Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,231 members, 7,815,302 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 10:31 AM |
Nairaland Forum / Jamalchance's Profile / Jamalchance's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 25 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 3:09pm On Feb 05, 2017 |
Ginaz: u no even dey get faith sey u go sub again? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 3:06pm On Feb 05, 2017 |
PetroDolla3: how u take get mention if u no sign up 4 "naira"land ... Mr proud ghanaian u dey BBNaija thread for NAIRAland still dey form patriotic u no go pray make dem do BBGhana make u dey sight black nyash upandan 5 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 12:53pm On Feb 05, 2017 |
PetroDolla3:"proud ghanaian" wetin u find come "naira"land 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 12:32pm On Feb 04, 2017 |
photoshoot: he just dey try to reach out and blend with every nigerian on a level ground 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 12:05pm On Feb 04, 2017 |
1bkaye: prophetess ... if he doesnt go home eh ... u don fall ur ministry hand like dat 3 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 11:41am On Feb 04, 2017 |
Suspect33: he does have more fans ... he is just talked about more. |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 11:27am On Feb 04, 2017 |
photoshoot:marvis speaks pidgin as much as efe but i havent seen u complain about that yet 4 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 9:02am On Feb 04, 2017 |
Lilamartedi:i also doubt she is esan ... do esan use yoruba names? 1 Like 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 7:38pm On Feb 03, 2017 |
abeg make person clear me ... Bally and Bisola get anytin 2day .d how gifty and miyonce kiss dis morning come about |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 7:34pm On Feb 03, 2017 |
burticious:ah ah ... na only the bassey i suspect maybe cocoice |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 7:23pm On Feb 03, 2017 |
vladimiros: i swear d only other guy e fit fall for dis sh*t for that house na kemen ... even soma no go fall |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 7:21pm On Feb 03, 2017 |
toseen7: guy u talk am finish ... 2 Likes |
Celebrities / Re: Coco Ice And Benita Okojie: The Resemblance Between The Two (Photos) by jamalchance(m): 6:51pm On Feb 03, 2017 |
IYANGBALI: Na wa ... Na real wa 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 6:14pm On Feb 03, 2017 |
una dey hear and see wetin dey commot for miyonse mouth ... na dis guy wan comot our efe ... make i nor lie e go pain me |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 4:39pm On Feb 03, 2017 |
what exactly is that t-boss talent ... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 1:23am On Feb 01, 2017 |
Donbabajay12:actually SA is an hour ahead 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 10:41pm On Jan 31, 2017 |
So bally is actually a DJ ... with M.Sc |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 10:19pm On Jan 31, 2017 |
Amusaopeyemi: Smart child ... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 10:10pm On Jan 31, 2017 |
ayobase: if what he did today wasnt surprising what do u want him to do to surprise u ... Fvck bisola ? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:33am On Jan 31, 2017 |
all this pple wey dey chop pancake nominate d miyonse ooo ... pancake go run their belle ooo 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:10am On Jan 31, 2017 |
teamsynergy:To me Marvis is like the only girl that isnt goin to hook up ... she's too close to every guy |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 10:51pm On Jan 30, 2017 |
the thing wey tboss cook put for miyonce for that ogbono strong ooo ... miyonce mama go don cry tire curse tboss 4 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 9:15pm On Jan 30, 2017 |
Boj2:u sef dey suspect am abi? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:05pm On Jan 30, 2017 |
this efe na craze man see as e rate coco leadership ... lol @ the "she dey confused she no dey epp anybody matter" part ... 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 7:12pm On Jan 30, 2017 |
after God fear women ... see wetin tboss and coco ice do ... no be sey she replace person with efe vex me na sey she save d mumu gifty wey nominate am ... she just dull 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:41am On Jan 30, 2017 |
pinkpebbles:that would put her around 22 or 23 now ... do u believe that |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:36am On Jan 30, 2017 |
porshuch:i would even prefer the anambra accent to the one she has now ... she as her mates they yab am yesterday 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:48pm On Jan 29, 2017 |
jtwest: lol crazy pics u are trying to draw |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:35pm On Jan 29, 2017 |
coolestchris2: i just want to know if its d same bassey that did the dance party show on radio with ik osakioduwa |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:32pm On Jan 29, 2017 |
this thread seems to be better than the real show ... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:13pm On Jan 29, 2017 |
coolestchris2: am not watching ... but pls tell me does this bassey have a thick/unique voice? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by jamalchance(m): 8:10pm On Jan 29, 2017 |
Papiikush:lol meme don comot ... even if this guy no win hin go still popular |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 25 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |