Itzalex's Posts
Nairaland Forum › Itzalex's Profile › Itzalex's Posts
1 (of 1 pages)
Na was o... D two guys b like hungry men...person need to use calculus take differentiate them before he go feet identify Sam loco pikin....na wa o...bad economy even celebrities children nor dey see food eat again na na only sweet dem come dey lick |
1 (of 1 pages)