Izraely's Posts
Nairaland Forum › Izraely's Profile › Izraely's Posts
1 (of 1 pages)
guy why are you guys like this? when i have mine i did not charge a dine but now that i am down all you guys do talk about is now money money, abeg help me with the tor vanilla thing free browsing abeg i dey beg una ,abi se i go cry b4 una go help me now when my turn to cry for help don come ?life, na wa.God wikll reward those who chose to help others my email na, engizzy2000@yahoo.com |
oga i still dey wait you abeg, oluwa must help you if you deside to help your homeboy, oga na you na me na one at all time O,my email is, engizzy2000@yahoo.com |
oga abeg help your homeboy i dey use TOR and the tin don stop to go so how the thing go be and how you fit help me now abeg i dey my knees dey beg you,i dey AJ omenma. |
1 (of 1 pages)