei I De C Pas Mubi.....I Jsx De Wonda Hw Mubi Go B. Abu Saving Zaria Since 1960 |
hadizadeezy: see China love,, na wetin u want tek carry them? am suspecting youBaco Bag |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 55 pages)



??