Japhsiano's Posts
Nairaland Forum › Japhsiano's Profile › Japhsiano's Posts
Lexoma: Abeg ooo my document get one kind prob ooo...my SSCE certificate no get my middle name but my rest document get my middle name...hope i no get prob??bro its nt a problem u will b cleared if n only if d two oda names ar constant wit oda docs |
Uzoma385: please what about someone who is still going to write neco gce ie November / December exam. any problem? will he meet up?I dnt fink u can meet up.....bt just make use of d result u hav even if u ar relocated to anoda course u ar a girl it dosnt matter |
drizzytee: my middle name was abbreviated on ma waec result broda pls what's d move?it wunt affect u if d other two names ie surname n first name correspond wit oda documents |
Doctor21: CAMPAIGN! CAMPAIGN!!CAMPAIGN!!! doctor21 4 clas rep!!! Manifesto comin out soon. Who won supprt me na?young man ! Calm down ..... U neva b student yet na course rep u dey find |
efedua: beninguy help ur bro na ......47423847AI |
Abeg make una help me out for ma guy plz 47423847AI |
Mcslize: Congratulations Ade Moses!!!TNX guy |
Help needed 47423847AI |
Abeg help me check ma guy stuff 47278480JE |
Neldrizzy: congregations #big hugs# we are under the same facultyNot under d same faculty she is in management science while u ar in social sciences |
liljboy10: Thank u lord for my admission even after being given another course last year....glad to be started 100level over again sha...its worth it...agg 54wich course u reject last year? |
Gafano: wic app b dat na make I download am with my 5G network abeg....sleep no even dey my eyes sef.....wich fone u dey use wey get 5g network |
Gafano: wic app b dat na make I download am with my 5G network abeg....sleep no even dey my eyes sef.....na jamb app for android fones |
Neldrizzy: haba don't look at it from the wrong side abeg... Am jus telling him d possible means why he hasn't been admittedalryt gee no probs |
Neldrizzy: hehehe January is jus 4 moths away wich is not far...yes o bt make una dey pray make ASUU no carry wahala cum again |
Neldrizzy: ma admission is divine!! Straight from heaven!!!! Besides ut course hav 2many over qualified candidate s with high high scores!suppose say na u dey him shoe... Him cum tell u dis tin u go happy ni? |
elax360: me wan die of tension na .... someone please help me check pls reg. 47137708HCBro relax ur mind All is well.... Dose wey get d app dne sleep |
Battery low make e do off ma rest joor so dat i go wake in tym for mornin lecture |
kulkatty: llol u ar nt serious... Dnt seems to amaze me |
[quote author=Neldrizzy]am in class now already heheh [/quotelol u dne dey dream big already wey jan neva reach] |
2gbasky22: make sence...........congratsBro no wori jamb stin dey upload.... Na small small dem dey upload |
kulkatty: Loool don't let me catch youare u a male or female? |
See me wey get class by 8am in d mornin stin dey here dey happy for ma guyz dem |
Neldrizzy: heheheh acceptance fee is not a problem!! Even if naa to Rob CBN get d money i don't mindLOL ROB KOR ROB NI |
Neldrizzy: i applied for ISD, jamb score 199 ( i felt like killing myself) so i switched 2 ekpoma cus of devastation i refused 2 write d pume... But leta submit ma credentials For auchi poly and i was admitted.. But i hate dat school so i refused 2 go!alryt bro u ar wlc to d CITADEL OF LEARNING |
Neldrizzy: hehehehe you won't undastnd ma dear.. i stayed home for 3 good solid years... Ma dad use ma eye see pepper.. That is wen i believe "To be a man is not a joke" tank God i learnt music production all dos years and i did a couple of jobs.. But right now!! Naa UNIBEST sure pass!! Chai dis ma area go hear am 2mro oo!! The forming wey i go de form ehnguy no over form u ar nt a student yet... U neva pay acceptance fee, clear n also get mat no |
Neldrizzy: wich course were you given?Ecostat under edu |
chizzy94: you and Ladies shaguy u neva sleep ni |
Neldrizzy: i don much am, i will uplod it here 2moro!! Ma network is slow nowwich course u apply for last year n ur agg? |
Neldrizzy: Lolll mehnnnn d feeling is so sweet..yes o wit ma 52agg last year i dne lost hop already bt atlast tinz change for ma gud |
Neldrizzy: bro hw can some one sleep with this kind of joy?bro na so durin my tym last year i kolo mental pass u |
Neldrizzy: hehehe Dats past now.. Myy mind on that social science faculty building.. Chai i jus de use mind survey d place... Wat ma broda and staylits told mee abt night reading in dat faculty chai... i can't wait oooooooona night readin b ur problem ba... Na u go tire for night class |

