Isahalbash's Posts
Nairaland Forum › Isahalbash's Profile › Isahalbash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 55 pages)
hadizadeezy: me nko?U b d VC daughter maid ![]() |
obeenah40: u see VC for Nairaland ne ? Make i giv u him number make u call am ? 080ABUVCdis 1 na d missin armour tank numba wei boko haram collect 4rm sojax hand |
hadizadeezy: lol pidgin get rules again? Well one strong dirty rumour wai admission list don commot and ur name dey dia!if my name de dere No b rumour bt if u no c my name no rejoice sey ur name de dere cos na fake list |
olumose001: u sabi d difference btwn broken and pidgin english?broken english na english wei de break e.g come-cum,look-luk while pidgin na d 1 wei fit replace any english word e.g we-wuna,or-abi,cannot-I no fit....in summary.. Pidgin english cn b broken english why broken eng cn't b pidgin ![]() Nw,tel me d difference btw a Bird and a Fly... |
Humblemigg: sharrapp! No be me honour u? Abi una don 4get ne? Go to page '0' una go remembaHw many ov us? Nxt tym..obey d rules ov pidgin ![]() |
reedbam: hehe dem don thief aiidycum mk we go collect am |
guvnor83: eazy boisunan wani yaro |
hadizadeezy: I no want take your position dats yhahah..u no reach 2 tk my position yarinya. Na me b d only baba 4 d world wei gt p.hd 4 pidgin nd d only pesin wei use NOBLE price do hatrick 4 pidgin ![]() |
[quote author=guvnor83][/quote]I done already gv her admssn na..na even her name I wan put first bt because ov Hadiza wahala ![]() Na ur Elder sista she b kar kayi karya fa |
guvnor83: zakayi sabon KACIYA kenanaiko a Jahannama HQ Fir'auna da shaidan ba'a sabon kaciya....u beta tie ur sista wit rope gum hr 4 ur body or else.......hmmm!mk I reserve am until 4DA NOTICE |
guvnor83: wellInsult!!I dnt tink so..I said prove me wrng bt u hv nt done dat wich means am sayn d truth. |
guvnor83: Yes . she is applying for lawc ax my bros de fear ..calm down..if ur sista de cum tel mk she de wear jalabiya so dat sum badboiz 4 here minus me nogo kidnap her |
guvnor83: Yes . she is applying for law guvnor83: Yes . she is applying for lawc ax my bros de fear ..calm down..if ur sista de cum tel mk she de wear jalabiya so dat sum badboiz 4 here minus me nogo kidnap her |
reedbam:U jst de hide ur score as if pesin wan thief am |
hadizadeezy: but me nyamalize ur Bleep up abi?Nup..do u knw why? U nd I r mutually exclusive...go find pesin 4rm bornu wei apply 4 cosc mk im cum bleep me up cox I don already 4k up ![]() |
guvnor83: Yes . she is applying for lawcum tank me cos na me set ur sista putme questns 4 her ![]() |
hadizadeezy: lol carry your wahala go abegTank God..pesin 4rm my State don treat ur 4k up..cum hala me again mk I c ![]() |
hadizadeezy: lol carry your wahala go abegTank God..pesin 4 4rm my State don treat ur 4k up..cum hala me again mk I c ![]() |
hadizadeezy: awaiting result as in howExplain 4ram wit pidgin |
guvnor83: JigawaSo,people they go skul 4 Jigawa?am quite sure she x nt residin in Jigawa if am lyn prove me wrong ![]() |
hadizadeezy: she's in...applying for law tooHow her slot tk affect ur own? |
Meestique: So na bad thing say I recommend u abi?Na ur swear catch me...bt no wori,na blessin |
obeenah40: lols. I swear. Him need amEven ABU knw say d mark 2much 4me daz why dem reduce am dash pesin wei nid am ![]() |
Meestique: Congrats to those who're grateful for what they've got... To those lamenting in hausa language, I no blame una sha... It's a known fact dat man is insatiable. But u shld bear in mind dat a high score is never a guarantee for admission, atleast not when a federal school is involved. I need not tell u to keep praying to the One u believe in until ur testimony becomes a reality. Goodluck.!(no be GEJ o!)Dis gal,wetin I do u Nah ![]() |
Abuklaw: your opinion is logical bro. It gave me an insight to observe the "score tsunami" from another angle, that is people who are going for less competitive course and had score in excess of what is required are made to part away with a substantial mark to give room to people who need few marks to make the cut off of their competitive course.ABU is doin runz in a coded way I can attest 2 dat..dis pple can b wicked fa!why r u guyz deductin d poor children marks de worked 4 huh? DIARISSS GOD OOOOOOOOO!!! |
hadizadeezy: sweetat mek I give u so u press for me?When u hv already pressed it ![]() Abi r u nt d VC daughter again? |
obeenah40: good morningThey added marks to whom?d ans x obvious. |
hadizadeezy: keep on praying insteadif prayer de work 4 exam Uztazai 4de graduate wit first class |
Humblemigg: Letz all b calm pls... D page has not been loading anymore. Cos d result is yet to be uploaded to abu's website. All d applicants dat hav checked their result were just lucky to check when abu system was hacked. And all these reduction and addition of putme scores are coused as a result of being hacked. The result wld be officially released on abu website 2moro. Pls bia with as... Isha, ur omited marks wld be returned to u as early as u can come to abu north gate 2moro moring, compensation included. I rest my case.I jst de pray mk sum pple nogo gt HBP O! |
Bboyabdul: (Y) All praise be to the beneficent,who made my putme result superb.Those that wrote ABU zaria putme exam were aware of hw difficult the exam was, but despite that i got 216 with average of 208.U wicked o!so,na because ov d wahala wei me nd u gt yday u go collect my score abi ![]() |
hadizadeezy: lol sleep small abegI dnt feel lyk slpn...ashe ABU power ws interruptd no wonda results de change. |
hadizadeezy: u don collect admission letter and u dey roar like wounded lion?luv 4 odas wat u luv 4 urslf besides,hv u seen a wounded lion b4? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 55 pages)






